TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:29pm On Mar 28, 2017 |
Wickedjezebel: Maybe people find this your act some kind of entertaining but it pisses me off to my bones. I have no dealings with people who are never serious, always have smiling emoji and some dumb meme. So keep off. E pain em......
WICKEDJEZEBEL <<<<<<Fire >>>>
 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:13pm On Mar 28, 2017 |
bamisho: Honestly it's so disgusting ! They are determined to play the victim card so they will twist any situation to make Tboss and Debbie look like the victim but anything that will make them look bad will be edited out .
If it was only Bisola that told Debbie off for disturbing with her guitar they wouldn't let us hear word here talking about Hate but since Tboss was involved they won't even mention it
Pathetic ! GBAM..........
#EFENATION
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:06pm On Mar 28, 2017 |
Wickedjezebel: Bisola chai, always gossiping. Gossiping with who 
Why you no include dey other person, wey she dey gossip with.... SMH 
"CALL A SPADE A SPADE
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:54pm On Mar 28, 2017 |
Antell95: My Guy, You so on point. the guy's body odour is Legendary And Deserves A Place In Guiness Book Of Records. Bro dey thing tire me.. Him name don already enter dey book... 
*PERSON GO POST COMMENTS, PERSON GO TRASH EM,  WHO GO COME BURN DEY TRASH MAKE E NO SMELL US ... na real waooooooo 
#Reporting live from EFEARMY {Major.General }
*EFENATION
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:32pm On Mar 28, 2017 |
toseen7: lol, Maj. General!.... I sent u a DM. K.....
Thanks Bro
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:26pm On Mar 28, 2017 |
akthedream: STOP POSTING THRASH.. YOU DEY SCREAM FREE ME. Shoooo  Free dey guy... Na crime to post something two times..... Nawo talk true, nothing go comot from your body...
"HATERS must HATE 
Toseen7 no mind dem... Nothing do you, you have dey right to post em 20 times. We dey ur back 24/7  
*I rep EFENATION 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:19pm On Mar 28, 2017 |
frankfiny: God has business in everything i do.. even this unmerited reply am dashing you Frank which kind nonsense thing be dis...  All dis trash/waste pictures wey you dey post, na wetin   
Abi you dey work with NAIRALAND WASTE MANAGEMENT AUTHORITY {NWMA}  
No forget say person wey dey always dey close to dustbin area, em body dey SMELL
***My People talk say "NA BECAUSE TREE NEAR TREE NAI MAKE MONKEY DEY SHOW HIMSELF... - continue to dey show yourself. Dem go soon give you MODERATOR
******Make we burn dey trash <<<<FIRE >>>>>
#Reporting live from EFEARMY {Major. General }
***EFENATION 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 12:28pm On Mar 28, 2017 |
akthedream: I REALLY LIKE THE PERSON BEHIND THIS MONIKA... YOU ARE KINDA HUMOROUS AND HARDLY INSULT PEOPLE OR TALK TRASH... ALWAYS HAPPY AND LAUGHING.. ANYWAY, I JUST DEY HAIL YOU... I ADMIRE PEOPLE LIKE YOU.. ENJOY YOUR DAY BRO  Bro THANKS alot.... (After dey show we go laugh over everything)....
No be because of BIG BROTHER NIGERIA go make me INSULT person for BIG BROTHER NAIRALAND ....
E get dey kind of insults wey you get insult person for NAIRALAND wey no do you anything, before you know dey insults go dey follow you 
My People talk say "ENEKE THE BIRD SAYS, WHEN MEN START SHOUTING WITHOUT MISSING. HE HAS LEARN TO FLY WITHOUT PERCHING :-
Even though other TEAMS talk bad about TEAM EFE say we poor, we dirty, we arrogant, we no dey intelligent no wahala. Na for us to dey jolly dey go..
