Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,148,703 members, 7,802,094 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 09:02 AM |
Nairaland Forum / EwuGambia's Profile / EwuGambia's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 25 pages)
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:58am On Aug 09, 2020 |
Omo! This Tolanibaj wan dey fear me o... She be like babe wey go fit put PoP untop her guy dick if e nor stand for her....come rape am untop!!... Ifah hear say she no burn prince clothe for this house.... 1 Like
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:24am On Aug 09, 2020 |
Munzy14: Comment on point....Abeg help me holl am.... 1 Like
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:06am On Aug 09, 2020 |
Abeg forget it....Kaisha has a banging body!!.... And it looks like those soft watery ones.... Shout out to my babe back then in Uni.... Oya party don finish....premium content loading.... 2 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 11:31pm On Aug 08, 2020 |
Abeg who sabi DJ consequence house..... I wan give am one year supply of vaseline and Total quartz 9000 engine oil... .. See retro jams nah! Vee is obviously drunk and talking a lot of nonsense.... I envisage her telling wathoni some silly stuffs... TolaniBaj don dey warn prince already.....she go soon burn all im clothes for that house.... ... As vee don Nornor finish...Neo don dey parambulate dey fyn soft yansh wey e go rock....No time. 1 Like
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 11:20pm On Aug 08, 2020 |
This party be rocking oo..... Make I sharply flash mama Nkiru, make she come give me lap dance for parlour... Hope vaseline crew members are on standby tonight sha....all tools should be at arms length this night... chim oo see content!!
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 8:37pm On Aug 07, 2020 |
This fool called praise never seems to learn a lesson..... See him already making jest of Lekan for being the scape goat.....(I dont stan anyone though).... When the mumu gets 0.7 percent of votes now, e go dey cry.... 2 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 7:45pm On Aug 07, 2020 |
Eric Buharia jnr. no go take this game serious.....dem for use eggroll..... or scotch eggs in place of the tennis eggs... 5 Likes
|
Romance / Re: Traditional Ruler Arrested For Making Love To His Daughter After Divorcing Wives by EwuGambia: 6:54pm On Aug 07, 2020 |
Solzate:Who be dis wan?...
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 9:26pm On Aug 06, 2020 |
All vaseline crew members!...e don sure o!!.... Kaisha don high, she never even drink 30 percent of the bottle....and praise don go her side dey give am vibes... Only praise can do kaisha in that house.... Nengi the drunkard don carry her first bottle of her favourite brand...small stout....4 more bottles to go.. 3 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 9:13pm On Aug 06, 2020 |
I expect all members of the vaseline crew to be brandishing their tools right now..... Something is going down this night....Our patron Erica don dey drink....she go drop for boys today... Kaisha don high and she still dey carry the origin bottle like trumpet... , make we pray say praise go look her side this night... Shey dem swear for this Erica say she no go wear bra?...everyday nah so so nipuz nipuz dey full my screen... 10 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 6:36pm On Aug 06, 2020 |
Lehkon be looking like the first slave wey Lord luggard collect for badagry when e first enter Naija in the early nineties... 7 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 5:40pm On Aug 06, 2020 |
Dansuqi: Okoto meow is the personal driver to kayode...who is the first son of the owner of big brother naija. His junior brother is Lamba...their only sister is Kumbaya... 12 Likes 1 Share
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 10:54am On Aug 06, 2020 |
Zzor:Soo what emperorsversion said was true....the self righteous bigot from christ embassy has returned to nairaland.... I thought you ran away.... Soo you watch big brother?...I highly doubt oyakhilome would be happy with you.. Laslas two of us go jam for hellfire... Hope preparations for your upcoming WAEC exams are going fine sha.....I nor wan hear say you fail o. 3 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 10:14pm On Aug 05, 2020 |
This Nengi is almost useless in this play, no enthusiasm, no zeal, no energy.....she just carry big black shade dey do like pesin wey no dey mess.... e sure me say her mess go smell pass Abba kyari corpse... 6 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 9:40pm On Aug 05, 2020 |
The honest truth is that if it was Lehkon that ozo shouted at like that.....2000 more votes would have gone to him this week, any mistreatment of that guy gives him more fans.... I love the way Prince is acting like nothing happened, it takes a level of calmness and maturity....but then that level of anger ozo showed was obviously more than prince walking away to ease himself....it would have been justified if he had warned him several times before. 7 There is more to it....time would explain 16 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 8:29pm On Aug 05, 2020 |
