EXCUSEme2's Posts
Nairaland Forum › EXCUSEme2's Profile › EXCUSEme2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)
Tolexander:Dis thing wey you talk tire me...... I swear "We all have the power to choose who we want to lead us and how we should be lead. You must fight for your freedom to be totally free. - Really, after all the promises der tell us before election. See wetin person dey face now. We are now referred to as *dumber * for having *dumb * leaders... ****Chai... Buhari oya comot we no want you
|
Nukilia:Gbam ......... You ve said it all...... ![]()
|
Front page ke............ If dis topic enter front page, I no go chop rice for one week...... ![]() ![]() |
Dat Thunder own funny me.... Lol ![]() ![]() ***Make we send em to dey guy****
|
wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow Dis is wonderful..... Nice interior.... ![]()
|
|
|
Super. Story...... Biafra sure pass....... I don tire for this zoo ![]() ![]()
|
Lies.... oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Summary please.....
|
Chai wen God change your story e go dey like FILM TRICK.. Nice one Mercy.... #Baba God make I try your number dis morning. I hope say you no dey sleep ![]()
|
Abeg oo were all dis EFCC money dey enter ![]() ??Wait make I call BUHARI because dis wan don weak me ![]()
|
Angeleena: ![]() Stop before I shout dat senseless brain comot from your head
|
story.......... Chai things dey happen for this world oo If na for 9ja nothing go happen ... ![]() ![]() ![]() ![]()
|
C4Ltd:From online.. Browse any ibo saying n check images.... |
Na wetin make me respect CATHOLIC CHURCH be dis, if na MOSQUE dem for don kill all those useless soldiers. Why dem go fight all those Fulani herdsmen wey dey destroy der crops... Bias NATION.... |
E no easy...dat work no get rest..... ![]() Bt OP dat guy wey snap dis pix no try at all, him for buy food n drinks give dey Traffic Warden make him get energy. Na FRIDAY MOHAMMED BUHARI cos em..... ![]()
|
Following...... |
Chai.... Wetin person no go see |
![]()
|
![]() ![]() ![]() PRESIDENT FRIDAY MOHAMMED BUHARI....
|
|
2shure:wetin concern him brother inside dis matter. ![]() ![]() *My people talk say "ONE BAD EGG SPOILS THE REST " *Lesson - No do bad thing wey people go include your Family join inside dey matter |
Money dey follow Money.... Chai dis life I go make em ![]() ![]() Which one come be Hamburger again ![]() ![]() If na my house my friends come, we go dey plan to make EBA take chop left over SOUP wey remain for pot.. ![]()
|
Na so........ Kcee Kcee Kcee Kcee ~ Ogini ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Wetin person no go see for 9ja..... Issoryt
|
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() **I CANNOT SPIT MY SALIVA AND LICK IT BACK *** Imagine some students come late for exam, dem com dey beg the Lecturer, she tell them say"Get out of my office", those guys still stand for her office dey beg. She just bang her door, tell them say" I CANNOT SPIT MY SALIVA AND LICK IT BACK *** ![]() ....Some proverb dey weak person
|
Na so...... ![]()
|
Op you dey correct...... ![]() ![]() We wey we worwor ![]() ![]() Chai for my next world I go comot as fine boy
|
On Sunday my Pman no dey vex, dey Guy go wakeup, bath, prepare, carry him Sunday missal dey go church. Him no get chance to wait for Mumc or anybody. If we no cook BEANS, RICE and STEW on Sunday even without meat dat day wahala go dey ....NO.7 na true talk oooo ![]() ![]()
|
Secondary school days was fun I remember when them tell us to choose between these subjects;- 1) IBO language 2)HAUSA language 3)YORUBA language 6 students for Ibo class, 10 students Yoruba class, the rest of the SSS3 students na Hausa class. Noise sabi dey our class, during exam we go dey find Hausa person and as e bad reach na only 10 students dey understand dey language. See booking of person wey you go siddon with. ![]() <<<<<<<LETTER >>> Dear Musa, abeg I go siddon close to you during Hausa exam. You know say I be Igbo but dey Language hard to pass dats why I join dis class. I no want subject wey go reduce my position for class and I no go use the subject for university. Thank you. N:B - no forget say na me book first ![]()
|
Wow...... Dey message make sense.... Wetin dey Man tell em Son no be lie... ![]() **Make I quickly send dey message to my pikin Smellymouth, as him dey plan to marry wife next month. ![]() ![]() ![]() #My people talk say "WHAT AN OLD MAN CAN SEE WHEN SITTING, EVEN A YOUNG BOY WHO CLIMBS AN IROKO TREE CANNOT SEE IT.
|
Haba common H2 + O = H2O Expensive like dis Water na water ~ if you like drinking from well, River, Stream, Borehole, Tap, Pure water {N10}, Bottle water..... Na still one function e go help for our body, to rehydrate ... .![]() Money is good.... Money wey I go use build borehole for my village, na person dey use buy one bottle water... Issoryt
|