#Reporting live from EFEARMY {Major.General }
**EFENATION
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:07am On Mar 28, 2017 |
COVER-UP TEKNO- RARA
TEAM EFE make we DANCE, live id too short too over little things .... ________________________________________
MY COUNTRY PEOPLE, THEM DEY TALKU TALKU, THEM JUST DEY PERAMBULATE, SO SO STORY, STORY EVERYDAY OH AH,
PLENTY GREEDY PEOPLE, PLENTY GREEDY PEOPLE FOR HERE OH TAKE BBN OH, FORGETI NA THE MATTER... FORGET ABOUT THE HATERS SAY MAKE WE TALK ABOUT THE BLESSINGS, EH AYE AYE OH, AYE O PE MEJI OH, FORGET ABOUT THE HATERS SAY MAKE WE TALK ABOUT THE BLESSINGS, OH EH AYE AYE OH, AYE O PE MEJI OH,
RARA OH, RARA OH YEAH AGBADA, JANGBAJA, DADA OLAGBADA RARA OH, RARA OH YEAH AGBADA, JANGBAJA, DADA OLAGBADA, OLUWA WEY DEY BLESS EFE……AMEN SHEY E GO BLESS YOU TOO……AMEN BLESS YOUR PAPA OH……AMEN BLESS YOUR MAMA OH……AMEN OLUWA WEY DEY EFE……AMEN SHEY E GO BLESS YOU TOO……AMEN BLESS YOUR PAPA OH……AMEN BLESS YOUR MAMA OH……AMEN
RARA OH, RARA OH YEAHAGBADA, JANGBAJA, DADA OLAGBADARARA OH, RARA OH YEAHAGBADA, JANGBAJA, DADA OLAGBADA.......
  _________________________________________ EFE we go vote for you on dey final day...
***TEAM EFE one love...  #reporting live from EFEARMY {Major. General } #EFENATION
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 7:43am On Mar 28, 2017 |
Oyind18: That dude you said has high self esteem might be a depressed person in reality. Don't judge people by their comments on Nl. Here in Nl, people drive limousine with their comments and own private jets while in reality they don't own a bicycle.
I don die for laugh
#EFENATION
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:08pm On Mar 27, 2017 |
zicoraads: Haba Sirfee...thought we were in this together 
You can't be asking people to vote Debie and be saying #StillTeamBally  I confuse for dey guy matter
 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:46pm On Mar 27, 2017 |
toseen7: lol, u get meme for every post.
My area is cool,
We go win the battle at the end....
Good Night bro.
#EfeNation EFENATION Una too much.... Nice one guys
#EFEARMY
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:29pm On Mar 27, 2017 |
toseen7: Major General... How you dey? No war again this week o Next week go tough o
#EfeArmy #EfeNation My Oga na so we see em ...... I dey gallant. How ur area
The war no go easy but we go try survive....
#EFEARMY
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:12pm On Mar 27, 2017 |
toseen7: Tboss dey use debie?
Na question o
 
YES 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:07pm On Mar 27, 2017 |
geekybabe:
You pple are just insatiable. Biko Nigerians what exactly do you want? If someone twerks its a problem, if someone else sits down during parties its another bigger problem.
If prayer is her strategy biko, let her pray. She is saying a prayer for those who have been voting her consecutively and its sincerely from her heart.
As for her and Tboss, Its simple. When the desirable becomes unavailable, the available becomes desirable. Being alone without anyone to relate with in dat house can be crazy overwhelming.
who are dey YOU PEOPLE So na today you dey ask NIGERIANS what do you want We want AFANG SOUP and HALF -DONE OKPA smh Na wetin you want all NIGERIANS go want at the same time, you no well 
When na DEBBIE-RISE and TBOSS matter you go call em simple naso we dey hear em, no be today
**A MONKEY IS ALWAYS A MONKEY"
#Reporting live from EFEARMY {Major.General }
#EFENATION
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:41am On Mar 27, 2017 |
Foxrain: Honestly you are so annoying, I wish we had individual block buttons so I can block you. You didn't think it was unfair when Ebuka encouraged them to conspire even though there was an obvious clique in the house, but it becomes unfair when they are made to play themselves. I have been taking it easy on you but I think it's time I gave my verdict on you. You are annoying, arrogant, irritating, obsessive and above all you think you know it all when you know nothing. Keep deluding yourself, you irritating old man All this insults na for you.....
