Experimentist's Posts
Nairaland Forum › Experimentist's Profile › Experimentist's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 164 pages)
Abu Mikey: Wetin be Andyblaze? |
Abu Mikey:Abeg stop that rough play na ![]() I go PM her after work |
Monstertrucks:bro, abeg no GO and DIE oh! I no dey oh Oya come take 5million start business |
Newkidoo: Today Is caracta's happiest day... experimentist , u really made her day.. if u r serious and u are really between 25-29.. u got a chance.. she is really happy.. wish u d best of luck..Oga o, shei na you be her PA, spokesperson abi na spokesman? Abi na vision you dey see? Anyway, make we dey see as e go be... I go pass for the age something trust me If e click I go invite you come pop Aloma bitters with us |
Caracta: Oh my! I've never blushed so hard in my life. Like seriously? Whooops! See analysis.Oh wow! U too much o! I no dey vex. Reading Caracta's shell and be like "wow!" U're too good.. Hey, u're welcome.. Abeg no mind some guys wey dey follow dis thread, dem no like us. We go talk after work. |
[quote author=Elli-dude]Are you sure she even cares? If she really did, we should have been seeing her posts all over..[/quote]must she post for you to know she cares? We on a lo-key bro... All is well |
Women their wahala sef, anytime wey I hear about thet their menses I dey lost appetite for bolingo |
Oh God! What is wrong wit her? |
Danhumprey: Be serious for once! And one thing,she doesn't like shorthand! Write in plain English,otherwise she won't take you serious.ok bros, noted ![]() @xynerise, pls un-follow this thread asap, you're making things difficult for us |
rioemmanuel: Get dat BMW double exhaust ride first..Thats CLASS..u know someone said shes a young lady with CLASShmmm, bro you advice is touching Firstly, how can get that car? That BMW is the baddest, y'know? Stella Oduah bullet-proof type car (you know how much e cost?) Na to go back to sleep sure pass wether I go fit drive am come real life My previous post? What happen to my previous posts? Nothing bad about them bro.. And what if I followed my than three girls here, I no be womaniser oh.. And I never enter school sef, talk less of being an undergraduate... Shei na graduation we go chop... Dangote graduate? Lastly, my monicker no carry venom na, so talk another thing |
[quote author=Elli-dude]I can help!![/quote] |
safarigirl: Mods FP pls so that the haterz can finally strangle themselves. CAPTAIN John Mikel Obi has scored more goals this year than the trio Messi, CR7 and Ibrahimovic put togetherROFTL ![]() Shei na only dis yeye goaal go gi am afoy? ![]() |
xynerise:why u dey jealous now? I think say u be her papa |
Newkidoo: Guy I don't think you are serious..I'm truly serious. I will do what Jaybee said soon.. Jus wait, ok.. @all.... Abeg na who get better, nice and heartbreaking (sorry, I mean, breathtaking) poem make I send give her na Na God go bless una all dis new year! |
Danhumprey: From what I have noticed about Caracta,I think she is a young lady with class. Don't get me wrong. I don't mean those runs girls-kind of class. I'm talking about a decent,smart,matured lady. She sometimes behave like she is too fragile,but who know,she could be a lion.bro.... Why r u making me scared na? I no she got class but she ain't lion pls...frm d dream we both had, she's easy-going, sweet and adorable.. Abeg no mek me fear o! |
Danhumprey:da fuq! O boy na pesin tooth be dis? |
Abu Mikey:bros Mikey, gud afternoon Bro how u see am na, make I PM her? E go mek sense? |
Newkidoo: Then if u r serious...This is her number... 0806785443...e be like seh u dey find work abi? U wan ch'olo? We know as we go handle our biz |
The guy needs fuel subsidy asap! |
Newkidoo: I don't see seriousness in this ur post..bro I serious, forget d way I'm writing... I no be small pikin o |
Caracta: Oh well...Hi dear |
captcochrane: @op, i dont tink caracta is an igbo ladybro, forget dat ting, woman na woman, all join.. D Caracta wey me see lastnyt, even if na Ijaw babe, all join Besides, d Igbo babes for NL dem dey vexxxx ye |
[quote author=uj_sizzle]Write her something breath taking in the competition Caracta where art thou? [/quote]ok thnx, but I no sabi write oh |
banki: But they Havent Done primaries how come acccording to you they are shoppiing for. Vvp. Candidate?we don't need primary guy, we have an automatci, respected, tested and trusted presidential candidate who has won already... Unless Buhari withdraws and endorses another candidate then we shall all support the person wether na Igbo man or Yoruba man or Ijaw man we no send so far say our baba don carry hin hand put for up....we need credible person for the top, no be all these clueless and corrupt people wey brekete for aso.. Sai Buhari jor! |
3coins: sure,it cn....but kill dis guy 1st vvvvnever mind, he's a gunner |
Vessi: Mate stop crushing on my woman!no worry, till I start brushing her |
xynerise: Her E- fatherbro, no just leme catch ok ![]() |
Vyolet: This is the funniest part.bro d ting pain gaan na |
jay bee: write her a poem or something.@Jay bee... Chei, na work be dat oh... Shei I fit use pidgin write am |
3coins: diz is wht we call "nro malaria" in igbo(dnt mind my spelling).... malaria drimbro, dis dream na reality oh, it shall come to pass.. If u think seh I dey lie ask TB Joshua or ask Yuzedu |
xynerise: You are lateif I hear Who are you sef ![]() |
Enegod: Bro no go break ya neck o! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 164 pages)





...mayB she can consider you,i cant really say;P.
. Caracta, this dude is a teenager. An antelopic one for that matter.