Experimentist's Posts
Nairaland Forum › Experimentist's Profile › Experimentist's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 164 pages)
jreyez: My sis is married and she's a doctor, but she still fuqs like hell... BREAKING NEWS: pls I want learn Igbo here-----» https://www.nairaland.com/1577601/please-want-learn-igbo-here#20622219 |
BREAKING NEWS: pls I want learn Igbo here-----» https://www.nairaland.com/1577601/please-want-learn-igbo-here#20622219 |
Abeg make una come teach me Igbo o, my girl say I must sabi before we go Bleep Here-------»https://www.nairaland.com/1577601/please-want-learn-igbo-here#20622219 |
[quote author=pragmatist_m]Me too. I'm interested.[/quote]Ok, welcome, but the lecturers are yet to come. Or are they still on strike? |
Creative but bullshitt |
Chief sweetus, abeg help me see the future wether I go get girlfriend dis year |
Where my Igbo peole at |
IAMBREEZY: you don take your drugs today?I no dey do drugs, say no to drugs U be bad friend o |
Hausa boy, I speak Yoruba well. I know some few words/sentences in Igbo but not easy to say thou. I know there's a lot of good Igbo ladies and gentlemen here so pls, help a brother out. Here are the few I know: » Nkenkeneme (what is happening) » Odiran fechhaa (is not easy) » Nkem (my own) » Nne maramma (your're beautiful » Anama biya (I am coming) » Miri (water) I forgot many.. Ok..please how do I say: » I love » What is your name? » Where are you going to? » God bless you » Who is at the door » I am going to the market »Head/nose/eyes/teetth/fingers etc Oya, make I dey learn small-small abeg... |
Sarah a: @op, I hope the pm you sent to me is just on friend zone and nothing more or have you forgotten am married?na who send u PM? Abi u dey dream? |
Omo see traffic here and no latsma Me I love skin to skin wella, e dey sweet pass condom. E be like e get wetin my dick-tip dey touch wey dey gimmie touch For belle matter, na calender method mek sense pass. D rest na risks n sins... And e no easy to zip up |
[quote author=mr.drizzy]bros thats hw life is!.anyway na konji cause all dese things[/quote]I tire o. God save us from the hands of d wicked! |
[quote author=Emerald_rita]U rily dont need 2 announce dat u want 2 commit suicide;;;jst an attempt will make us realise dat u rily nid a gf[/quote]so, u are telling me to go and die! People wicked oh! |
Eze Promoe: [color=crimson]My governor is drunk on APC urine |
What did he say about me? |
@deejay I for say u dey mad but I no wan curse pesin. |
[quote author=deejay_harry1]no.. not yet bro.. but your obituary thread will make frontpage, trust me..[/quote]what da furqq |
But wait oh, why dis thread never enter FP na? Dis thread suppose dey front page na Abi wetin una think? |
sweetestguy: did u actually took him serious?come, I go change am for u o |
Nomski0: Jesus Christ! Op, this is a new year. Don't start with weird thoughts.Ok sweetheart |
Abu Mikey:hahahahaha, bro I refuse to die, haters can go and hug abu shekau Oya @erlslim is d handle. |
adezjamz: I'mno worry, u go soon laugh in 9D2 |
adezjamz: save a lifeabeg help me tell her o If I die na she cause am |
Dhelake: Go and die nah.... One less Slowpoke on nairalandna u be slowpoke |
An0nimus: Experimentist you're the guy with the true life prison story right?yes. I stopped smoking yesterday, thank God oh finally That's why I wan substitute am with love (sweet love, good love) |
Mzsolex:I wonder that sh'it too bro |
IAMBREEZY: Smhbro, sorry, shei some screws loose for ya head ni? |
[quote author=deejay_harry1]okay, but really, take that jump off a cliff idea..it really works.. and really good [/quote]thank you, bad belle people's association dem |
mayapop: I be Bush meat ![]() |
@mayapopcome wetin cos all dat one na Pesin no fit follow una play again? |
[quote author=deejay_harry1]and you expect me to fall for you like this?? if i was a chick?? [/quote]thank God say you be joysticker like me |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 164 pages)




[/quote]thank you, bad belle people's association dem