Eyop's Posts
Nairaland Forum › Eyop's Profile › Eyop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 86 pages)
datalossvictim1:Ok that's good ![]() |
datalossvictim1:I dey oooh. This your mouth na weapon of mass destruction with all the ndi ara,Ewu,etc person go begin dey fear you oooo. |
datalossvictim1: this your mouth ehn ![]() |
sweettease:Common form you no gree send. Better thing dey my backyard since,I just dey yeye myself since. Abeg send form jooh your talk don dey too much ![]() |
sweettease:Na wetin i wan do be that now. Na application form I dey one corner dey wait . ![]() |
sweettease:You no see the write up about nurse Abeg bring the form make i fill jare. Atleast i no need go outside go find wetin i don already see ![]() |
Sweettease oya forward me marriage application form ![]() |
Trafford:Is your brother interested in buying engine or the car? There's nothing wrong with a C200 kompressor. C200 is a German spec and if it was American,it should C230. The engine is not expensive. |
justi4jesu:Oya: https://www.nairaland.com/2389549/town-anambra-state-snakes-visits ![]() |
justi4jesu:same here but there was a thread here on Nairaland about how one particular area in South-East worship snake now or didn't you see that thread? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 86 pages)


longest time bro. I hope you're doing great
with all the ndi ara,Ewu,etc person go begin dey fear you oooo.



Abeg bring the form make i fill jare. Atleast i no need go outside go find wetin i don already see