TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:42am On Feb 16, 2017 |
100naira: This kind task self, chickens and eggs  . I swear e funny die |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:41pm On Feb 15, 2017 |
Dospix: Efe, based on logistics
we dey feel your flows like biscuit
E dey pomp for our heart like instinct
like say we no need dey think
Dem dey talk your matter no be discreet
Yet you no dey restrict
We love you Efe no be by kiss-kiss!
EFE ARMY!!!!!!!!! Proudly TEAM EFE.... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 12:33pm On Feb 15, 2017 |
mystikal: Richard that won that BBA that year, shebi he was married, yet he fingerred Tatiana, ofuneka n co in that house. Help me tell dem.....
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 12:09pm On Feb 15, 2017 |
Why be say people no like to mind der business, as una dey attack BISOLA. she no know say TTT don marry, if talk say she know, she for back out. Na love wey she get for dey guy make her do dat tin, so no be big deal. She go dey speechless wen she finds out dey truth about him. Dey fault na from TTT for not telling her d truth about him.
"Call a SPADE a SPADE~ TBOSS is wrong , she like to dey use small boys wey fine as her toy. Haba na Sugar Mummy she be Y she no follow KEMEN wey mature a little{ }
**A MONKEY is always a MONKEY~ GIFTY own too much, and she go dey deny dey person. why she talk say if she see SOMA, she no go fit remember him face after everything {Na real wah....... }, now na Bally.
*****TEAM EFE........TEAM BISOLA....... TEAM TTT....... TEAM MARVIS....
M proudly one.....  
Ollah1~u ve spoken well....
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 12:57pm On Feb 14, 2017 |
Efe just dey quiet today....... Chai i don vex i no chop till i see Efe change em mood........
TEAM EFE |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:45am On Feb 14, 2017 |
100naira: Coco ice is currently in wazobia fm Studio.
Tanx |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:49am On Feb 14, 2017 |
Abeg i never hear anything from COCOICE , she no snap pix with Ebuka or she still dey S.A...
I miss her 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:42am On Feb 14, 2017 |
akthedream: THEY WANT HER TO STAY COS SHE IS THE EASIEST GIRL TO KISS, FINGER AND FVCK... NOTHING MORE. 3 bobo juice and 1 cabin biscuit for you..... you talk well.... Mama Nkechi attend to him sharply  |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 7:48am On Feb 14, 2017 |
opella: breakfast in bed for the ladies... so romantic, with 2face's African queen playing. Abeg who feed Bisola |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 12:32am On Feb 14, 2017 |
Chregor: Hahahahah.......i don hear nah,why yude shout.  Padi mi..... i don reduce my voice....   |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:54pm On Feb 13, 2017 |
steinmajor: I see some people talking about brother and sister s**t here. If it were just tribe based i would be supporting Uriel and Gifty but the truth is that both of them disgust me. They are the two Igbo girls in the house and they are the 'fakest' people in the house. The very first day the HMs stepped into the house, i looked at Efe and said "who is this rough looking one big brother brought here"? Honestly, whoever interviewed him during the audition looked beyond his looks. Today i'm rooting for him to win cos he's one of the real guys in there. I liked him more the day he told Uriel to her face that he does trust her whereas Kemen and Bally were painting pictures for her. Tboss is another good person but she is not good with people and she has this scent of being controlling around her. Bally is a cool dude but he is simply cunning, and quite open too. Kemen is just a schemer. He planned with gifty to nominate Efe and his friends, the next day he nominates her.
Three gbosa for you, ........ You ve said it all....
****D igwe must here dis, dos gals r fake....
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:42pm On Feb 13, 2017 |
eosigwe: 1st bus Abi... correct I go prepare for dey ticket on Sunday |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:27pm On Feb 13, 2017 |
eosigwe: I've booked Chisco 1st bus ticket for Gifty. She has to come back on Sunday.
Marvis, you have been friendzoning my nigga, Efe, why? But i go still vote for you. You are gangster. My nigga likes you.
TTT, the way I see you, you are a game player. You will fvck my nigga up. I go dash u small Vote. But you are a snake. You will fvck my nigga up.
Gifty, come Monday next week, I will be at M.M Airport singing "you are welcome in the name of the Lord....."
