Femijck's Posts
Nairaland Forum › Femijck's Profile › Femijck's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 35 pages)
adedeji65: me tooo , even everything sefGod dey our side bro... |
OmichaelO: mizbeach.ikejaok thanks bro..abeg feed me back on d fone ...i will b getting one on tuesday |
lorddaywalker: ur head is there! May u walk n nva stumbleamen ooo broda...i go reach house. |
inansslik: mrnin bro..... hw e dey b 4 ur side na aspa prep?bros prep dey go wella.......u know dey when i dey complain say na 2 right leg tenis i go buy.....i never get shorts ooo. |
adedeji65: bros na jedi or what? .....make e no be d hot jedi wey iya suraju dey sell for camp unaab* oooh....brossss....u sef sabi am....hahha...dat thing dey dirty eye no be small.... Abeg shey dem dey sell AGBO for camp? I mean jedi and opa-eyin incase contract go show face. #badboiturnedbadoo. |
adedeji65: bros na jedi or what? .....make e no be d hot jedi wey iya suraju dey sell for camp unaab* oooh....brossss....u sef sabi am....hahha...dat thing dey dirty eye no be small.... Abeg shey dem dey sell AGBO for camp? I mean jedi and opa-eyin incase contract go show face. |
Samguine: You didn't see the "I am not a painter part" did you?ahahhah bros no vex ...i don high that time....i no even see am...God punish this iya alagbo |
OmichaelO: got this phone yesterday for 21kand pls where did u get it from.....i think it's cheap |
Samguine: Preparation's been good. I am not a painter, so I can't paint the camp redsamquine na fine art u study?....i beg i need a painter to paint my room black and red...ar u available? |
nobletay: I hail u oo femijck( m), kbshow100 (m ), ismolicious (m ), noordean ( m), lorddaywalker (m ), highmey( m), collele, inansslik (m ), Miner13 ( m), buksich ( f ), Skateboard (m ), luvlycutebay , adedeji65 (m ) and 1 guest(s)awa u coffa nobletay |
Goodday nlanders pls my brother sat for the last Jamb hoping to put in for common law. But now he is 3marks below d cut-off mark for law and because of this, he has to change his course......i don't know much about Art courses nor their prospects in Nigeria...though he's also making research on that....pls can anyone suggest a good course and it prospects.... thanks so much in advance |
adedeji65: tie a poly bag around ur waist .... Just kidding*bros wetin na....na advise sha....but i'm still thinking of getting one from my grandma......the old skul one i mean |
Saltinn where av u been ?? |
Top of d morning to the happy e-family of B14... Pls house is there any other better way of keeping gadgets in camp.....i'm so worried now as i use the tecno tablet.....which is bigger than the waist bag and i can't do without a smartphone atleast but presently i can't afford a smaller fone which means i have to take d tab along....pls do u think d fone will b safe as much as i try to....or is there a bigger waist bag?? |
EMMAACHILE: Tecno p9 is a tablet.yea i know...just not sure which one to get |
EMMAACHILE: Tecno p9 is a tablet.yea i know |
I think this fone has almost same specs wit tecno P9 .......pls from experienced users and fone gurus which one should i go for?......will be getting one next tuesday....but a bit confused about which one is best...thanks. |
adedeji65: make he use agbo typhoid ba?make im dey mix am wit opa eyin and ako jedi |
adedeji65: make he use agbo typhoid ba?make he dey mix am wit opa eyin too |
AdaEkube: Share my bed in ma father's house....no worries,u r HIGHLY WELKOM!!but u're just trying to help a dreamer c'mon |
Samguine:samguine what ar u tryna say na....becareful o......do u even know if God has any plan for Adaekube and I ...afterall i'm stil single? |
slimz10: take panadol with malaria drugsslimz u sure say u sef no get typhoid ![]() |
Samguine: Start moving your stuffs to Enugu. AdaEkube can help you secure a good accommodationlol....maybe i can even share her bed with her....so i won't have to waste money on accomodation again....what are nairalanders for?......abi na? Ada ekube answer na |
Pls ooooo is this normal.....which kind thing be this ....? Something keep telling that i will be posted to enugun... Egbami ooo is anyone experiencing stuff like this too? |
. |
Skateboard: I for fear. The big one sef na load.yea but can stil handle that....hate carrying 2 things at time....so every damn thing will be in the big one....lobatan |
Skateboard: So you are carrying both bags to camp? Your load will be many oo. The one I got is tending towards the medium size.ahah.....bros wetinn just the big one...i no be woman na |
Skateboard: Got something like this too for 3koh yea ...i got the small size for #2500 but i bought the bigger size for #4500....i bought d bigger one so i can have enough space for the NYSC kit when returning home |
TiffanyJ: oga which size did you buy and what's the price?hey Tiffany why refering to me as oga?.......can i be called by my name ?........lol...anyway it's a sensamine leather bag ...don't know how to check the size though...(but not small...so maybe i should say medium) it has hand carrier just like ur small hand bag...and also got the pusher and wheel for heavy loads.........bought mine #4500....but can cost upto 6k depending on ur area.....bought mine in lagos. |
Dremichaels: pls guys, wat type of bag is advisable to carry to camp... normal travelling bag or box or hard case box?i just bought mine on friday.. It's letter bag and i think it's a good one for camping because of the way the zipper was made and some number locking spaces....just shop for a leather bag, i think they ar the same. |
ajasa4link: Lol .....Concerning ur number 1 issue, guess we are in the same boat o. I was just chilling in the house today and my mumsie just entered and brought 3pairs of shorts and 3 pairs of white tops which bought for me. I was really surprised because I was still planning to get those stuffs few days to camp. She also got a white tennis to complete it,but when I tried the tennis I discovered they were two left legsthank say no be only me waka come.....but my own na size 43.....e go be like boat for ur leg o |
HuckleberryFinn: You're safe Jor. Nothing do You! Them no born any soldier well to try tell you nonsense!enhen....i hope say u go dey my camp sha...so i go tell them say na ginger my swagga...so we go follow do frog jump |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 35 pages)
madd drink
. But if na fun you mean, then I am ready to have fuuuuuuun!! 
??