Esosuo's Posts
Nairaland Forum › Esosuo's Profile › Esosuo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 41 pages)
damaris k: Is nt by droping pin º°˚˚°ºoo ,will u also subscribe 4 my BIS?na d person born.u or u get any use dan just 2 while time away with? |
[quote author=Real_k]Mine's today!!![/quote]ċσηgʀαтѕ αηɗ нαρρу bday |
vivichocs: If u receive any BBM request dat d pin starts wit 7,pls dnt accept.3-|We dnt care if you use an iPhone,Techno Phantom or Samsung S4,if you want 2 ping,buy a Blackberry...=)) Make techno add techno jare b4 dem go spoil person ba3 n turn bbm to 2go =))......No pings Plz:p...hahahaɗ. єαʀℓιєʀ υ ѕєℓℓ ɗαт υʀ вв 2 metal collectors αηɗ вυу вєттєʀ ρнσηє ɗ вєттєʀ 4 υ σн hahahahaha |
vivichocs: If u receive any BBM request dat d pin starts wit 7,pls dnt accept.3-|We dnt care if you use an iPhone,Techno Phantom or Samsung S4,if you want 2 ping,buy a Blackberry...=)) Make techno add techno jare b4 dem go spoil person ba3 n turn bbm to 2go =))......No pings Plz:p...hahahaɗ. єαʀℓιєʀ υ ѕєℓℓ ɗαт υʀ вв 2 metal collectors αηɗ вυу вєттєʀ ρнσηє ɗ вєттєʀ 4 υ σн ![]() vivichocs: If u receive any BBM request dat d pin starts wit 7,pls dnt accept.3-|We dnt care if you use an iPhone,Techno Phantom or Samsung S4,if you want 2 ping,buy a Blackberry...=)) Make techno add techno jare b4 dem go spoil person ba3 n turn bbm to 2go =))......No pings Plz:p...hahahaɗ. єαʀℓιєʀ υ ѕєℓℓ ɗαт υʀ вв 2 metal collectors αηɗ вυу вєттєʀ ρнσηє ɗ вєттєʀ 4 υ σн |
ignis: After downloading from playstore and registering my mail, I was asked to wait for line up and that i would be notified via email, please How long could this last?till wen dos dat came b4 u go finish na, can still bypass with an already registered email sha |
7c510451 strictly interesting people |
.. |
Kulest08: Cnt d bbm app set up wit a 2g netwrk?...am a corper servin in a village where deres no 3g...am @ d "settin up bbm" stage bt d tin no gree wan set...I did mine with 2g. ntwork just on ur wifi and clear ur data den u are good 2 go |
.. |
pls send to esosuo2@gmail.com |
veave: @repo...right on point on dat, but frm my own seeing is either u are d shy type or u feel feel mayb u are not interestin wen it comes to talkin and decides to do it me myself and I way,interaction is wat makes d world move so u just hav 2 flow with pipo and don't get addicted 2 ur mobile phones |
correct waffi pipo I hail oh |
veave: guys only ask me out wen someone i know has turned down their offer. i say no. 'he should have asked me out first'babe ur case critical oh and d effects are long term ,so u just have 2 free ur nerves at times and flow with pipo atleast an hi with a small smile u must get ur smile returned |
As part of our partnership with Samsung in Africa, BBM will first be available on Samsung Android devices in Africa between October 22nd and October 24th. BBM will become available on all Android and iPhone devices in Africa on October 25th. Follow @BlackBerry_ZA on twitter for the latest updates. If you are on a Samsung Android device, click below to open the Samsung App Store: why give urself high blood presure 24th. still far jare |
May 3rd were una dey na? |
lachill: MAY 3rd Anybody? pin:289F8BD8 or email:simonjay903@yahoo.commay 3rd here |
femi9naija: I'll choose Netherlands cos they allow you smoke your .... without wahalalol dis dada guy no go smoke dog shit dere mak u kolo come house oh no tink say na naija wen u dey smoke every grass oh |
so far u no die 4 nigeria all dis years u will surely make it in any other country aside nigeria ,so any day ur t-fare complete move ahead without looking back even dull nigerians wen find demselfs 4 hell still dey hustle dey sell charcoal dey hama na come full blooded pipo, so no use which country beta pass take disturb ur mind just gather d t-fare mak u close eye choose |
.naija my naija luving d country evry day just because I no get choice,anyway mayb wen all of una move ahead d resource go reach us wen loyal 2 naija share |
deltan await to see weda it would be business as usual or things would be 4 d beta, come 12th october d people would know if thier votes actually counts or na watin happen 4 d last kwara rerun lga election go repeat itself, who wins does not really matters make our votes just count and b recorded dat we are nigerians for once, urhobos are watch |
мαу 3rd нєʀє |
[color=#770077][/color] d issue b as he get oh bbm want give pipo high b.p plus slipless nite, any hw sha we dey wait una |
Pls hw can I get my playstore 2 work I my d5 memory card got corrupt due 2 overloading and I lost all my apps even flashshare any idea on hw I can get 2 download dem? |
D TIN DON START 2 WORK NW OH SO NO CAUSE 4 ALARM SEEMS IT WAS NETWORK PROBLEM B4 ENJOY UR GIGS NW |
AS D MATA DEY HOT PLS LET MI KW WEN JONA START 2 TAKE APPLICATION 4 D REPLACEMENT,I NEED 2 B MINISTER 2 MAKE D CAKE GO ROUND |
SEEMS LIK D BROWSIN PROBLEM IS A GENERAL TIN I B WAN FEAR SAY AIRTEL WAN PLAY FUNNY GAME B4 OH |
HOPE I WUD NT HAV 2 DEACTIVATE D BB PLAN IST? |
PLS HW DO I MAKE A 1WEEK BB PLAN WORK ON MY ANDROID PHONE,D MB IS DERE BUT WUD NT BROWSE |
PLS HW DO I MAKE D 2OONAIRA PLAN WORK ON MY D5 ,DONE D 1DAY PLAN B4 DID NT WORK NW NA 1WEEK OWN ONLY BB NAI D TIN DEY TAKE WORK ,ANY CURE 4 DAT PLS? |
congrats 2 all dos dat hav got admission nw and 2 dos nt yet admitted have hope, na una come b latest freshers oh! all d corrosive engineering pipo I welcome u on board d train |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 41 pages)