D bus don ready..........
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:07pm On Feb 13, 2017 |
[quote author=alexkarim post=53689348][/quote] You be pay porte
wer my share!!!!!
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:07pm On Feb 13, 2017 |
[quote author=alexkarim post=53689348][/quote] You be pay porte
wer my share!!!!!
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:03pm On Feb 13, 2017 |
Kimnanatahee: You are a disgrace keep supporting the warri bush man while he keeps throwing your sisters and brothers under the bus. E beta to be a disgrace than to be a fooooooool....... so EFE no be my brother because of his tribe different from my own. I dislike any thing called tribalism. I even prefer Fulani wey get sense than Igbo person wey dey behave like Ewu. 
I have every right to choose anybody wey i want. I stand with EFE.
Tribe no dey determine person behaviour but na dey person mind set. No judge person because of say you and dey person no comot from the same place.
*****TEAM EFE no turning back ............. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:44pm On Feb 13, 2017 |
Kimnanatahee: What does that dirty boy efe even bring to the house, how is he entertaining? Anyway he will be tayorised and munyarised. Can't wait. You fit help me baff am make him Neat... Ewu
Even though EFE dirty i still like am pass dey neat ones......
M PROUDLY ONE....
TEAM EFE....
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:45pm On Feb 13, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:10pm On Feb 13, 2017 |
Ayokunleayoolashakirudeen: Please no one should reply Kimtahee...
The moniker was registered less than an hour ago... I believe the users sole purpose is to derail the thread Abeg give me update, reasons for whom dem nominate {diary room section}.... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:07pm On Feb 13, 2017 |
bestspoke: Sentiments aside....I'll rather watch marvis soliloquise than gifty's irritating acts of stupidity. you r right |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:10pm On Feb 13, 2017 |
Which kind tin be dis, so i no go rest dis week again.... from TEAM EFE to TEAM BISOLA now na TEAM THIN TALL TONY ....................
I Love dat Clique....... 
TEAM THIN TALL TONY / MARVIS.....
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 2:14pm On Feb 12, 2017 |
#######Nice one BISOLA...... 
 
TEAM BISOLA•••••• |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 12:38am On Feb 12, 2017 |
TTT n Bisola best HMs......   |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:12pm On Feb 11, 2017 |
So if girl no fair like Tboss n Gifty she no fine...... Na wah...... na dis kind thing dey make black girls go bleach, so dat der names go join for attractive girls.
Bisola, Marvis,Uriel, Debby Rise na black beauty. If talk say dis girls fair, der beauty go be x100.........
###PERSON WEY READ NA SERIOUS, PERSON WEY PASS NA SABI BOOK....  
***All of dem dey intelligent in different ways
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 7:48am On Feb 11, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:50pm On Feb 10, 2017 |
100naira: Comment from Facebook
"Marvis you too like eba, it's not lady like"

so Eba don turn to guys like..... Na real wah!!!!! 
Why be say LEKPA people sabi chop plenty and dem no go ever fat, but if na FAT person small food wey you chop, you go dey pray make dis food no make you fat dey more...
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:37pm On Feb 10, 2017 |
vladimiros:
When she leaves BB, SHE needs to be brand ambassador for Koko garri..  
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:19pm On Feb 10, 2017 |
berryice: Biggie is doing ojoro...y will efe b d first in every task..damm u big brother with your big stomach...shame on u*spit on your head  No mind am.... dey God of Efe no dey sleep
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:17pm On Feb 10, 2017 |
Why TTT pick Uriel........ na wa oooh!!!.....
i don vex... make i go drink ACID.....
Efe no vex, person wey d start task first no dey easy for am...... I believe u scarra....
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:13pm On Feb 10, 2017 |
vladimiros: Week 1: Efe won main task..
Week2: Bisola won
Week 3: TTT won,,
And people wonder why d are a clique ...
Marvis is sadly d weak link, but d babe dey somehow invincible. Elephant dey waka with him fellow Elephant...... dat clique r good |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 7:58am On Feb 10, 2017 |
deeMarc: Mention me when he's up for eviction. Dude gast go. I stopped liking him some days back due to one of his diary session about TTT and bisola.
I dislike him alot..... |