Esosuo's Posts
Nairaland Forum › Esosuo's Profile › Esosuo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)
BRO Y U CHANGE AM WEN D TIN REACH MY TURN NA?U NEED NT RILY LISTEN 2 NAME PIPO CAO U DATS Y WE ARE NIGERIANS PEOPLE MUST TALK .U TRY SHA HAV BEEN C-ING D TESTIMONIES 4 D CHURCH NT EASY OCTAVO: Guys! I'm no longer giving it out for free!!! |
HAPPY SUNDAY PEOPLE MAKE UNA SEND MY OWN B4 UNA GO CHURCH OH AS D TIN DEY HOT OH |
ABEG D GURUS IN D HUX SHUD REASON ME WITH D SHARE OF D DEMOCRACY OH HERE IS MY CONTROL 07013610759 |
DIS OUR GOV NA CONFUSE MAN OH,WEN HE EVIL DEEDS DON DEY EXIBIT 4 HIM HEALTH NA NW HIM KW SAY HE NEED PRAYER. |
Ifetex: I think GEJ should set up a commitee 2 look in2 this mataLOL NA COMMITEE ON WAT DEM GO CALL DIS WAN NA? |
I TINK SAY P3 NA 3.5 INCH? HW MUCH IS DAT WAN? |
ABEG HW MUCH IS DIS TECHNO D5 AND WERE I FIT GET AM 4 BENIN? |
DAT NA FIGURE 8 OR FIGURE (1)? EVRY TIN DERE NA BONE ,ABEG GET A LITTLE FLESH 2 COVER DOS BONES MAKE UR FAMILY NO SAY UR HUSBAND DEY SUFFER U OH |
ALL D JAMBITES IN D HUX MAKE UNA GO CHECK UNA RESULT OH .GUDLUCK 2 U ALL |
PLS WATS D PRICE RANGE OF DIS N7? |
GIRLS CAN TAKE RISK! NOT EVEN HER HUSBAND YET AND SHE STIL STAY 4 D RELATIONSHIP UNTIL D DEED IS DONE ,LUV NO B VITAMINES OH IF U ARE NT AT COMFORT IN AN AFFAIR BREAK IT FAST B4 PEOPLE EVEN NOTICE,R.I.P SHA SINCE D DEED IS DONE |
SO NO NAIRALANDER DON EVA APPLY B4? PLS U GUYS SHUD CONTRIBUTE IF U HAV ANY IDEA. |
PLS I NEED INFORMATION AND PROCEDURES TO APPLY FOR D CHINA GOVERNMENT SCHOLARSHIP,IF U KNOW D DISPENSING NUMBER AND D NECESSARY DOCUMENTS UR HELP WIL B HIGHLY APPRECIATED |
Snake suya on my mind as I dey see Dis one |
pls wats d specification 4 d photograph background, na red abi white background? |
How many people have been able 2 apply successfully and how long did it take u 2 complete the application? |
nigeria is a blessed nation ,notin we no go hear from oyibo dis one na virginity sale again! Dis world go start 2 end frm thier side oh |
Ellion: i pray u gt admitted o bt if u photocopy more dan six copies each u r goin 2 eat ur words brk i bet umy dear I am no longer photocopying did dat 2years back just talking from experience . |
[quote author=ChamiB ]Am abt takin a p.d form...GOD pls help me dnt no if wat am abt 2 do is rite....pls i nid u guys comment :-(tanx[/quote]u can take the p.d form 2 be on a saver ground And still be expectant dat uniben would favour u cos anoda one year on b beans oh |
Akeks: where was it stated clearly? And y den did dey collect d money of all d thousnd 2nd choice candidates wit no intention of ever awardin dem admition? Sure looks lyk a demn fraud 2me u knw...uniben don't accept second choice except 4 last year , dis I don't tink second choice were allowed 2 even buy the form |
Ellion: i av even done more dan 15 n am stil photocopin,u wil alwyz do diff type of clearance n u wud b askd 2 photocopy al ur documentif u like use ghana must go take carry the fotocopies na only 6copiies u go use |
fish 2 many 4 river na,gone are dos days wen we need 2 give long speech 2 get attention ,as 4 me i wud simple walk away assuming d girl 2 b immature |
wat wil it cost one 2 get a student visa 2 canada from nigeria 4 a degree? |
trustzee tanks man u do wel nairaland greet u |
abeg make any gud felow in d house help me check dis one 25325392EE tanks |
make una remember d starlites wen pray on una behalf dis long oh .i alway told u guys 2 chil dat anoda list must come out now here it is congrats all, u are no lnger post umits but freshers .luking foward 2 seeing u all as 4 dos who scored frm 53 upward n cud not check b4 d site crashed fear not na money tins now.and if u need any info feel free 2 ask here, note dat clearance fee 4 normal student is 34250 while 4 medical related its 44250 and add like anoda 10k 4 miscellenious espense 2 avoid cash shortage. Til den |
go and check d list all dey have uploaded d list .i welcome u all 2 uniben as d latest freshes let d beer reach my rum on campus oh. |
dose going 4 shell aptitude test any idea of d questions because i dey hear say na GMAT tins oh n saturday no far again oh. |
who knows if agbami/chevron scholarship 4 medical n engineering undergraduate is out n wen it will b expiring.share scholarship info here. |
first time uniben site dey fuckup some people with result n some other person photo. What is wrong abi na hackers tin or computer operator dey high smal small 4 deir office? |
any information consciening scholarships 4 undergraduates pls post here ,just got shortlisted 4 shell test do not knw when chevron would be out so share info here people. |