Experimentist's Posts
Nairaland Forum › Experimentist's Profile › Experimentist's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 164 pages)
Dyt: U?Audu ko, Seidou kaita ni ![]() Abeg I no dump anybody o.. I no get babe ![]() |
DestinedSharon: because U ar a smoker...... I comment my reserve.sweetie, I have decided to stop smoking January the 1st. I will smoke my last fat one on 31st night which will be tmrw night.. After that, babe I promise u I will never hurt u. |
ziggy44: How market?hope you dey receive PM alertbro not yet oh....abeg u get any fine sista? Tell her to PM me, you can trust bro ![]() |
Sarah a: oh lord of mercy!!!no mind dat wicked guy! So how far Sarah, wetin u talk na? I dey wait o, 1st come, first serve oh! |
debetmx: we have got some lovely ladies for you in 'federal palace hotel' who are looking for husband. cheerswe get 2 federal palace hotel, one for VI and one for Ikoyi....one sweet, one bitter.. Which one ![]() |
Xsenga:sweetheart abeg PM, abi make I PM you? |
Vladm: And na u still go prison d oda day.... Shei na b4 or afta prison u tatse d burkutu..... I fear u oo... Remind me not 2 break ur sistas' heart....dis one don happen tey before I go federal palace hotel.. Which my sista heart u wan break? |
As we walked towards the joint, I can sight from afar, men red-red eyes. Eyes wey be say you fit take light that kain fela type-sized igboh. If nepa take light now u no go need torchlight for where dat kain eyes dey.. See men wey don jogodo finish, elderly men at that! I was shocked! There was a very big pot (in fact na drum) on a fire which is burning profusely.. Three shabby and dirty-looking women were around the pot turning a brown liquid substance which busy boiling inside the mighty pot. They (women) were all sweating profusely near the ever heated pot of burkutu that no way their sweat will not find it way into the damn drink. Benches were arranged under a roof a few distance away from the fire thou u can still feel the heat from under the roof.. Rough looking men were seated on the benches half concious. Some were sleeping already, while others were slumbering.. From their looks it's obvious they are either soldiers or mopols. They all looked like some monsters or aliens. Suddenly I felt a very cold fear from my head down to my spine but I controlled it.. "Make dis people no go change am for pesin for here oh, dis one wey there eyes be like mensurations" I thought. "Fine boys, oya make una siddon na, shebi na drink una wan drink" one of the drunks said to us with a voice that sounded like the devil's. I felt like running away at that moment, "abi dem wan arrest us, make I escape now o" I tot. "Why dem go arrest una, wetin na do dem? No be drink na come buy?" A voice from my heard whispered to my ears.. "Na true oh, after all na our money we wan spend" I said to me as the 3 of us find a strategic angle where we can be observing as thing unfold and sat down.. "Madam give us one paint rubber" friend A requested. |
Madam big head, flat head, fat fat, round azz, make I tell u something wey u know. For the zone where I dey, people dey suffer everyday. If I see people suffering atimes I dey feel like to just start dey cry. Come see as young, fine, sweet boys dey carry kponkpon! Idiott, no be dem your children dey sell gala and la casera for lagos traffics...nowadays even security jobs na hot cakes and you dey there dey talk nonsense. Stoopid woman why u dey make me dey abuse u like dis na.. I supose dey respect you but you don fall our hands dem. Na for inside paper you create d jobs dem put? Madam abeg respect ya sef na, no come dey lie for us abeg e dey pain us well-well......I dey miss black face oh....na hard life wey we dey live for naija! |
It was on a good Sunday evening after a very hot sunny day. I have been asleep since noon, I woke up and took my bath wore my brown combat chinos and blended it with my black and white all stars snickers (one in town). I grabbed my new yellow ralph lauren polo (I was lablled 'ralph's kid' just cos of my love for polo ralph) top and slammed it on.. I walked (bounced) out of our face-me-i-face you compound feeling like a star while popping my collar and getting the dirts off my shoulders. As I materialised on the street which is a very busy road, all eyes was on me which makes me feel more special.... I was still a bazist (cigarette smoker) at the time so as I got to the junction I walked straight to mallam musa's kpako kiosk "ya mallam musa bani benson guda daya" (means: mallam musa give me one benson), I said as I stretched my long hand and grabbed the pack.. "Nawa kenan zaka bani!?" (Means: how much did u owe me now) Mallam musa said with a sad like face. "Haba mallam, hundred naira mana, ban manta ba aiy" (aah malam, I owe hundred bucks I no forget na), I said as I spark the light on the cigarette and bounced off.. "Idiiot aboki, because 1 cigar nahin he wan embarrass me for public" I said to myself as I blew the smoke in the air feeling refreshed inside.. I walked straight to next street to meet my friend so we can go to our normal spot to chill since it's weekend... I got to my friend's house and met another friend we both waited and talked till the other guy finished and we all rolled out like