IRRITATING OLD MAN - e no make sense, find another word use.......
#EFENATION
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:28am On Mar 27, 2017 |
geekybabe: I dont care about any truth. Again, having watched marvis manipulate and scheme her way thru dat house while constantly displaying her alcohol problem, she should not be d one saying dat somoeone has self esteem issues. Marvis too has self esteem issues else she wont be clingy to bisola and efe. There is a smart way to answer questions without being rude. If u dont know that, go watch basseys session with ebuka over again.
And pls leave debie and her self esteem biko. We like her for who she really is Then leave MARVIS with her arrogant nature, Her fans like her for who she is.... Ebuka ask EFE question, he no answer. Una call em COWARD we agree.  Ebuka ask MARVIS question, she answer. Una call her ARROGANT we agree.....
If dem talk about DEBBIE-RISE , you go vex   My people talk say "A MONKEY IS ALWAYS A MONKEY"
#EFENATION
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:54am On Mar 27, 2017 |
MY COUNTRY PEOPLE, THEM DEY TALKU TALKU, THEM JUST DEY PERAMBULATE, SO SO STORY, STORY EVERYDAY OH AH,
PLENTY GREEDY PEOPLE PLENTY GREEDY PEOPLE FOR HERE OH TAKE BBN OH, FORGETI NA THE MATTER...
FORGET ABOUT THE HATERS SAY MAKE WE TALK ABOUT THE BLESSINGS, OH EH AYE AYE OH, AYE O PE MEJI OH,
RARA OH, RARA OH YEAH AGBADA, JANGBAJA, DADA OLAGBADA RARA OH, RARA OH YEAH AGBADA, JANGBAJA, DADA OLAGBADA,
OLUWA WEY DEY BLESS EFE……AMEN SHEY E GO BLESS YOU TOO……AMEN BLESS YOUR PAPA OH……AMEN BLESS YOUR MAMA OH……AMEN _________________________________________ EFE we go vote for you 
***TEAM EFE one love...
#reporting live from EFEARMY {Major. General } #EFENATION 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 12:09am On Mar 27, 2017 |
frankfiny: Lol.. You no see your name? Excuse Me.. That says it all... How did you come up with that? Na wetin
Please EXCUSE ME I don't talk to trash....
  Wen you been the trash people comments, you no know say you go smell......
*Spraying 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:50pm On Mar 26, 2017 |
guardsman: I see dat d tantrums ar reducing, Mr Tboobs. Orubebe broda, no more cancelling of posts & posting of Memes. Whatever u ar on, keep it up. Why should i be surprised?. Is commonsense common?. Is it dat those voting her don't know dat she's arrogant, manipulative & condescending?. They'll vote her regardless because maybe in her, they see themselves. seconded 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:42pm On Mar 26, 2017 |
dominique: I just look at Marvis in that house and I laugh. She's now so comfortable, she thinks the house belongs to her and her clique. Not knowing that she will get out one day and find out how useless she has been to the show.
Last week she put down Debbie by saying that her fans voted for her (in other words indicating Debbie does not have fans). This week, she open her useless mouth and trashtalked a fellow housemate sitting right next to her. Not even one positive word came from her mouth, because Debbie does not belong to their us less clique. Had she been asked to say anything about Bally that has been behaving like a lapdog to Efe all week, she'll have nothing but glowing attributes about him. It's all about staying loyal to your clique, as if your stupid clique will do anything for you once you leave the show.
I don't even want her evicted anymore, I want her to go all the way to the finals then get sent out first. Lets see how her imaginary fans will pull through for her on the D-day. When the reality of being a useless participant sets in, let's see how her clique will help her.
Foolish girl that thinks she has fans Why you come dey insult her. Smh  
Just because of say she speak her mind, girls tufiakwa. If person insult DEBBIE-RISE.you go dey behave like wan ROASTED CHICKEN to quote dey person.
