₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,325 members, 8,449,770 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 10:22 AM

Toggle theme

Esosuo's Posts

Nairaland ForumEsosuo's ProfileEsosuo's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)

EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 5:49pm On Dec 19, 2010
@chibuzineo relax no dey my agenda for d now my own na make things start to happen make i roll comot 4 house.any how sha but d xmas nova reach my area oh how d thing b u abi dem don shift d level i no dey feel d swagger oh.
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 5:30pm On Dec 18, 2010
@ikechuku yours is just d course ov study,my own uniben no reflect talk less of course how do u expect some one like me to print dat jamb admission letter abeg jamb problem too much ,no b only me oh so many persons are facing d same problem.
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 10:30pm On Dec 17, 2010
guys lets leave dat issue ov admission leter,wat i got waz that last year that of jamb was not used because of d mistakes so dis year wont b different because mistakes too much 4 admission status 4 jamb site.
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 5:13pm On Dec 13, 2010
xup benites pls i am having a little prob ,dere was a mistake on my waec cert(date of birth) n i av sworn an afidavid to cover that ,d thing is that will i b uploading d afidavid during online clearance or wait til manual clearance b4 i present it and also my admission on jamb site still states that i was admitted into auchi poly instead of uniben so how am i suppose to print original admission latter 4rom jamb site? abeg ur comment maters alot.
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 1:38pm On Dec 11, 2010
guy pls when is manual clearance starting ,is it from feb 5th or b4 resumption.
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 12:25pm On Dec 11, 2010
wait oh i no understand it was stated that fees 2009/2010 session u no think say na mistake.
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 9:24am On Dec 11, 2010
people go to uniben.edu 4 latest and officially freshers resuming 5th feb.
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 7:35am On Dec 11, 2010
xup benites any latest,diz thread don dey tire me no new thing dey happen at all,though congrates to those who just got admitted.
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 11:18am On Dec 04, 2010
state no mater 4 fees ,i think al wil b paying d same amount because na fed skool only state skools nai dey consider indegenes 4 fees or if d pson iz a foreigner different case.
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 11:28am On Dec 02, 2010
guys lets 4get about all that clearance stuf is like no one is sure so lets let it be 4 now when it starts we must know,now my problem is that my popsi is disturbing me about d school fees n every oda necessary payment 2 b made and me i no get any idea because d guy want to give me d cash b4 d festive period 2 avoid any delay ,so any body with an idea on that pls ur comment is highly need n would b much appreciated thanks.
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 7:15am On Dec 01, 2010
welcome on board engineer ,congrats on ur admission,what was d criterial 4 selection hope say them admite many people ooh
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 7:59am On Nov 29, 2010
Guys about d affidavids ,i called my cousine in uniben he said d doc can b done in any nigeria court that it must not b in benin,so make we comfirm ,affidavid na afidavid d court no suppose matteq b4 oh
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 10:31pm On Nov 26, 2010
local govt certificate is not hard to get,all u need do is to locate ur local govt secretariate ,find some one to identify u that u are truelly from that area and u need to pay 4 it oh no b free ,na only if u dey stay far from ur home state nai d thing go hard u Note that only d local govt area can issue d cert no go waste cash and time go govt house or gov office oh.
PoliticsCan Atiku Become Nigeria's Next President. by esosuo(op): 9:34am On Nov 26, 2010
Is Atiku aspiring 2 become a Nigerian president or a northern president? Nigeria is suppose a united state were d acceptance of every man base on pedigree n vision 4 d nation as a single entity.D Northern political elders dt came up wt d ideal of concensus candidate 4 d north, are they nationalist or northerner. Can they suceed wt a northern agenda or a national agenda.
RomanceRe: Love Or Bondage? by esosuo:
.......
RomanceRe: What Gift Are U Goin 2 Offer Ur Lover Dis Xmas? by esosuo:
.....
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 4:19am On Nov 24, 2010
i no longer know which to folow,some said online clearance wil start 2 months b4 resumption now na anoda one i dey hear so say 13 days b4 d end of d semester n i dey hope that next week or d upper week d card would b out,now no body dey sure we all just dey gest.
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 2:43am On Nov 22, 2010
so no engineering pson 4 this thread again make he no belike say na only me dey that department 4 here ooh.
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 6:47am On Nov 20, 2010
guys na true ooh ,we should realy thank GOD that we were chosen ooh,if not we 4 stil dey talk of 2011/2012 jamb ooh so time no realy mater now ,we fit wait all that maters now is that we are in no shakings ,so when people dey shout great uniben we go follow shout great too ooh, men d thing no easy oooh.
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 3:39am On Nov 18, 2010
Home is bcoming boring 4 me ooh ,make dem do sell clearance card na abi november don turn december abeg oooh. And this tread is starting to fall y na where them ikechuwu ,petrob and the others?
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 4:14pm On Nov 03, 2010
helo all in d house ,it is november already what are we stil waiting 4 this clearance thing should come out fast so we don't spend the cash on some other thing abeg i don tire to wait ooo ,pls my guy in d house i will so much appreciate if u can send me the files thanks derrickson4jesus@yahoo.com
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 8:19pm On Oct 26, 2010
wait u mean say we no go fit do clearance if direct entry list no come out abeg i no beleave ,direct entry wen go start for 200 level can not do clearance with 100 level na. exam wen dem just write meaning we go wait till january before even d card go come out if direct entry and jamb go do clearance together
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 4:26pm On Oct 25, 2010
guys what is happening, the arena is so very dool ,make the gist dey flow na watin abi una want make this thread carry last ?never he no fit happen so start yanning make he 4 no lost
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 6:32pm On Oct 23, 2010
Petrob economics na science course ,statistics also they are just like mathematics ,university no go fit give art or social science student mathematics to study so yes it is a science course
EducationRe: Urgency Guys( by esosuo: 6:22pm On Oct 23, 2010
My guy u just have to try ur luck because 4 ur course some school require credit pass in three science subject and u don't have biology or agric .make more enquiries from the school u gain admission from
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 6:07pm On Oct 23, 2010
Wackyj it is true if u switch u will lose one year ,my guy i no go advice u to switch oo how person go go school for one degree for 7 years
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 3:25pm On Oct 23, 2010
pls is there any body in this thread that also got admission to study elect /elect ,pls lets interact awaiting clearance
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 8:27am On Oct 23, 2010
helo guys NOVEMBER is just some days to go what are we expecting from uniben for the now .abeg make una keep this thread on the top
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 7:30pm On Oct 21, 2010
My guy abeg no vex 37500 as in for school fees alone i thought uniben is one of the cheapest uni's .37500 no be small cash ,i was thinking something like 9 to 10k
EducationRe: Uniben Release 2010/2011 Post Utme Result And Admission List by esosuo: 6:33pm On Oct 21, 2010
Great unibest great we dey sleep abi watin keep the thread moving make we dey catch d fun
EducationRe: Unilag Successful Candidates Here by esosuo: 5:27pm On Oct 21, 2010
Julietar wetin dey happen come uniben thread u just abandon us 4 there come this side abeg fall back the info dey flow
EducationRe: Can I Use 0'level To Do Part Time Programme In Uniben by esosuo: 5:15pm On Oct 21, 2010
My guy ur question suprise me oo ,na watin u wan use before abi na msc part time u wan use .if na d wan wen u dey talk na o level dem dey use

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)