Faguy's Posts
Nairaland Forum › Faguy's Profile › Faguy's Posts
Abeg who know where Efe dey now? he dey he own house dey bang your sister since morning so tay your sister dey shout he dey pepper me oooh. idiot come save your sister. |
Gradually Nigeria is turning to Iraq and Afghanistan of Africa. make I dey ready my Ghana must go bag to treck enter Ghana. if they can kill a formal governor's brother what will happen to common citizens |
There must be a solution. lack of food in the jungle can never make the lion eat grass. |
This man nor well although. mtcheeew |
life na personal race. na him choice. ftc I dedicate it to all Chelsea fans. |
This game be like final oooooh. I go eat before I watch ooooh |
The person wen go solve arsenal problem dem never born am. imagine a chronic b.p patient wen be arsenal fan bandits come kidnap his wife or child join watin he dey watch right now na straight six feet be dat oooh. |
Developers are unpredictable both male and female. a goat can never give birth to a sheep. like if it's true and share if I'm lying. Nairaland counting of votes continues, Jega you are compromise. Chukwuemeka you are a state man and you ought to behave like one. we are still expecting results from online Republic (Ipob). we are expecting results from South East at Nairaland collation center, all things been equal final result will be announce soon. |
na matter how you perfume or wash kpekus (Nigeria police) it will still smell. abi ona dor see v wen dey odourless before? |
ok we hear but when ona go finally capture Shekau abi na business of security vote ona dey do. I go treck comot from this country one dey because no hope |
The way things dey go for this country na to treck enter neighbouring country na him win am ooh. even person get money he nor fit sleep close eyes |
Eddyrocky: |
wahala jam problem |
The big heart of the nation. better news nor dey ever dey emanate from Delta State self. na only tragic news. watin! |
if ona kpekus dey scratch ona, ona nor go look for guys wen dor smoke weed come take tramadol join am make them use their 6 inches gbola shift ona womb go annus side make ona sheet am troway, na the small boy ona wan kill with ona smelling kpekus. mtcheeew |
okada men can easily donate fuel for jungle justice. them nor dey waste time although |
her dress has said it all. keep calm and read on |
watin remain for ram again. abeg his time is almost up. |
Delta State is not Biafra state Ipob dafts. She is a Deltan |
na so. who dor beta dor beta. Up blues tomorrow. any blue fan here like and share. The sky remains blue till infinity |
That's how one lecturer in my department is keeping beef with me. canceling my assignment and embarrassing me in front of everyone just because he thinks I'm dating my classmate he has crush on and probably doesn't send him. How do I tackle this please as I don't ever want to have any carry over in my academics. stay away from that babe. last last he go still Bleep her and you get that course c.o nothing go shake am. my best advice form quarrel with her and face your studies if really you want to graduate. don't make friend with a girl from your faculty instead go to another faculty. |
Rubber stamp national assembly controlled by Aso rock |
politically Omo Agege personal assistant is bigger than Keyamo talkless of Omo Agege himself. the lion and lioness can't boast of equal strength in the jungle |
If na Burna boy be 2baba people for nor hear word ooooh. 2baba na legend any day anytime Burna na toddler in music. I rest my case. |
Lootable money for looters too |
One thing that gives me joy is that we are all debtor of death. Where is Abacha. Life goes on by 2pac. |
. |
Deluded set of developers. Ona leader dor enter dis plane japa ona dey kill ona self for no reason.
|
Ok good work but nor thief ooooh. Ona go do project of 2 billion thief 4 billion. Politicians dor develop Dubai pass southern developers abi Chukwuemeka? Yes oooooh... |
Hmmmm. Indigenous people of Biafra are on their way. Let me park well. Ojukwu is dead but his manhood is still alive. Gowon is alive and his manhood can still teach Ipob lesson. |