TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:03am On Mar 02, 2017 |
Anti- EFE I dey hail Una ooo.... All dos people wey dey talk say EFE no be dey problem bt his FANS na be dey major problem. You for join dey TEAM make you change dey rest of us wey bad....
All these WHITE FOWLS wey dey show themselves, continue to dey hate. Na dey more you dey help us make our guy popular....
#EFENATION......
•••PROUDLY TEAM EFE 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:50am On Mar 02, 2017 |
femiyonse: I cnt blve uriel sayn ds....encouraging Debbie to kip doing her tin like she dnt care...yo man...play ur guitar like u dnt care, Bt Na same uriel hating on debbie in DS sayn any small tin wen ever dey got guest she go carry guitar n play. Dat its disgusting to her...uriel winch.....i love her tho....dats d game.. If na EFE u go talk another thing..... Nawoooo |
Car Talk › Re: Inside Trump's New Car, The 'Beast' by EXCUSEme2: 10:30am On Mar 02, 2017 |
Dosmay: see road. e be lyk my street's own Chai, Lai Mohammed brother, I hope say dey street lead to ur house....  I believe you scarra
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:16am On Mar 01, 2017 |
wetin BISOLA n MARVIS dey talk..... 
BISOLA miss ESE, she say ESE dey good even though she dey loud.
 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:04am On Mar 01, 2017 |
teelaw4life: That thing has been there for how long now? It looks like a mouth sore. Tah, him no well. Na symptoms of fever.... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:59am On Mar 01, 2017 |
Dis URIEL na snake, see as she dey ask BISOLA weda she hear wetin she talk about her. Dat gal na wa...... BISOLA give her beta answer.
Chai dey love wey BISOLA get for EFE no be here.....
#VOTE EFE....
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:10am On Mar 01, 2017 |
so EFE n DEBBY RISE go FEDERAL GOVERNMENT COLLEGE.... Waoooo  
All of us wey finish our secondary school for FEDERAL GOVERNMENT COLLEGE (Pro Unitate), I dey hail ... Both dey poor and dey rich go d school....
#IrepFederalGovernmentCollege !!! 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:44pm On Feb 26, 2017 |
safarigirl: it is not until you look like[b] an ambassador for Dry Gin and speak pidgin[/b]before we know you're real.
I personally think he has been the realest HM in that house and has an admirable personality.
We are not all from the streets, being well versed in street slangs doesn't make one realer than others. We should all remember that whenever we want to judge other HMs. Tell me something, you mean say Dry Gin don give my guy EFE ambassador, upon say him never comot from dey house. Chai wen God bless you, e dey d like film trick... 
***My people say "IT IS ONLY A POOR MAN THAT SAYS TILAPIA HAS MORE PROTEIN THAN MEAT".......
Anyhow EFE dey we still like am, if you like call us street, we no care.....
#PROUDLY TEAM EFE...  |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:44pm On Feb 26, 2017 |
TEAM EFE.................
On behalf of my village people, I VOTE for EFE......... Daalu ooo 
#IREPTEAMEFE..... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 7:08pm On Feb 26, 2017 |
Boj2: 11am..Tuesday morning..... Can't wait to get this over with My whole activities been stalled....i need get back on abeg  Abeg wetin happen , u no well No vex for my question..... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 7:06pm On Feb 26, 2017 |
Why URIEL go use her mouth open drink for live TV...... Na wooo 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:40pm On Feb 25, 2017 |
On behalf of TEAM EFE
Thank You!
Sosongo ,
Éseun
Nagode
Nago
Asante
Obulu
Woruru
Nua
Ayan
Grazie
Adupe
Ovwan ke obiruo
Uwe ese
Msugh wer
Woshi
Shukriya
Daalu
Merci............
 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 7:48pm On Feb 24, 2017 |
janellemonae: Heheeehe. Tony is like d kiss of death. Those of us dt can't stand him lying abt his marital status dislike him. Efes fans want him out. Bisolas fans hate him. Now Tboss fans are shining torchlight, hoping he doesn't get too close.
The guy is just gathering haters every day.
lol........
You head dey der, dey guy matter no be here.... 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 6:18pm On Feb 24, 2017 |
Kimnanatahee: Efe is just[b] a useless, shameless, talentless, vindictive ugly troll[/b]. ONE man's food is ANOTHER man's poison......
**My people talk say "NO ONE KNOWS HOW WATER GOT INTO THE COCONUT" i no know why i like EFE well well... 
INDOMIE like no other, EFE like no other 
TEAM EFE
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 5:40pm On Feb 24, 2017 |
frankfiny: Really I used to think that you're one who likes better thing...So if they give you 1.5 million now this is all you can come up with?
