Esosuo's Posts
Nairaland Forum › Esosuo's Profile › Esosuo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)
........ |
MAY 3RD ,SHOUT OUT 2 ALL MY BIRTH MATE |
NA SO MAY 3RD REAR? MAY 3RD OVER HERE ANY CLOSE RANGE GET INTOUCH PLS |
u guys are rilly makin sumtin out of dis page, hope 2 see u all at d oda side and ready 2 b bent oh cox bending is not optional |
d girl wowo sha |
tsleazy: thanks for your reply, does being an indegine of edo state add to ur chances of being admittedyap edo ,delta and environs get upper hand fall under unibens catchment area |
all d aspiring corosive engine men mi hail una oh mak una try dey gym b4 d list come out oh cos it ist easy congrats once more |
[quote author=Appliedmaths.]CSc is highly competitive, they may transfer u to mathematics that's wot dey always do. 53 is fair. Jxt pray.[/quote]dat may is a 80/20 probability na engine pipo dem dey carry go math csc na dump site na dey admit as many as possible na geology b d hot cake |
tsleazy: pls guys answer me.....is the agregatego pray anytin abov 50 is gud 4 csc but u can't tell dis days oh so mak I prescibe fastin 4 u? |
una wen dey cum here if una lik make una no fine na cane we go take trach una lol,congrats 2;all d 50% and abov n don't stop praying cos uniben kolo dey go dey cum oh |
evry area get hookup zone I c no reason y warri go carry last,abeg all d ladies and gentlemen from my hood identify ,mak new friends and kip d flag flying high |
[quote author=C'est moi]lol,no be my fault na.y u come early?[/quote]no b zo we plan am b4 na! u were late |
babe yahoo messenger is out dated na |
[quote author=C'est moi]4th of may,who's my bday mate o?[/quote]y u cum out late na? any way may 3rd over here |
greatest uniben I hail u all large Esosuo in da building represent d ever corrosive faculty , engineering 4 ever |
so no uniben people in da hux? |
MEET FELLOW UNIBEN STUDENTS HERE AND MAKE NEW FRDS |
McCoded007: wassupMI IS KUL OH, HW UR SIDE? |
Goddys: Uniuyo,Uniben,Ansu is closed down,and besides polytechnics are on strike.Most universities will start exam starting from 1st week of July.This is the best period for this industrial action to hold.There will also be outpour of criticism on the government,if this strike is carried out this period.Now is our opportunity ASUU.my guy na u close uniben,were did u get dat info? we are still ub sch no break in acedemics actovities d only latest here is d recent killings and dat wan no affect at all |
may 3rd any wan in da building hook up |
dis one na family lip dis madam carry oh,congrats 2 d latest mister and mrs in d comedy arena |
una wan kill d guy with yabin? dos words sound like direct words frm ifa juju as im hear d words na so im rite am lol even deaf no go accept dat kind proposer cant hold dis laugh any more hahahahahahahahsss |
may 3rd |
wow nice 2 meet the may people here mi MAY 3RD special day birth mates i greet u all |
nice 2 know we got a place 2 meet up here mi full blooded urhobo frm ughelli north representing in uniben |
mi is starting 2 luvi dis trend oh all d kool people here just say hi on whats app frdship tins oh 07066746438 |
..... |
mi starting it with my control 07066746538 add up people as it is hotting |
OGA HONSULE PLS I WIL SO MUCH APPRECIATE IF U CAN SHARE WITH UR GUY D GUDDIES HERE IS MY NUMBER 07013610759 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)