Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,098 members, 7,814,860 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 09:07 PM

FavourAkponome's Posts

Nairaland Forum / FavourAkponome's Profile / FavourAkponome's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)

Politics / Re: The Rise And Fall Of Fayose In Ekiti By Asiwaju by FavourAkponome: 11:16pm On Jul 20, 2018
no champion forever but make Apc never too laugh oooh. nor be who first reach police station dey win case ooooh, u nor know weda d person wen dey come for back dey with lawyer oooh. till supreme court final verdict b4 celebration
Politics / Re: Again, Police Set To Declare Dino Melaye Wanted by FavourAkponome: 11:09pm On Jul 20, 2018
Dino Melaye still use ur head small na. u dey with gallon of fuel wan put off fire. person wen nor want noise wen he dey prepare he food nor dey buy food stuffs on credit ooooh. pikin dey find as he wan take cry u go nack am. oya ready basin to gather tears baf jor
Politics / Re: Enugu Govt. Approves Over N400m Counterpart Fund For Rural Projects by FavourAkponome: 11:04pm On Jul 20, 2018
only dem dor already share d money wen dem approve finish. i bet you na abandon project go be d oda of d day
Politics / Re: Gej's Ministers Present Positions by FavourAkponome: 11:01pm On Jul 20, 2018
Abeg Nigeria problem old pass na Nigeria as a country. na only God go save us
Politics / Re: 'I Won’t Return To APC' – Governor Ortom by FavourAkponome: 10:58pm On Jul 20, 2018
Abeg allow person hear word jor. do watin dey your mind. all of ona na birds of dsame feathers. who put mouth for husband and wife matter na him dem take dey settle for bed. honey our neighbour samuel say make i drive u he nor know say i love you well well......mtcheeew

13 Likes

Politics / Re: Restructuring, State Police Will End Insecurity—gov Dickson by FavourAkponome: 10:54pm On Jul 20, 2018
he be like say Dickson dor 4get say na guns wen him and he fellow poligunners buy give those boys during election dem take dey operate. mtcheeew yeye fowls
Politics / Re: Buhari Says Nigeria Is Ready To Assist Distressed African Countries by FavourAkponome: 10:41pm On Jul 20, 2018
Buhari you never comot something from your eye you wan go comot something from another man eye. sit down look na dog name. Duara dey wait you shall
..how much you wan bet.... The nigga go win 2019
.....TSTX when dt time reach u go know. dem nor dey tell blind man say rain dey fall b4 he dey know na. he go like blue firm for your eyes.
Romance / Re: Lack Of Pre-marital Intimacy Is Killing My Marriage -lady Cries Out by FavourAkponome: 6:04pm On Jul 20, 2018
try to make him understand that you are a woman. sometimes should satisfy you. be a bit sexy sometimes. marriage is an institution you attend but you will never graduate.
Celebrities / Re: Tuface And His Sons, Nino And Zion Idibia In New York (Photos) by FavourAkponome: 3:43pm On Jul 20, 2018
money nor get enemy jor. if u get money the best in u will always come out. carry go 2baba. but ready to campaign now if not only ur children go vote for u ooooh
Politics / Re: Dino Burnt Ultra Model School To Attract People's Sympathy, Yaya Bello by FavourAkponome: 3:34pm On Jul 20, 2018
Bello and Dino. you guys should not play with lives and properties for any reason. all d fingers are not equal but dey work together to make the hand function very well..
Politics / Re: Osun Guber: Gov Yari Reportedly Resigns As Chairman by FavourAkponome: 3:27pm On Jul 20, 2018
i trust Omo Agege to deliver by hook or Crook. d warrior that saw d sword of his enemy and ran away only deserve the praises of fools and cowards. fearless lion carry go joh
Politics / Re: Buhari Says Nigeria Is Ready To Assist Distressed African Countries by FavourAkponome: 3:20pm On Jul 20, 2018
Buhari you never comot something from your eye you wan go comot something from another man eye. sit down look na dog name. Duara dey wait you shall

48 Likes

Crime / Re: 4 Notorious Kidnappers & Cultists Killed In Eleme, Rivers State (Graphic Photos) by FavourAkponome: 3:07pm On Jul 20, 2018
nonsense life na shameful death be d end point

(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.