TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 8:48pm On Feb 19, 2017 |
TEAM EFE NA UNA TRY PASS.......
THREEBEAR come join me chop, i prepare dis food for only you. oya use dey COKE cool ur temper....  
#M PROUDLY TEAM EFE
   
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 5:47am On Feb 19, 2017 |
Threebear: They can wear a man out. Na you go dey beg dem make dey pity small    |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:34pm On Feb 18, 2017 |
Threebear: Calm down, I love people from there. I did my service there actually. Una body too dey hot. When I was serving there ,I didn't spend one naira on a lady. They give you for free and even bring food serve you.  Na true....... upon say na dem go church pass.... der girls no get shame. Morning church program, Afternoon resting time, Night body massage   |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:26pm On Feb 18, 2017 |
Chai , see as we plenty dey view dis thread.......... 
Abeg i dey find TTT n BISOLA, wer dem dey 

|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 2:36pm On Feb 18, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 1:42pm On Feb 18, 2017 |
PAGE 1000 ____________ LOADING.......
###TEAM EFE  . na una try pass  
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:17am On Feb 18, 2017 |
EFE don win.......... 
#dancing
go EFE.......go EFE..........
no mata wetin happen_______
#M PROUDLY TEAM EFE
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 12:03am On Feb 18, 2017 |
[quote author=Threebear post=53813763][/quote]
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:44pm On Feb 17, 2017 |
oviejnr: No mind that yeye guy, person wey no fit write pack correctly. Him con dey say he write am on purpose, ask him where him book worm don carry ham reach?? 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:43pm On Feb 17, 2017 |
Ayanfeoluwaoba: Yes oooooooooo.
No be by English o, after all the Winglish if u no make sense for your answer sheet, na OYO u dey o.
After all even our very own president does not have a good command of the English Language yet he don rule Nigeria 2 tynes......Gifty too kwa scale through reach BBN . Abi ooool |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:43pm On Feb 17, 2017 |
Threebear: He studied economics, not mathematics. If you were not an Aturu and olodo you would verify your info before yarning akpata. Meanwhile keep your t fare, use it and feed yourself cos hunger is now turning you to mkpi. I no blame you, nkita..... no make me vex start to insult you for different tribes. wer your craze stop na der my own start. Enonomics no contain mathematics for your village...** shegiya **
Na your mate comot with FIRST CLASS, you dey here dey talk nonsense.... why you no comot with first class, make we no say na ENGLISH cos em... Anumpama*** |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:28pm On Feb 17, 2017 |
Threebear: A guy who can't speak English came out first class? Abeg tell me the name of that university let me report them for automatic closure. Which course did he study? Gibberish? So na everybody wey no sabi speak ENGLISH no sabi book.... Olodo
Go meet Engineering, Environmental students wey dey top for class but der English no blend well..
Your brain no dey function well, na your type go siddon for my back to copy for Mathematics exam..... You come here dey form GNS lecturer / WOLE SOYINKA ...
come take transport fare make u go report dey university wey EFE finish from... Ewu
•••NO BE EVERYBODY wey no sabi ENGLISH wella NO SABI BOOK {science students can testisfy}....
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:17pm On Feb 17, 2017 |
Threebear:
Find somewhere and sit your ass down,you too dey yarn nonsense! I knew Efe was your favorite, you like pretending. Why not be outright about people you support.
mtcheew......
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:13pm On Feb 17, 2017 |
safarigirl: I would hate to quote myself, but I did say that supporters would begin to find flaws in their favourite Housemates with time,
Suddenly everyone has something to say about Efe's poor attitude to losing. Let's face it guys, there are many people like Efe in the world, even some people berating him are just like him. Nobody is happy to lose, particularly, people who are used to winning Nice one |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 11:07pm On Feb 17, 2017 |
Threebear: Na mumu dey worry you sha. Na craze dey worry you....... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:42pm On Feb 17, 2017 |
[quote author=Threebear post=53811900][/quote] I agree....... shebi na your mate dey BBN, wetin you dey do for house mtcheeew, over sabi dey worry you.
Na ur type go dey insult person nothing wey you sabi  ...
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:35pm On Feb 17, 2017 |
Threebear: Marvis good for nothing. Entertainment 0 Task 0 Useless in the house only good for eating and gossiping yet people are voting this dullard, because half her hair are shaved like a Caribbean drunkard and Efe said she is real. Tufia! Even though MARVIS good for nothing i go still vote for her..... Thank God say you put good......... we love her like dat.. 
shout out to TEAM MARVIS
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:31pm On Feb 17, 2017 |
Go MARVIS
Go MARVIS
Go MARVIS..............
#TEAM MARVIS
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:25pm On Feb 17, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:24pm On Feb 17, 2017 |
toseen7: debbie rise no gree rise o.......  
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:19pm On Feb 17, 2017 |
TEAM TTT....... 
#I rep TEAM EFE.....
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:08pm On Feb 17, 2017 |
oviejnr: na radio stations for lagos we go see her Monday.  No suffer yourself, dey kind SUYA n Fura de NUNU we go shaka for her head go plenty... make we dey wait jeje..   |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:03pm On Feb 17, 2017 |
Luizkid: but to be fair on Efe, dude was just shown a flash of the image very shorter than the preceding hms True talk...... to be first for game no be beans oooo , even though na beans e no dey easy to done quick..... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:57pm On Feb 17, 2017 |
oviejnr: Bros, its actually *pack not (pacs). Gifty and her fans tho  Na the same motor dey carry dem   |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:46pm On Feb 17, 2017 |
mrDvO: well, gifty is smarter d efe d realest...smh. finish task under 7mins wey efe d realest no fit use finish obstacle 1 Sharrap.....You think say to be first for something easy.....beta pack well.....mtcheeew |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 6:07pm On Feb 17, 2017 |
TEAM EFE..........
TEAM MARVIS____
TEAM TTT________
TEAM BISOLA_____
TEAM GIFTY______
TEAM KEMEN_____
TEAM TBOSS_______
TEAM BASSEY______
TEAM BALLY________
TEAM URIEL________
TEAM DEBBY_______
.
    
