Expresident's Posts
Nairaland Forum › Expresident's Profile › Expresident's Posts
1 (of 1 pages)
My bro suffered it bt took local herbs and he is free Now. U need to see the person. Ask me for the doctors number. Sorry you will be fine |
I die here...Dammmm is dis y***sh? |
How d guy take get dat kind fine babe.....i dey mad to go prison bcs of woman matter ![]() |
And the president goes abroad for treatment whr thr is no strike.SMH |
To be president for naija no be beans ooo |
Person wey no normal don tok again |
1 (of 1 pages)