M not scared of your ban because I have never liked you. Continue to dey hate MARVIS after you go talk say you no dey BIAS 
***Reporting live from EFEARMY {Major.General }
#EFENATION
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:27pm On Mar 26, 2017 |
Boj2: Need i remind you that Circus Acts only attract those that Entertain.... To think you actually spent time To type all that E-pollutant defines how much of a clown you pose to be..... Too bad i don't do circus freaks!  You can get more info about how stupid your quote is by simply sending "STUPID" to 131...Exclusive to #Efenation only!!  [/b] All this because of BBN guy your head no correct..
See as you carry this show for your head.... SMH.. I don send dey message STUPID to 131 and the reply MTN give me " THANKYOU THAT IS BOJ2 SECOND NAME."
Na only for NAIRALAND u go dey show urself, WHITE FOWL...  ode no try me dis night b4 dem go ban dey two of us. BILL GATE pikin  wey dey use Iphone 10 vote  
#EFEARMY {Major.General }
|
Christianity Etc › Re: How A Nairalander Celebrated The Mother's Sunday by EXCUSEme2: 11:07pm On Mar 26, 2017 |
Nice one.........
  
E no easy to be MAMA....... Mothers una too much 
#TEAM EFENATION
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:44pm On Mar 26, 2017 |
Boj2: Sometimes i feel like deep frying most of Efe fans on this thread..... Go to BBN Facebook page and see how matured and well cultured Efe fans are about their comments.....only on Nairaland will you see one zombie that is word spamming TeamEfe.......#Efenation....bla bla..bla from his/her Blackberry curve2 that depends on power banks to stay powered on  Actual Efe fans on this thread is 1% and they've since left a long while ago......the ones you encounter spewing trash on here is just Campaign thirsty  Rich kids, "EMPTY VESSEL MAKE THE LOUDEST NOISE..."
Dem go brag for NAIRALAND, nothing wey dem get outside....
Chai EFE fans don suffer , so anybody wey dey support EFE no get money ... TUFIAKWA wetin person no go hear "BLACKBERRY curve2" you for talk say na NOKIA 3310 we dey use  
If you like vex go hug transformer, we go still vote for EFE with our Blackberry curve2 
*****Reporting live from EFEARMY {Major.General }
#I rep EFENATION
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:43pm On Mar 26, 2017 |
toseen7: Maj.General
#EfeArmy
#EfeNation. M loyal Sir...... Senior Officer
Aw ur area #EFENATION
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:17pm On Mar 26, 2017 |
CuteJude: reporting live from channel 29 MINISTER OF FINANCE - BIG BROTHER NAIRALAND 2017 ( see gbese ) 
I dey hail ooo.. You no need to remind me of wetin I get for house, na GOTV I dey use .... All the same na me and you dey watch dey show. Make I send you my account number na
 
#PROUDLY TEAM EFE
••••EFEARMY
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:56pm On Mar 26, 2017 |
Dem say we dey use CHANNEL 29 dey watch dey show, we agree..... 
My people talk say"*THE DIFFERENCE BETWEEN KPEKERE AND PLANTAIN CHIPS NA PACKAGING -: Don’t judge based on appearance alone
If you like get CHANNEL 198 or CHANNEL 29 e no matter, all of us still dey watch dey show.. 
••REPORTING from EFEARMY {Major.General }
#I rep TEAM EFE 24/7
 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:31pm On Mar 26, 2017 |
TEAM BALLY 30.24%
We did it..... EFENATION Favour go continue to follow Una........
One LOVE 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:19pm On Mar 26, 2017 |
Sleekydee: Efe can u please do me a favour, get close to QUEEN TBoss this week, abeg, na beg i dey beg... HOLY GHOST FIRE  
#EFEARMY..... 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:03pm On Mar 26, 2017 |
TEAM BALLY we did it.........
#EFENATION  
#EFEARMY
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:26pm On Mar 25, 2017 |
Dj na wetin............
  KEMEN n TTT n EFE I still miss Una towel dance.
ESE wer u dey 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:10pm On Mar 25, 2017 |
CuteJude: what a[b] poverty[/b] minded thing to say
Are u a fan of efe ? BILL GATES OF NAIRALAND ~•IF WISHES WERE HORSES, BEGGARS WOULD RIDE"  
so na only EFE fans no get money.....  Isssoryt channel 29 e no easy
#EFEARMY 
|