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 9:30pm On Feb 16, 2017 |
I REP TEAM EFE.............  
##############EFE••••••••••••••
<<<<<<EFE>>>>>>
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 5:17pm On Feb 16, 2017 |
Ayokunleayoolashakirudeen:
I've never been in a fight, I'll finish you with my mouth-- MARVIS bio As i read am i shock , no be her fault na because of say dem plenty for house, Pman no go want fight bt quarrel and to add fuel for inside fire go dey. .......
But i like her way...  ***Na dis type of people TBOSS dey fear.
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 4:58pm On Feb 16, 2017 |
vladimiros:
her Boring Unit that has given us Efe with his hilarious pidgin
or Bisola with her loudness
and TTT with his dance and dance skills? don't forget his funny stories..
I don't know about u, but the last 2 eveictions and now shows her boring is LOVED by the entire Naija..  Nice one
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 4:52pm On Feb 16, 2017 |
Chai Marvis get mouth ooo, dey way TBOSS vex for her matter as she call her NNEKA dis morning  ......
why be say people wey small for body, no dey like to respect person. Dem dey always feel say person no fit beat dem, but der mouth na fire oooo........ 
*****Small body no be beans 
••••••TEAM MARVIS 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 4:15pm On Feb 16, 2017 |
Donbabajay12: Where you opportuned to listen to Nigga raw,Seriki,illbliss,Nigga raw Rap ,when they started music "This category of pple ar indigineous rapper ...Its was never easy for them settling into the industry with Indigineous Music ..But with hard work and determinantion,they were able to make there mark in music Industry ....Why would someone compare Marvis Rap with Efe 's Rap...There Style are totally different ...
Efe never claimed to be an established rapper ,dude is hustling on the game..
You ve said it all....... this wine na for only you...
Anyhow wey EFE rap i still like am.... *****PROUDLY TEAM EFE 
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:20am On Feb 16, 2017 |
Chregor: TTT don kill me whalahi..... .. He ran enta locker room,bisola and Bassey pursue am . Finally he wanted to slip through bisola's legs the girl catch am.... ..so hilarious. Lol..... d guy is good.....TEAM TTT
|