Make sure you dont develop ear problem listen tot that oo abeg
Wahala really dey oo!!! Lol see me see trouble, is it my FAULT dat m supporting EFE..... 
Na serious WAHALA DEY 
Proudly TEAM EFE....... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 4:41pm On Feb 24, 2017 |
frankfiny: I am not saying he's wack oo..but just listen to this song first and then tell me if this will be a wise way to spend 25 million naira..
http://jaguda.com/2017/02/08/efe-wahala-dey[/b]prod-duktor-sett/ [b] •Chai dey wey i like dis EFE song no be lie, i dey play dat song everyday....... Bad as e be some people dey wey still d like song... Na small, small person dey take grow.... **No forget say na under of JOLLOF RICE, dey d on top COOLER......    #I REP TEAM EFE........ (WAHALA DEY oooo   )
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:56am On Feb 24, 2017 |
akthedream1: DO YOU WANT TO USE THE 1K AS TRANSPORT?
YOU SHOULD BE GRATEFUL TO HER NOT ASKING FOR WHERE SHE STAYS.. Wetin concern you... if him wan use am as TRANSPORT....  ......
Abi e bad to ask her wer she dey stay....
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:37pm On Feb 23, 2017 |
oviejnr: baba na Ese oh, she go use her nose ring draw her round the house  Lol.....
na dis kind fight dey sweet to watch..... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:14pm On Feb 23, 2017 |
INSPIRATION talk loading ~ EFE 
#I rep TEAM EFE........
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:09pm On Feb 23, 2017 |
Donbabajay12: TTT let the devil push u oooooo..so u can say I miss my Wife Nd Children AMEN___AMEN___AMEN___FIRE........ 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 4:23pm On Feb 21, 2017 |
fitzmayowa: Lol...na kemen be the mumu, wey no dey gree read the signs, I wonder how the self acclaimed "wiseman" is such a dullard when it comes to getting the message from ladies in that house... Lol.... 
Na true talk,
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 4:15pm On Feb 21, 2017 |
This URIEL dey craze ooo, i dey hate friends wey to dey praise me but dem no go tell me insult straight to my face...... we dey call dis kind people RAT, wey go dey bite you and dey blow you air.... 
I dislike URIEL scarra....
mtcheeeeeeew |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:35pm On Feb 20, 2017 |
eosigwe: baba I dey on guard. Anytime Anyday. The ship is moving. I dey ur back , nothing do you..... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:31pm On Feb 20, 2017 |
oviejnr: that guy na Scam, you havent seen the guys CV?? Chaii, if not let me quickly look for it in my recycle bin Cos i dont empty it completely. dat CV give my hearth attack for two days ...... dat guy no be here.... 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:27pm On Feb 20, 2017 |
oviejnr: i tell you, even marvis sef. He don ignore her small now tho. Time for him to reason with his kidney, na jungle he dey oh  I dey plan to go meet my village chiefs make dem hold meeting on top dey matter |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:25pm On Feb 20, 2017 |
eosigwe: Captain N!pples My regular in NIGERIAN SHIP OF EFE  .....( NSE)
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:21pm On Feb 20, 2017 |
oviejnr: Bro, na to save votes for only Efe anytime his up oh. Those other housemates no worth ham again oh  I dey tell u...... TTT just fall my hand after all dey vote wey i give am..... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:01pm On Feb 20, 2017 |
TEAM EFE dey only team wey get mouth pass CHELSEA fans. No matter dey insults, no matter dey quarrel dem still get one MOUTH , dey no d ever give up... That is the SPIRIT....
Even though EFE no go win{God forbid << TUFIAKWA>>} I no regret to join this team E-WARRIORS...
#I REP TEAM EFE
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:44pm On Feb 20, 2017 |
Threebear: Ice prince might not be as big as he once was, but that man took rap to main stream and scored several international hits. Respect a legend so that one day you will be respected as well. So u get sense like dis ........ Nice one  |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 7:31am On Feb 20, 2017 |
Dospix: What do you need his IG handle for? You wan carry your crase go there abi? Well, na you go tire cause what God has blessed no man can pull down. Tanchu jare, no mind dat guy......... u try wella for dis answer wey u give am.....
#TEAM EFE
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:13pm On Feb 19, 2017 |
vladimiros: Nah young shall grow motors..
Chisco is too modern for her..
E for be PEACE MASS TRANSIT......
toseen7 change dey bus now  |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:03pm On Feb 19, 2017 |
CHISCO bus............
TEAM GIFTY chisco bus don arrive ooooo..... your TICKET don ready...
Thank you for choosing us
|