Omo!! Eric Buharia jnr. don tear sleep for chair as others dey rehearse.... which kyn pikin be this nah... Unah sure say no be "Milo last kid standing" or "jeun ko ku" competition e wan register for, but e do mistake enter bbnaija site... cause this nigger looks more clueless than the president .... 9 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 8:12pm On Aug 05, 2020 |
The thing pain Neo sha....e nor fit hide am... Baba wey still dey owe pesin 60k outside the house wey e use enter bus come the show.... I know cause he told vee.... 6 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 8:04pm On Aug 05, 2020 |
Eric no just get luck sha....... the only opportunity e for get to see small moni collect, e don miss am cause e join wrong group... Now e go go house on sunday with only im box and that 300 naira fake ray ban glass wey e carry come... Which kyn wahala be this... 6 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 2:50am On Aug 05, 2020 |
doziefrank07: e pain me gan.... I just dey look my 5 litres of engine oil since I go still dey watch sha...this one wey Nengi dey sidon untop kidd lap, something fit sup this night nah.... Nah bad boys wey dey bold and convincing like kidd dey scatter babes like her.... 4 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 1:36am On Aug 05, 2020 |
Saltandwater: I swear!!....I just dey vex here as I dey watch am.. She would soon get it, with that her fake abakaliki English accent...
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 1:30am On Aug 05, 2020 |
Psychedelia: No truer words have been said today man!....couldn't have been put better.... Abeg manage this big size vaseline... Enjoy bro 1 Like
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 1:11am On Aug 05, 2020 |
Anchor535: egbon calm down nah.....who thief your biscuit?... My point is her tactic has been discovered by fellow housemates, and it's not soo nice ....for this reason, if she makes bottom 4, she might not be saved... ...
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:53am On Aug 05, 2020 |
I dont know why nobody chooses to see that Vee might have traces of mental illness....no jokes...That babe is over reacting...... She almost hit wathoni o..... God knows nothing would make me happier than seeing her make the top 4 lowest votes this week without wathoni in it....she dey feel herself cause dem no call am this week, she and Tolanibaj think they are loved.... Nengi too is vividly a very deceptive person, and housemates are starting to discover.......she might not go as far as yall think she would.... 16 Likes 1 Share
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:45am On Aug 05, 2020 |
aigmax: Soapy...... 1 Like
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:38am On Aug 05, 2020 |
Beorn1: For this comment, One 5 litres keg of total quartz 9000 oil for you.... Enjoy bro!! 3 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:31am On Aug 05, 2020 |
I Laugh at you guys saying wathoni is going home cause of this new arguements..... Look, that babe has more fans than Tolanibaj and vee who are against her.....she no go enter bottom 4 both this week and next... 11 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:19am On Aug 05, 2020 |
The kyn pimples wey full this Tolanibaj face go good for mountaineering o.... nah to find beta timberland boots dey climb dey go... 2 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:07am On Aug 05, 2020 |
Why does vee always have to make gestures like an imbe when speaking.....(imbbbecile) Abeg hope say no be only me notice am.... 2 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 11:33pm On Aug 04, 2020 |
See how shame just dey catch me for my own parlour because of this Lehkon boy.... Make e no go spoil the babe mood o....boys dey expect content this night... make Lehkon follow Kaisha jare....she go give am beta fura de nono style wey go cool am down.. 9 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 10:46pm On Aug 04, 2020 |
I expect all members of the vaseline and engine oil crews to be resting right now..... Forget say housemates don tire untop this rehearsal....Erica still fit give boys joy this night o!... Let's meet by 1am! 9 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 8:08pm On Aug 04, 2020 |
ArchAnge1: Egusi suppose make sense nah.... or wetin you think.. 1 Like
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 7:55pm On Aug 04, 2020 |
I don catch up... But which kyn wahala be this nah....all this people just throwing insults untop people wey no even sabi who you be..... wasting precious pages of this thread , bullying people out of the thread... I just dey pity that pesin in advance wey devil go use do mistake quote me talk nonsense....you go too chop am!.. : 4 Likes
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 25 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41 |