₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,417 members, 8,421,853 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 08:02 AM

Toggle theme

EXCUSEme2's Posts

Nairaland ForumEXCUSEme2's ProfileEXCUSEme2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)

TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:37pm On Feb 06, 2017
homesteady:
After acting so crazy in the diary room, she would just step out with a straight face like she did nothing grin

That girl na real snake!
Snake~ Na PYTHON she be..... no mind her, i prefer Bisola dan her.... All dey housemate think say she b beta prsn... mtcheeeew
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:30pm On Feb 06, 2017
sleepyeyez:
Now wey dem don nominate Gifty she don dey carry guitar upandan again. Dem been dey beg am since morning make she con play o
Dat gal craze no be here..... cheesycheesycheesy...
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:26pm On Feb 06, 2017
[i][**URIEL diary section na dey worst, she sabi pretend.. wen she comot for diary room she go dey act like person wey no dey talk....

Na dis kind people dey vex me....
/i]


#Bug
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:21pm On Feb 06, 2017
teelaw4life:
Someone is just shouting bullied, bullied, bullied. Oga my sec school days for boarding house senior don arrange make my classmate give me punishment, even beat me sef. Dem don use belt wake me from sleep for night before unto false accusations. If you wanna hear bully stories, i get enough. Carry your shitty shit and go jare. 38 years old and still shouting bully. angry angry angry
lolcheesycheesy
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:17pm On Feb 06, 2017
XD3G:
A talkative that is confused is who Uriel is.
She be olodo....
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:16pm On Feb 06, 2017
pocohantas:
No mind her, with her face like yam.
Now, she is saying no one bullied her in the house. So, why mentioning bullying about? That girl needs therapy mahn!
Na notice me she be..... i no fit wait make she leave dat house
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:14pm On Feb 06, 2017
pinkpebbles:
See this fat mama Uriel claiming being bullied. Smh for her.
Dat gal na mumu...... her matter dey vex me....mtcheeeew
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:09pm On Feb 06, 2017
Ayokunleayoolashakirudeen:
The person wey dey do you don die.
Lol..... tell am oool
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 7:54pm On Feb 06, 2017
From #TEAM EFE to #TEAM BISOLA.... Oga oooooooooooocheesycheesy

Even though i go vote for BISOLA, i still want make GIFTY stay, dat girl no dey vex even though u insult her. She dey always make mistake for her english n her lies no dey blend.... I pray make GIFTY stay, na URIEL for dey for dat list, she sabi pretend. Dat gal na Rat ( dem go dey bite you dey blow you breeze


TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 6:14pm On Feb 06, 2017
TTT looks like all dis PIRATE wey d for sea....gringrin..
Efe d God wey u dey serve no d sleep.... CAPTAIN EFE
CelebritiesRe: Reno Omokri Blasts Father Mbaka by EXCUSEme2: 9:52am On Feb 06, 2017
Anything wey concern Man of God, I no dey like to invovle myself........... der matter d tire me..undecided


*****walks out of thread****
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:16pm On Feb 05, 2017
Thank God say Efe no go house, i don ready to scarra my T.V.........


Na dat prayers wey u pray to God on monday save u.....

#TEAM EFE
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:43pm On Feb 04, 2017
ninnyanny:
Efe said anyone who doesn't make it amongst the 14 of them is a fool.they were 4000 of them that auditioned only 14 of them made it .he said whoever goes home tomorrow doesn't matter but he knows things will work out for them all.
Nice one
CelebritiesRe: Tekno Makes New Hot Hairstyle (see Pic And Comments) by EXCUSEme2: 9:13pm On Feb 04, 2017
undecidedDis hairstyle no b here.... ***how many colors dey d haircheesy

Albino people dey try change der hair color to black, we wey no be albino, we wan change our own to gold.. D

Na real wah....!!!!


cheesycheesy
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:00pm On Feb 04, 2017
femiyonse:
....guy nawa to u ohh....u for jst close eye mention my name nah.....y u dey code yarn.......anyway Una dey try....jst kip helping us with d updates.....3 foam bras for ur gf on valentines day I swear....lol grin
gringringrin
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:55pm On Feb 04, 2017
Amillion:
Facially. Not body wise. Just cos she's dark dosent mean she is ugly. Debbierise a fuggggly. Tboss has old face. Cocoice has local face, Marvis is aite, Bisola is just there

Did I miss out on anyone?

If I were forced to chose one outta all of them, il chose Uriel. She is heavy but I like her face.
URIEL.............. Na real wah......cheesycheesy
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:46pm On Feb 03, 2017
coolestchris2:
Game game game..lets so who will be evicted


oya start i dey ur side
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:45pm On Feb 03, 2017
Ewoma45:
uriel can not even hide her disgust towards kemen...nuh be say she drop dead fine sef with all those her karashika hair dem
D bae na olodo
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:43pm On Feb 03, 2017
heryourmeday00:
Pls cry let vote Miyonse so that he will not be evicted on sunday. He miyonse is evicted now tboss don't die be dat... cry cry cry
Die for were!!!!...... she go comot anoda color from her body if Miyonse go
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:41pm On Feb 03, 2017
coolestchris2:
But she still has a huge fan base
Any time wey she enter dat diary room her true colors dey show..... issssssh.... she b backstabber

i no fit be fan to dat kind person, beta i prefer bisola wey dey talk her mind for outside n inside diary room
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:36pm On Feb 03, 2017
coolestchris2:
That ugly cow has no idea her face looks like a rotten human head
I dislike dat Uriel, she sabi pretend. Her diary section dey vex me pass mtcheeeew
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:34pm On Feb 03, 2017
coolestchris2:
E come be like say we join the big brother but difference be say nobody to chop free food
Oga oooooooooooo....... u head dey der.... if talk say i know say na so food go plenty for der i for gogringringrin
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:24pm On Feb 03, 2017
coolestchris2:
Sky na ur limit while sky na my starting place,*in efe voice*how you see am na
Na real wah........gringringrin
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:21pm On Feb 03, 2017
coolestchris2:
Na based on the logistics na him i talk am like that

Notin do u..

sky is ur limits..
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:16pm On Feb 03, 2017
coolestchris2:
You sef deh feel the positive vibes
i dey tell u...... e no easy
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:02pm On Feb 03, 2017
coolestchris2:
I do all kinds of music but am not a good rapper,i have ten songs to my name..and more are on the fry pan

fry pan.....gringrin

nice one
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:56pm On Feb 03, 2017
snezBaba:
Not Bahd....Atleast you will finally make front page cool
gringrin
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:20pm On Feb 03, 2017
toseen7:
i'm supporting TTT, but i dont want efe to go home now
Na d same water d carry us..... if Efe comot i go vex drink acid
grin
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:47pm On Feb 03, 2017
Donbabajay12:
Gotv and MTN ....same problem ...Ayam not understanding ...This pple are just crazy
gringrin
CelebritiesRe: Harrysong Returns To Five Star Music by EXCUSEme2: 9:16pm On Feb 02, 2017
Na wah, nah real wah
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 7:41pm On Feb 02, 2017
berryice:
Pls which of d housemates brought dis slang"NA WA"na real WA
Hahaha ..... cheesy
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 4:51pm On Feb 02, 2017
sirfee:
Soma to the biggie:Igwe Efe is honest and very friendly ,he tempers justice with mercy,basically he's still Efe.
He is just d best......grin

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)