EwuGambia's Posts
Nairaland Forum › EwuGambia's Profile › EwuGambia's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 25 pages)
COOL10:That he would die a Simp... .. |
I hear say Obesere go perform this night on the eviction stage..... ![]()
|
Amma miss that wide yansh mehn.... Why unah nor vote JMK.... ![]()
|
OP don vex... ![]() I fit bet my two big balls say ICPC chairman go use panadol and dictionary to read this your write-up.. ![]() But then Life goes on man!...hopefully better opportunities are coming your way.
|
Never has a greater simp been on Live TV before Saga is King... ![]() |
Pere and Maria would be fine.... ![]() Laslas nah JMK go suffer am.... |
This JMK yansh too wide abeg.. I cant but wonder what her pant size would be... e sure me say the material go reach sew agbada for el rufai.. ![]()
|
Why is Whitemoney looking like a retired olosho... ![]() Which kyn yeye task be this... ![]()
|
normal normal...the pesin wey do this head for saga nor suppose die well sha.... ![]()
|
Make i give unah update... ![]() I just switched on my Tv to see pere and Maria having morning talks in their lounge ... ![]() All of a sudden Pere asks her what she had for breakfast....i heard something about boiled eggs.... Then my nigga uses style to tell her that her breath stinks.. babe be using style to turn it to play...that he must be perceiving his own breath. But pere calmy tells her his breath dont stink...N.B. Never simp around fine girls...some simps for done dey tell her say her breath smells like gucci or a prada. ![]() Pere is currently telling her to expect a change in his attitude as from today....as he would be blunt and very hard on the housemates. Nigga is gon be on some idiagbon shitt this week. Baba has sharply chipped in that she is a dumbass ![]() An amusingly abusive relationship... ![]() N.B...from my own observation, You see all these fine girls wey dey form hard and tough pass ehn, nah dem dey mumu for love pass, and they mostly end up in abusive relationships.. ![]()
|
funpowder:If she like....make she use e pubic hair plait didi.... ![]() She nor go see pity vote collect from whitemoney fans ![]()
|
My informant at Deloitte just told me that Arin and Nini are already safe.... ![]() Yeah....its a record breaker. ![]() Abeg make unah nor waste votes on them........Thaink you. ![]()
|
AAAAAARRRIIIINNNNNN!!... Finally that ape can leave my screen.. ![]() I hope she doesnt see votes.... ![]()
|
Make biggie just Vex....tell Arin and Nini make dem go pack their bags getat from e house.... ![]() shebi 2 brand new housemates dey come... ![]()
|
This Nini just dey dance like persin wey dey graduate from primary 5..... ![]() She think say nah 3rd term graduation party she come attend for big brothers house... ![]()
|
Tranquility2345:Omor....i just start dey watch ooo..... ![]() Chim o!.. I suppose get small vaseline for somewhere ...
|
e be like say nah Boma and Maria team carry KPO oo... Even Boma no know when he con sey sing...Kpo kpo kpo kpo kpo kpo... ![]() Maria be over reacting... ![]()
|
This Nini team don carry KPO!!.... ![]() Incase you don know...KPO is the position after last position...e worse pass last ![]()
|
Not a huge fan of him but Whitemoney's Team be making a lot of sense... ![]() Very creative....with a good melody Saga is the only flop in it.. ![]() The other teams know say dem don carry last... ![]()
|
Tranquility2345:Their hypocrisy stinks to the high heavens.... ![]() |
Boma is a fuckingggg coward.. ... ![]() Babe he claims he loves is getting attacked verbally....and e dey look ![]() Jaypaul and cross were the ones staying by her.... ![]()
|
tonididdy:You self notice am....badt guy... |
Nini, Arindin, Saga and jackieb gossiping about Tega... ![]() How can one human being be soo ugly laidis... and she still dey feel herself.as for Nini, Bigbrother messed up this year by bringing a little child into the house... ![]() Where is that her Nairaland classmate self.... normal normal you self suppose dey collect on her behalf.. ![]()
|
SefunmiHookups:You stan Arin?... ![]() e fit be say nah you i don dey find since... ![]()
|
Finally....i don catch up... ![]() Unah just dey waste nairaland pages with meaningless fights upandan.... ![]()
|
Soo that ugly chimp is still in the house....threatening my Libido with her chimpanzee like face... ![]() How the fuccck is Arin not up for eviction... ![]()
|
You guys should get ready to meet the real Pere this week.... ![]() That guy has been hiding his real self cause of this wildcard thing.... :- ![]() |
OlumbaOlumba:Bulb keh?.... ![]() nah agbalumo seed dey there jare ![]()
|
Arin don kiss yousef oooo.... ![]() e sure me say Yousef go wake up as Shrek tommorow morning....shrek with erectile dysfunction ![]()
|
fitzmayowa:The only person that would choose arin for a dare is this guy in the pic below.... ![]() And e go still regret am... ![]()
|
Omorrr.......JackieB squatting is maaad erotic without her even trying to be.... Maad assss |
Arin looks even uglier when she is asleep.... ![]() Like a sleeping Rakumi with nose rings ![]()
|

..
babe be using style to turn it to play...that he must be perceiving his own breath. But pere calmy tells her his breath dont stink...
