Experimentist's Posts
Nairaland Forum › Experimentist's Profile › Experimentist's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 164 pages)
[quote author=WHξξ∟s]Shaqiyin banza.[/quote]ubanka shaqiyi, dan iska kawai |
Caracta: Huh? |
Omo 2015 go tough gaan men. Crimejones, sorry cramjones nutin do you carry on ![]() |
Harbosede02: Op,don't tell me u are still alive ![]() I died and came back reincarnated |
nyere84: I tink your mom is rite.nne, forget dat tin...all dat one na small tings |
stinggy: PM tinzu dey lag? And remember, I no wan babe wey go chop my money run fa |
mascot87: Osho baba that said that few weeks back is in the hospital.Be careful of your utteranceslol......abeg clearam |
stinggy: OP, I av a decent ibo girl 4 u in exchange for an hausa,lemme knw if u're interested ASAPstinggy, e go mek sense o. Are u in lag? I also av sweet Hausa chick, hw e go be? |
captcochrane: no be u dey eye caracta 2/3 days agoohhhh! Caracta, I like the way she talks and I don't mind having her.. She's my kinda girl. Do u knw her tribe? I've been looking for her, where can I find her pls? |
SugaryBelle: Hohohohoc wicked laff o |
sweetestguy: Go and commit suicide oo,,attention seeker. https://www.nairaland.com/1577198/seun-pls-2014-dont-girlattention giver U get work so? |
@eze promoe, pls what is the meaning of 'odiro fele'? Thnx. |
Eze Promoe: [color=crimson]I guess you are Yoruba!Ok. Lesson learnt, thnx so much. Bro pls translate those others for me pls. Btw, I be Hausa. |
[quote author=Mynd_44]It happened to me too, except in my case, she said she does not want an ugly and broke dude[/quote] Bro na so u ugly reach? ![]() |
Sard: Hopefully, you will.put me in ur prayers bro ![]() |
Sard: @ OP... Stop wailing, as much as I don't discriminate based on tribe, I believe everyone has got a choice to make. It's all about preferences, short, tall, dark, fair, busty, slim, thick, Yoruba, Ibo, Hausa. That's her choice, and unfortunately you fall short of that. You'll always find who wants Hausas like you. Cheersok sard, hope to find one very soon. I'm growing outa patience |
crackhaus: This is a joke right?no be joke bros. |
[quote author=PAGAN 9JA]no mind her jarre. Look for Hausa girls. They are the most beautiful.[/quote]my momma wants me to marry a Hausa girl, but me I want Igbo girl. I know they are the most beautiful but I like Igbo. Pls help |
I just dey my own jeje naso she send me PM, I replied and we started chatting via gmail. She asked for my bbm pin and I dropped it like it's hard to her without no delay. Without no delay, she also added me and we started pinging nicely. After intro and every, I told her my names, where I'm from etc but she just told me she don't like Hausa dudes. She is Igbo. I pleaded and pleaded like fool cos I'm beginning to gbadun her plus I even sent her my handsome sweetus pics but all to no avail.. Na which kain tribalism be dis na!? Which kain wahala be dis! I couldnt eat since morning even thou I'm starving like poverty. It's high time we stop tribalism and inter-marry in dis country oh! If una no give Igbo girl I no go marry again..... The girl even went ahead to delete my from her bbm Please I need your sincere advice, what I'm I to do? Help me! Moderator please move this to Frontpage, I must marry Ugochi! Walahi in ba ke ba sai rijiya! |
IAMBREEZY: LOLhow? Abegie, na FP sure pass jor! |
Goddex: [size=16pt]These APC e - goats never seizes to amaze meguy, oya go reduce those font size before I whoaz you... |
sweetestguy: no u wudnt stil hav gotten a babe, na there e for bad pass sef, maybe u for don even buy ur suicide ropewhy u talk so? Na fp all d babes dey na. Na u go buy ur suicide rope ![]() |
I don tire for all dis political higgy haggy, make dem just give us light abeg |
Hi freda |
BREAKING NEWS: pls I want learn Igbo here-----» https://www.nairaland.com/1577601/please-want-learn-igbo-here#20622219 |
IAMBREEZY: |
If to say jaybee send dis ting go front page by now I go don get babe.... Wetin I do NL I dunno |
Blue Scholar: Another weewee smokerdat one na before.. I ain't smoking weed no more, I stay sober now. |
donphilopus: I even get the pix before.ur head dey there. |
jocelyn71: Wat type of gal do u want?a good, simple, natural, real, caring, intelligent, pretty girl.....e fit be you oh. PM me abeg. |
[quote author=papa_nnamdi]Op, lookin at the size of you wrist and length of ur arm, you definitely are above 20... How can a grown man be acting like dis. If I was related to you, I would poison ur food, than allow yu disgrace me in future, lorbish![/quote]Ode (no vex) dat pics don tey for net...na during naija 50th anniversary wey GEJ dey give speach na dis pic enter net...no be OP hand be dat oh.. BREAKING NEWS: pls I want learn Igbo here-----» https://www.nairaland.com/1577601/please-want-learn-igbo-here#20622219 |
BREAKING NEWS: pls I want learn Igbo here-----» https://www.nairaland.com/1577601/please-want-learn-igbo-here#20622219 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 164 pages)






