Flowdada's Posts
Nairaland Forum › Flowdada's Profile › Flowdada's Posts
Soft the bang bang!! Nigga been putting in steady harwdork from day one With tattoo ft davido Pain killer ft yemi alade Now ft wizzy in money video E be like dagogo records get enough rabba to sponsor him funding his collaboration with industry heavyweights like wizzy and obo |
When it comes to good deejaying at a club or party mix,in naija its DJ kentalky DJ Neptune DJ kaywise DJ bobby DJ shabsy DJ enimoney Exclusive just loves to talk that's why you hear him shouting on some of the song's he featured other artists Dude would be a better hype man in a club.. |
[quote author=damienwayne post=80042762]Lol... A Year?! Really ![]() If you can’t win the heart of a woman in one and a half months top just forget the work. I keep telling guys say nor be every woman dem dey work. Just looking at her pic alone you go know if you go fit chop am. Guys go dey follow women from California wey be like old age models dey go gym everyday dey, go bar every night and you Dey expect dem to drop because you dey preach love online ![]() When there are others out there living a boring life looking for the slightest feeling of adoration from a random stranger and will fall in love in a week or two. I tire ooo!!! $1500 for a year work is too poor. Woman that made my December last year gave me $10,000 in 4 weeks. Thanks for the info Bro no vex ,abeg you fit send me your contact so we go talk for WhatsApp, make you put me through for some working formats because e get some kind things we no suppose talk for open place like this, If possible make we even get WhatsApp group for guys here wey dey work.... |
[quote author=damienwayne post=80042762]Lol... A Year?! Really ![]() If you can’t win the heart of a woman in one and a half months top just forget the work. I keep telling guys say nor be every woman dem dey work. Just looking at her pic alone you go know if you go fit chop am. Guys go dey follow women from California wey be like old age models dey go gym everyday dey, go bar every night and you Dey expect dem to drop because you dey preach love online ![]() When there are others out there living a boring life looking for the slightest feeling of adoration from a random stranger and will fall in love in a week or two. I tire ooo!!! $1500 for a year work is too poor. Woman that made my December last year gave me $10,000 in 4 weeks. Baba thanks for the info I have learnt my lesson The worst part be say dem don first chop the woman before and she even open us account for the guy before the work cast then she met me online but was aware of romance scam that's why she was making investigations about the man I use work her via Instagram... |
GistNet:I'm so shy,I'm a shy guy |
Edere:How far gee,? No vex you fit tell me more about this wire format |
Boss I almost died of heartbreak on the 15 of March after the client I have been working for a year with translator discovered the pic of the man that I used to work her on Instagram with his wife,and she promised me 1500$ on the 15 of March but my work just cast like that it took God's intervention for me to be alive till date,come to think that she is the only client I have the worst part be say she report me to fb,fb block my working acc and my real account...�� Wow! So many romance scammers on here! News flash guys, the world is getting more aware everyday. Romance scam is gradually dying. Shit! I’ve been to almost every dating website you can think of and they’re all filled with working boys. My advice... There are so many ways ‘jobs’ out there you can do that gives you money quick n easy instead of waiting for iTunes gift cards wey Dey value nor even dey make sense for paxful again. If you’re still doing job where you have to depend on client to pay you this period my brother you go hustle tire! Luck nor Dey d land again.[/quote] |
Omo who no go,no go know This women are so bored,divorced and probably depressed they need online company from working boys,they just have to pay for the services rendered to them whether facey or military format |
Nice one,keep it up The super eagle's should continue with the same energy until they play the finals and possibly bring the trophy home,no partying until the tournament is over... |
Una don see say no be only naija boys dey work,even isreali boys don dey work The hustle no easy Imagine texting a client with translator for months plus steady subscription before dem go pay you the least 100$ iTunes card no be Bean's, sometimes you go work finish your client set go scam u,dem no go send u shimgbai |
Craigslists: |

