Esosuo's Posts
Nairaland Forum › Esosuo's Profile › Esosuo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)
any information consciening scholarships 4 undergraduates pls post here ,just got shortlisted 4 shell test do not knw when chevron would be out so share info here people. |
congrats fresher eat better food b4 clearance start oh 2 avoid unwarranted alarm oh. |
Greatest uniben it is unheard of that uniben release result on a non working day .great uniben i hail n my very guy got admitted pet engine n another no result found not knwing y. |
Saddler who tel u dat one abeg no news 4 d now consciening post utme on campus people. |
Do not b deceived no runs 4 any where 2 enter uniben oh so take caution .but people mind go far oh runs when una never enter d sch if una enter watin go happen. |
guy wen dey talk of runs no think am because uniben na who pass dem dey admit ,any person when use runs no pro but when it gets 2 graduation time nai u go know say u no dey sch. |
2 all post umites d exams are few days away so jack like ur life depend on it n d lord wil see u through ,2 d aspiring engineering people we d corrosive engineering student expect u in no time. Keep d tread booming. |
my guy emphasizing on medicine get it no No MEDICINE 4 DIS YEAR so u beta pick any similar course make them no go trow u go fishery so make wise decision pharm is dere even optomery all na doctors. |
doneze b inform no mater what u do it is a fact no admission 4 medicinf until next jamb n dere is a posibility dat d card wil b out on monday in school banks. |
henry pls do not pay money 2 any person 4 form or any other thing lik past question oh because pume form is not yet out n if it is out u must know so b smart because some people dey nairaland 2 dup others except u trust dat pson oh . And 4 d guy wen say pume past question available in lagos abi abuja 4 1500 na theif watin no even reach 200 4 inside school u wan build house with people money? |
henry pls do not pay money 2 any person 4 form or any other thing lik past question oh because pume form is not yet out n if it is out u must know so b smart because some people dey nairaland 2 dup others except u trust dat pson oh . And 4 d guy wen say pume past question available in lagos abi abuja 4 1500 na theif watin no even reach 200 4 inside school u wan build house with people money? |
lets leave d issue of past question, 4 d questions u should expect 4 post ume are not d hardest part in d text buk just practice ur english very wella because that is d post ume 2 me n try too visite www.unibenupdates. d site helped me alot or add d moderator of d site on facebook Jetro olowole or jetro biz |
for ur info d past questions u see around uniben are not been sold by d school management ,d past questions are done by private individuals so 4 d now dere is nothing like original past question we only hav similar or posibly questions to expect so read wild n far 2 cross d hurdle,if u people are lucky d school might give u past ques when u buy ur post utme form 2 me that is d only original past ques. |
Wat u mean is medica related course .pls b informed that uniben wil not admit students into medicine dis year and medical related course in uniben medica biochemistry ,nursing,optomery but know that uniben no easy oh 4 u 2 get any of those course u wil hav to score 65 and above as aggregate. |
I congratulate all those who passed the jamb in flying colors but remember that d almighty pume ,an hurdle that cripples d high jamb scores is ahead so do not relent in ur jacking because uniben wil b a little fast dis year we hav concluded our first semester and by october we are hoping to end d section so keep ur ears on d ground because nairaland informed me when i was seek admission .so b smart ,any info consciening uniben pls forward. |
great uniben wat's up? no body even ask of me sef any way auditorium tins dis morning oh. |
how far pips ? dem don start to give out hostel accom because i wan enter road oh.hoping to meet all my nairalandas in d great city of benin. |
I don fit check but d thing just too plane 4 uniben dem just past name,jamb reg,department,course,and 2010/2011 section 4 one straight line. |
Has any body been able 2 check d list ,because when i ist checked it says check later na d tin dey tell me say no results for my name. Abeg if any pson don fit check successfully pls intimate us thanks |
Uniben things tire me oh ,til now nothing exams don even finish n dem dey kip us waiting y na many schools don resume since don even matric talk less of unizik dat wil b riting ist semester exams this feb n na d same jamb all of us rite take get admission oh .d thing don tire me so any time dem lik mak dem start |
@jazino gold when do u tink clearance card go come out n pls brief me on d payment to b made clearance and school fees total 4 engineering tanks. |
@wackyj1 i tink say u don even dey stay d apartment awaiting resumption oh ,my guy i dey feel ur u. |
.. |
my guy na garri i mean d fastest n easiest to prepare even faster than indomie so learn that one now oh because it wil b d major food on campus.wait u no dey sleep sef dis kind tim ur eye stil open abi d mesage dey buzz 4 ur head. |
wackyj1 instead of u to start with how to do d easiest one like soaking of gerium sophide u de talk of porridge yam ibi like say na only food u wan cook 4 school oh. |
na cooking thread una wan tun this one to abi ,it is like d house wen una don too stay nai cause all dis ,if na cooking any pson want to learn 4get sch make u go register for catering sch. |
what is happeniog to uniben i don tire oda schools like unizik wil b doing their ist semester exams february n we stil dey house why uniben. |
guys wat's up,how d arangement 4 resuption pls consciening documents i wil advise those who want to send to other email to paste it on d forum so every person can get it rather than send it to individuals ,it wil b more beta |
happy 2011 all, how d settings go b 4 those running accomodation package ,because i woud lik to know d cost ov a potable self con. |
great uniben ,great benites ,great nairalanders ,just wana wish all d carryed benites d merryest of d seazon becos na d xmas n new year we take dey count our closeness to d school oh,just 1 month and 11 days to go to resume. |
pls what is d meaning of admission checking not yet enabled ?na d admission checking page i take see this one oh,when it is enabled what would happen ?abeg if u know start to yan. |
no shakings my people come january uniben wil bring out the procedures to follow so we hav to wait, but 4 me i know say uniben wil not use d jamb admission letter they wil hav to issue their own during manual clearance if not so problem go dey oh. |