Firstgentleman1's Posts
Nairaland Forum › Firstgentleman1's Profile › Firstgentleman1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
mtcheeeew. Sumtin wey no add 0.01 for my G.P. By the way how did this make the front page. Seun, warn ur people fa. #Abeg na only mouth i get o. Minus dah one, i fit cry if una do me anything.# |
Ale |
Sharp shooter nooni. Respect bros. Shebi nw dm don giv u beta soundtrack. ALIONA HOOKS ILEJONA |
I let it out. That's d best option. |
Chai, who talk say dis Malia no fine? Sapona call d person 4 xtracool. D girl go fit modelling buh........as per......... Anyways, stategies on ma mind o. She must chop my money. |
:PLolzest oo. Unserious olodo |