Ersonleads's Posts
Nairaland Forum › Ersonleads's Profile › Ersonleads's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 30 pages)
We really missed Mikel obi, dere was no balance in d midfield. Iheanacho can't play in dat position. Wished mikel played, dey could have make some couple of good passes from midfield to attack. Dey really did not play badly. It was just few times in training together after some months of playing together, believe dey will gel more & more when dey camp for world cup |
Una sure say gotv go show d match? So I don't go & on generator & be seeing news on ait or premiership replay o |
I need khloe & k brule or khloe & ifu back. Make d rest people go sleep |
Is nina making samvita or akpovita? Lol. Make she dey use sense do something sometimes na @ least not everything dey suppose teach u @ 21 |
tbaba1234:iwobi is one of d cutest Nigeria players |
If everyone can agree to vote ceec out, it will be very nice but d influence of d father has made dem mount a billboard of her @ Enugu making gullible peepz not watching d show vote for her. I really doubt if she can leave soonest. I really need some one like alex or khloe coming into d house to make her mis yarn & get d third strike so she can get out of d house straight up. #We don't need ceec in d finals she don't deserve it |
Later people will start to accuse rico he was not loyal for nominating ceec. Rico saw tru her dat she was using him to make tobi jealous. Ceec is not a good person @ all. Av u noticed she's given almost every one a strike in dat house cos of her witchy witchy character. Rico said she is a tickling time Bomb ready to explode. Really need khloe to come give it to her. When khloe was doing her drama, shey ceec dey hide ni |
Give it to her nina.don't like "short round talkative ". Lol nina kuku kee me |
Munzy14:which 1 be offer rico to d Gods? Its a game bro. Did the same bam bam not nominate others, did same bam bam not disappoint rico during d time of pairing? Said it b4 dat rico is mostly loyal to tobi due to d save he gave dem some weeks ago. It is a game. Only loyal to people u believe worth it. |
Blackhawk01:if rico nominates particular house mate regularly, dey will still criticize him. Nah game dem dey |
Rico friends in dat house are:Alex, teddy, Tobi & nina.rico has seen tru bambam. E done read am finish so am not surprise. Ask urself y she always get d highest nomination for eviction, simply cos dey perceive her as not original |
Hu hu styrese:peepz rico likes in dat house are teddy, Tobi, nina & alex |
Really happy for tobi & Rico winning d Nokia challenge. Are dey given d 1 million per person's or dey are to share it? |
Plz peepz, will dey be an eviction dis week? |
To me, tobi tried been able to garner 16%. Only him. I wished Nina & miracle was on eviction so we know howfar. Tobi is a strong as miracle joorh. If not for ceec wen dey spoil ehn game everyone knows miracle is no match to d highly talented & lively tobi |
Neimar:said b4 now dat dey had content & creativity. Mina fans out of sentiment said dey prefer minas |
Seriously Rico & tobi concept & creativity was mad. Dey did something like a cartoon story kind of. If u aint a creative person is wen u will say minas own is better. If Nokia want advert for dia product sure dey will endorse dat of tobi's |
How can I download Rico song dat was played today |
Uzoho Balogun ekong awaziem Ndidi Ebuehi idowu Mikel obi Iwobi v.moses Iheanacho My dream 3-4-3 Or Uzoho Shehu ekong Balogun idowu Onazi Mikel obi Simon v.mo Nacho Odion. My dream 442 Or. Uzoho Ebuehi ekong. Balogun idowu Ndidi Joel Mikel Simon moses Odion My dream 4-3-3 |
My mind was telling me bam bam will win & it happened. Nepotism every where. Miyonce & bam bam knew b4 so am not suprised |
Blackhawk04:omo see as her teeth dey brown after sucking so much prick & don't brush. If u say dis girl is innocent again ehn? Dat means devil is innocent in his doings? Una go dey support rubbish on public TV. Come to think of it, will u support ur daughter to be committing sexual immorality in life or on national TV. |
Heartsbane:who be dis? Lol |
myettiallah:shut up! So we start seeing borite or watching empty house? Do u know without teddyA d bbn house will be empty? D truth be told, d house nor go get fearing. Cos teddys presence is top notch dan everyone in that house. #ifuknowuuknow |
toseen7:He never know say teddy d nai b d main model of d house. He fit lie say nor be teddy get swag pass, he fit lie say nor be teddy day sell d male fashion sense for force house. My teddyA na u be dress sense. He get wetin nor dey fit u? Even common towel na swag 4 teddy body. D Jim iyke of bbn 2018. #dresslord#supremo. Twale |
Bab bam dey tears o... Lol. She knows who she's up with & no teddy fans to save her |
MrBigiman:na u wane pack am go house. Na dat time u go know say Rico get fans |
So sorry, cos hoh doesn't guarantee immunity, can't save & replace either. Biggie played a very smart one cos d pairing & love dovey tin will kill d game. Just imagine if hoh would av d power to save dis week, its obvious nina will save miracle. & people like miracle, teddyA & tobi are big brothers "money flow" dat will bring alot of fund. Big brother is really smart!! |
Vivipop:shey Nina fans did not vote for miracle? Una wan start to yarn dust. Who will be so foolish to go & spend ur money & time when ur fav is not up |
carammel:d reason miracle even got 34% was cos anto still got fans o. All d shout mito fans dey shout since, so its for 34% tot dey would av gotten up to 45 -50%. Miracle fans go shock 4 final |
Rico song was really nice. He was d best singer. He deserves better |
Omo, rico done Bleep up o. He go vomit. I sure Ifu activated it. She was sprinkling water on his face & he puked |
Who dey cause jimmy jatt nor know wen good dj dey touch tinx. I dey feel u baba. Respect jimmy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 30 pages)