Ludacris. We headed straight to the barracks, Dodan barracks precisely. We enter through the main gate and down to the barracks mammy market where there were different shops from food sellers to beer parlours etc etc... We normally drink pami mixed with stout or legend but that day my friend came up with his crazy idea, idea that I wished he never came up with.. "Guys how far wetin we go drink na, pepper no too rest oh" friend A said waiting for suggestion... "Omo me too no to strong oh, make we just form voltron drink 2 set waka na" I said as I looked both of them.. "Guy 2 set no go high our 2 na, abi u don forget say boys dey high like say tmrw no dey!" Friend B said. "Ok make we go drink burkutu na, dat one no cost and all of us go high well-well" said friend A. "U dey mad, dat tin wey na old old men dey drink nahin u wan make we take? Abeg I no dey oh" I quickly disagreed. "Because old men dey drink am no mean say young boys no fit drink am na, I don try am before and e mek sense" friend B said convincingly.. I have never tasted that stuff in my life but so I was left in a state of dilemma. I wasn't having much on me so I had no choice than to follow suit. So we all walked straight to the rugged burkutu joint. |
» To stop smoking Mary » To have a lover » To make money » Build a skyscraper/high-rise » Start a very lucrative business » My family ......There's more, I'm cumin...... |
Ebariba somboribobo! For where be that! Thunder faya.... make I no strike now. |
Oya, retardeen, owun tun da! |
Kudos to the first class realtrdeen ![]() |
See her eyes, she don smoke igboo..... So dis gyal dey smoke, I like smoking gilrs |
ziggy44: .Hehehe what of the sweet igbo gurl wey you shine her congo ![]() Wetin dey do u sef, u no sabi maintain? ![]() Dat Igbo girl, e don tey na! Ima changed man ![]() |
[quote author=PAGAN 9JA]If you are Hausa and looking for marriage, you berra look for a Hausa girl.[/quote]no sar, a relationship first for now.. And why must I look for a Hausa girl? Na Igbo I wan marry. |
Hmmmm, bro dis ur story is so touching and heartbreaking....I'm even scared to love now.. Stay strong bro... Meanwhile, ladies, this is for yall -----»https://www.nairaland.com/1573809/please-need-girlfriend-true-lover#20554313 |
Jade William: because u'r an Hausa guy; I'm reserving my commentJade, why are you reserving ur comment just I'm Hausa. Is it a crime? ![]() |
Oya gbogbo Tai Chi Sun ![]() |
Abeg no yapping oh, I no say una get bad mouf for here ![]() |
Good day all! My name is....(Hidden for now), I'm a Hausa dude but I speak Yoruba slightly fluently and I also speak a very little of Igbo. I will be 30yrs by August 2014. I've never been in a serious relationship ever in my life even thou I'm dying to have one. I see many girls in my area that I will like them to be mine but I never had the courage to approach them and express myslef. I'm always scared and shy even thou I know I have a good communication skills when it comes toasting. Something just keep pulling me back. I know there are many single girls and ladies who are also searching for someone. Although most girls are scared to fall in love with any guy now either due to heartbreak or something of that such. But never the less you can't keep living on your past ladies you have to move forward. You're still a flower! So ladies I need someone that resides in Lagos...mainland, island, ajah or ikoyi.. I need a honest and serious relationship o, no be money relationship... Someone I can trust, someone share, someone to care and to lean on... Pls don't hesitate to send me PM and I will reply you gladly.. PS: I don't use to be a bad boy thou I smoke and drink but all that will be history soon cos I'm working on them (January tins).. And MODS abeg FP dis tin sharp sharp and save a soul. Thnx! |
We all die one day! Until then, Rest In Peace! |
Nice one OP! Dis write is good, especially for US! |
Omo I neva read the main gist but only d topic wey I read eeehn, I no fit imagine am sef. My lifestyle without salary na die be dat oh! Alarm go blow me eeeehn! Me wey be say na flexin homeboy I be. I dey finish my salary before month end sef even borrow money join am sef. Woman dey chop my money like indomie, toto dem no gree drop! Imagine make u spend bar on top woman make she come play u wayoo!? Omo sometimes I be first class mugu oh.. As in eeehn, I be retardeen! Nobody fit contest with me for cluelessness not even our OGA at the TOP! From January 1st no more illegal, unnecessary spending. As u girls use to say "money for hand, back for ground"... |
Aight them Modifying post........60% |
KO |
If dem like make dem eat each other's tongue. |
The only true pastor I know... Tunde Bakare is a realist, he say it how it is no cona cona.. Unlike dem tbj and the rest, those ones na business moguls dem ![]() |
Misplaced priority ![]() And I dey here dey reason as I go tek buy semo and vege dis morning In Timaya's voice *God abeg o, na beg I dey u o* |
Abu Mikey: ![]() Send am ashawos make dem twist am na ![]() |
mascot87: I like this babebro, abeg free d gyal ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 164 pages)




make I no strike now.
even borrow money join am sef. Woman dey chop my money like indomie, toto dem no gree drop!