Evans2019's Posts
Nairaland Forum › Evans2019's Profile › Evans2019's Posts
My brother in this life don't ever please someone and displeased yourself o , Nysc service is just a year program why can't she wait for you guys to round up service then after that you can stay planning to live together any where she wants even if na on top sea she wants make una stay |
This MONEY MAN MOMPHA I just wan know the kind businesss he dey do, even if na to borrow money from friend and family make I start am ......he spent 230M on two cars in just space of 2 days , na wa o .....if that business na legit Abeg I go do o |
Fellow Nairalander, truth be told..... is this actor not a disgrace to Manhood ? pussy wey man like Asa Asika don bleep na this actor wan wash pant and dress for before marriage.......I pity this one |
All the current African president, na Buhari travel pass all of them, just imagine this Lifeless president going to see the South African president abi na that one go come Nigeria ... |
Please can someone tell me how many days in a year the president stay in the country ? He too like travel , Which day he come from New York self ? |
Save the best for the last.......last head of house for the BBNaija reality Tv show.........Mike the gentle man go and explore Mauritius jare |
Na so this one football Career take end, what a shame!!!! |
It's so painful Jackye who is very intelligent couldn't make it this far in the BBNaija house..... |
This our president nor get work at all than to carry all he family travel around the world, okay tell me who he daughter go represent for UN general assembly... |
You are saying Trash OGA it's not hate, she is the cause of her problem.........fighting with almost all the housemate is that one strategy or stupidity, she needs moral training |
This Tacha self has a bad character and I am so happy she left cause na so so fight she dey fight only you fight Diane, Frodd, Seyi , Mike , Omashola and Mercy na wa na only you dey the fight, is not a strategy my dear go and work on yourself and learn to behave well , shey you have been disqualified now your eye don neat .... |
E bi like this tacha know say she get body odour, after fight with Mercy you come go use perfume |
Bros if you get money � love go locate you nor stress yourself |
All these days self, Independence Day, Christmas Day, Easter Day........Abeg when bi free sex day |
Abeg where they for see this Man Utd team bring come out, na Gab full these team I swear |
They for let the guy rest na, just few hours winning the FIFA best player award......body nor bi firewood o lol |