EwuGambia's Posts
Nairaland Forum › EwuGambia's Profile › EwuGambia's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 25 pages)
By the time this sammie commot big brother naija ehn....the whole world for don sabi all e family secret!... ![]() We for don sabi how many pots and spoon dey e mama kitchen.. ..
|
Tranquility2345:Guuy... Sammie fit cry again for midnight make dem both console am oo.. the guy get OT!All my tools don dey ground laidis.... ![]() We fit see threseome action tonight.. ![]()
|
Chimooo.... Jackieb use that humongous bweeez press sammie as per consoling... I nor go stop the cry if i be sammie.. ..she must press me tire... ![]()
|
unah sure say whitemoney never hold senior position for one local cult before... ![]() How e take compose this kyn scary song wey dem dey sing... ![]()
|
OlumbaOlumba:E go surprise unah say that girl go win this year big brother......she is a silent coded contender.. ![]()
|
Make this doctor just stick to hospital work abeg.... ![]() e no get future for rap industry.. ![]() But then i get say e wan hustle pay that poor girl wey he dey owe money on twitter... ![]()
|
Juicewrld27:She derived her name from Uchiha Sasuke...."Sasky"... She said it herself that she likes anime. Though most of the housemates didn't even know what anime meant.. Never has a larger amount of "well travelled" dumb lots been under one roof on National TV ....
|
Tranquility2345:Normal level bro... ![]() Dem fit give us content this night.. ![]() |
These children don read instruction pass ten times already today....dem go still read am like 50 more times before the D-day... ![]() And sadly dem go still fail the task... ![]() |
Who else saw when jackieB sat on crosses lap... ![]() Awuzubilai.... ![]() Cross con dey adjust leg anyhow when e stand up... ![]()
|
They would fail this task.... ![]() And this maria of a babe wont be far from the reason they fail it.... ![]() Her ITK is just too fucccking much... and everyone is scared to put her in her place cause of they are buying the oyinbo nonsense from her... ![]() |
Saga always looks like someone who wants to cry whenever he speaks..... ![]() I'm surprised whitemoney hasn't tried to dominate planning this abeg task... ![]() |
Tranquility2345:Remind me to give you one big size vaseline the night when sammie and Angel go give us content... ![]() If intelligence gave Jayz his money...then what gave Elon musk his?.. ![]() I have a personal belief that People mistake the following 3 terms a lot... Intelligence Brilliance... Being Wise..
|
Arin just asked yousef buhari what his poison is .... ....e say Burukutu and big yanshhhh.... ![]() What a combo... ![]()
|
|
Omor....this whitemoneyy guy don do work for this life... ![]() Clearing and forwarding Okada rider Fried puffpuff Ex bodyguard Event planner Owns a Lip balm brand Importing and exporting Barber Maseause "Firewood" driver...(fayawo) Hair dresser... ![]() e remain make this guy tell us say he wash car for sunday igboho... ![]() WHICH KYN PERSON BE THIS... ![]()
|
Amillionnn:Ofcourse....for someone that went through a mental breakdown, she most likely tried drugs... ![]() |
Cross is definitely a drunken master... ![]() Dude has a nice flow in his drunken state... ![]() JackieB is or was definitely a chain smoker...her lips are too burnt to be natural.
|
I find it disturbing that these people dont know who a polymath is.. with all their acclaimed level of exposure ![]()
|
tonididdy:My guy!...her accent is not consistent!...she is switching it...she can speak with a normal Nigerian accent.. ![]() The average british person is not this nosey.... ![]() Maybe nah from Dubai she pick the bad habit... ![]()
|
Unah see that oyinbo girl??.... ![]() She go go house!!..... ![]() Too forward...and a bit annoying.. ![]()
|
Tatiana4u:You just said my mind..... ![]() As Nigerians, we have a natural habit of judging people by their appearance.... and the actual bad people don learn to dey diguise.... ![]()
|
Gbegirisoup:Wisely said....Oya collect! Your own.. ![]()
|
Eheeeen.....see succulent bwezz!! ![]() Peace dey alright... ![]() Not like that angel own wey don fall like naira to dollar ratio...come get railway in between... ![]()
|
Omor!...whitemoney don fry "kpoff-kpoff" before... ![]() I sha knew the guy looked familiar... i probably have bought oily "kpoff-kpoff" from him before.. ![]() Said he used his fine face to attract babes to buy from him... ![]() Even this pere guy...i knew I had met him before when he walked in yesterday...just cant remember where yet.. ![]() Only reason i like cross is cause to my amazement he looks exactly like me facially.... but baba don tell him life story finish on the first day... killing all the mystery to himself... ![]()
|
Tranquility2345:One doesn't need to be told that youssef's game plan is a relationship. . ![]() Baba dey seriously find anything wey fit move on water may he fit dey sail...e fit be boat o, ship o, vessel o.. even 2 by 2 plank! Youssef buhari go sail am.. ![]()
|
Who be this chubby yellow pawpaw wey dey wear olosho singlet i dey see for my screen so....... ![]() The guy just dey adjust everybody bone for parlour..... ![]() Dem carry bonesetter come house this year ni?... ![]() I remain for everyone and no one... ![]()
|
Omor!....unah sure say this yousef no be suicide bomber?.. ![]() The guy resemble al-qaeda member nah... ![]()
|
Tranquility2345:Badt guy.... ![]() Shey nah your house dem dey use as venue for this season...? ![]() Because dem never show any house for my own screen oo... ![]()
|
Munzy14:E been dey okay oo.... ![]() It's good to know you are still active here... ![]() No worry...we suppose reunite with this thread... ![]()
|
Unah nor go kill me with laugh... ![]() Sunday never even reach, people don dey curse their mama and papa... ![]() Which kyn wahala be this.... ![]() NewDelhi my man....abeg free them.. ![]() Shout out to all familiar monikers from last season.... Munzy14!...you are sighted bro.. ![]()
|
ah don show.... ![]()
|



