Flowdada's Posts
Nairaland Forum › Flowdada's Profile › Flowdada's Posts
Government and state wey sabi not like my state Abia which is the most back ward state in the country,with a worst governor I learnt he uses walking stick to walk this days |
Blinkers:Baba thank you oh I appreciate this your scope don burst my head oh |
No be lie boss,me sef dey fear make her bf no go burst my head oh lol na simple code but don't be naive in your approach, you guys should reach sharing naughty talk before you make advance in regards try to make comment on her look dress, how exotic she look, digress to making sultry comment if she don't found offence in that then press your password and username to log in but do what you need to do at once and logout, if her bf catch you, some guys are cruel, if he lay thunderbolt for her and you ride her na die you dey oo[/quote] |
Kalixx:Thanks boss I will give you the update how the matter take go |
Flowdada: |
Guys pls advice no be curse I'm a Sharwamma chef there's this girl that injave been crushing on everything about her drives me insane inside me I go like fvvvk am but she get boyfriend she even tell me say Na bf button her iPhone Buy how do I coordinate and bleep her in a cool way!? Today she asked me what if she invites me to her school lodge so I can teach her how to prepare Sharwamma? Will I come I said yes |
Guys I need your advice pls, I'm a pizza and Sharwamma maker at my workplace,I have this girl at my workplace I have been crushing on but she has a boyfriend according to what she said her iPhone was bought by her boyfriend but I really want to fvvvk her don't know how to play thing's cool and bleep her,I don't need to date her just knack This evening she asked me at work That whenever When we are both offduty what if she invites me to her school lodge so I can teach her how to prepare Sharwamma will I turn up I said yes with all my mind Could this be a green light she's giving me?? |
[quote author=pocohantas post=82631442]Naso. He said that thing because then it was almost confirmed she would win. So, he eventually wouldn't have to part with any money. Just like placing a bet on Liverpool to win Chelsea. Let me hear that Lola would allow her husband give out 60m to someone as classless as Tacha. That is assuming he has 60m sitting somewhere waiting to be dashed out. Nonsense upcoming artiste. The guy no get sense His twin rude boy dey busy dey find hit song Him dey find olosho him go give 60mil like say him get money iffa hear say Lola go allow am do that kind thing |
Last year unlimited LA wan pursue Clarence,sesan,Paul gambit etc Now TG omori ti take over This life Na turn by turn... |
True! Since he has gotten that block Cash out He should have just stopped scamming And invested in legit business So there wouldn't be any need for raising eyebrows for the source of his wealth.... |
Na whistle blower's rebel dem |
Lol who gives a fvvk how you treat your next man?? Carry your cross abeg,if you like stay celibate till you die I don't give a fvvvk When you were enjoying the whole drama you never knew sweet things could be diabetic [color=#006600][/color] |
The Jersey was probably sewed in Aba |
I would love to see him on a moving bike |
Mkmoney:Most naija OAP's does that |
Las las nothing pass bleeping your gf What shall it profit a man to pay olosho And she won't satisfy you rather she go dey pressurize you "Oga u never still release,? Hmm Oga your money don expire your dick don fall and other customers dey wait for me,u go Carry that sperm go house |
Las las all these crowd go drop offering and sow seed of faith, sinach has hammered |
Women are just too gullible That is why Yahoo boys dey collect steadily Make i bomb small joor whether any woman fit pay me make my body for calm down Which site you wan bomb This one u go write and nobody go reply you or follow you talk Work don cast Those men wey still dey cash out loud dey buy Benz Na only dem and God know wetin dem dey do. |
True talk which iPhone series is better and affordable How much? Battle of dog shiitt Infinix, Tecno, Xiaomi, itel and even Huawei are bunch of dog shiitt Especially Infinix and thier bunch of fuckkk They keep on rolling out substandard shittt every time. I repeat If you want to buy a phone! Abeg just save enough and try afford Samsung, Nokia or iPhone But if you nor fit wait make your money mature Then manage buy Huawei Make una nor talk say i nor warn una[/quote] |
Children no dey hard grow oh Me I can't wait to be a father oh |
All I can see is a police van parked beside flo 94.5fm umuahia radio station |
Same girl wey dey para last week say ike dey storm her for bathroom when she dey naked,this people dey carry us play.
|
And some kind people still believes that he bought a 750k bag and a car for bolanle mtcheew if you follow and believe on the things you see on social media u go just drink sniper die,Majority of Nigerians use Facebook, Instagram to showcase their fake life
|
Seyi is a medical doctor and he's grandfather's head is on #100 note that's way beyond achievement for me |
You don born two and you still wan do adoption hmm Aunty tell us the Truth let us know how to help you Why would you want to adopt a child when you know you're still fertile and can have a child of your own ? You want a situation whereby tomorrow you go dey discriminate that adopted child between your real kid's tomorrow you or your biological kids go come dey maltreate that adopted child Mtcheew Aunty abeg leave mother less babies for people wey no fit born, Stop drinking postinor 2 una no go hear |
Cowbell our milk |
For people wey their mama still dey alive na |
Wow but does he wear suit to do the bus conductor work at night? |
The dealer Japa � |
Nigeria and lawlessness,why won't there be fire fighter vehicles in an airport?? |
RIP to the dead[/quote]Lol you just read headline Run comment |
[color=#006600][/color]