Feranchek's Posts
Nairaland Forum › Feranchek's Profile › Feranchek's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 101 pages)
Ah!! I won't waste the scratch oh!! I'll be like "sweetheart, why not add my name to it?" And she'll ask back "dad, what's your name?" And I'll tell her. Then we'll both add it to the scratch " I love my dad, Ferdinand" ![]() How much be spray, wey I go wan use vex wound my pikin ![]() Buh I'll later explain to her why she shouldn't do such again. I'll equally implore her mom to do same. |
This is quite disheartening |
Adon taya for then these pipo matter jawe..... |
Ambo |
Even a senator for Libya go use him money wey he save take buy the car, talk less of an average Libyan. Same tin for naija sef. Na senators pikins, plus other corrupt government officials go fit buy this one |
Sleekydee: EroticAngelina:Aswear! Una 2 no lie at all!! ![]() agarawu23:Ah ahn... dede... she's smiling for love jor ![]() |
MuhdG: MrCork:Hian! Lekwenu'm anya o0o0!! Shey pesin nor dey travel again ni I actually don't have anything to explain to you guys ![]() Omotayor123:Nne'm na sense talk be that sha.... I actually like the 2nd one |
Sleekydee:Nna na same tin I been wan ask o0o0 ![]() |
INTROVERT:Nne buy all??!!! Biko na... pity me small. They ain't that expensive though buh.... ZedX6:Dede biko, mere nwa nnegi ebere. Use small insult for me sir. Daalu. Well, she likes the 4th one Sha... buh like Agarawu23, I also prefer the 2nd one. So that's why I'm asking here |
Hey friends, biko I need your assistance in picking one for my girlfriend. My sister just brought these set of Indian bangles from Malaysia for sell. Wanna buy one for her. Which dyu think makes sense pass ![]()
|
Really having a terrible time uploading Pix oo0! And my server dey pretty ok Please guys, it's finally uploaded in romance section. |
What's your take on this Pix How true is it?
|
Hey friends, biko I need your assistance in picking one for my girlfriend. My sister just brought these set of Indian bangles from Malaysia for sell. Wanna buy one for her. Which dyu think makes sense pass ![]() |
Different strokes for different folks. Buh as a righteous man like me, I go attend to my maale first o0o0!! The unlawful lovers go judge diaself before I come ![]() |
Good one for OBJ. No wonder he retire from local politics so he go geh time for international ones.... Sai baba!!! |
ECOTERRORS:When e happen, abeg, where you go trek go?? ![]() |
I completely agree with this ![]()
|
daresma93:Don't worry bro, the change go definitely reash everywhere. Na small small ![]() |
What a merciful God we have.... And pipo dey dia dey clap!! Amadioha gba han oku!!! Buh this thread suppose dey romance and not politics. Ishilove you wear pynt for eyes? ![]() |
Dbanj kwanu ![]() ![]() |
Ogadtop:Hahahahahahahaha!!!!!! Boss you no lie at all o0oo00!!!! Konji na wicket baskad!!!! |
Alphaoscar:Ah!! Na true!! Adon forget |
Chigold101:OK. I dey wait make you tell me that.... ![]() |
Hahahahahahahahahahaha!!!!!! Thought I was the only one complaining. I opened a thread bout this and had more than 50 views without any comments. Buh I'm not bothered cos I know it'll happen to them sooner or later. My thread just dey go on jejely, with reasonable comments until one mofo copied one ISHILOVE bout my thread and ..... . ....BOOM!! THIS THREAD HAVE BEEN CLOSED Buh diaris god sha |
Les dey make sense Sha. ... buh gay..... ewwwww!!!! Ayama!!!!! |
Bro, keep the change going. BRF did well, but I'm sure, in ONLY 4 years, you'll do BETTER BTW ALPHAOSCAR YOU NOR DEY SLEEP ![]() ??!!!!!! |
Hajia ......#nowthatyouarehere ![]() |
Space booked Will be back later in the morning to comment ![]() |
I'm presently at work on night shift (enjoying some NON ALCOHOLIC ORIJINA ) and the weekend happens to be my off days!! No work, no school....Well, Amma go see my folks, then my elder sis and her kids. Also wanna drop some dough for my kid bro. Then go to confession by 5pm Then hangout with my alobams later in the night. Sunday na church things all the way till 6pm. I'll serve first mass... den go for legion meeting. This Sunday happens to be 3rd Sunday, so I'll go for curia meeting. Then from there head straight to teach catechism (I love my kids die!!) Then after catechism by 5, Benediction follows till 6pm. Then I'll head back to my base to prepare for work on Monday What a weekend ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 101 pages)
" I love my dad, Ferdinand" 



