Flowdada's Posts
Nairaland Forum › Flowdada's Profile › Flowdada's Posts
Wish you Good luck but no be by 6packs oh and those India and Filipino men are semi god's especially those one on zeeworld they fine scara |
Nothing man no go see,so Na because of snail wey dey under woman leg this brother dey loose guard |
Facebook has turned its application into a competition ground,where Nigerians show case their fake life,thereby Making the weaker and uncivilized mind's, prone to jealousy and drinking of sniper No wonder I'm no longer on Facebook... Life's good when you live your life not Facebook fakery�� |
After fvvking her pussy last year on the show,teddy just couldn't get enough of her,he made her his wifey Congratulations bamteddy |
say no cultism |
We don go bro,atleat dem try reach this level me I know say #mahrez go wan use #mancity spirit and drive intimidate #supereagles all the same let's get back to making money those players don blow as dem dey like this. |
Auxigen:Guy how far I tell u say mahrez Na winsh I saw it coming U see am |
I see black dude's among those 11 Its very weird seeing Black's kill black� |
Auxigen:Yea thank God they won cote divore I was so scared of us meeting zaha Wey dey dribble 10 people |
Mahrez would want to use us and shine tomorrow But God dey |
A king is not celebrated in his town |
Guy you should hit the gym and put in work 247, free babe's before Ruiz go kpokpo u in the rematch |
They say Nigeria's in SA take their women and jobs but that's still no enough reason to hate and murder fellow African.... |
Money makes the world go round,if you're reading this make sure you hustle do anything to get money Because poverty stinks,but life's good when you have raba,see the way linda single handedly sponsored her family's trip to London.. |
Konji Na bastard Wey u for join soapy gang Ode |
So Na that woman burst that man head like that, he is shameless to fight a woman and gets bursted
|
I'm still wondering why this sent abbo with all the money he has to get any girl he wants would want to go buy a intimacy gadget? For what reason? |
otipoju:Hmm omo wilder big right hand no be here oh That hand has been knocking out people and sending them to sleep for long |
Old mama youngie |
All these laptop efcc don dey forfeit to federal govt for long wetin dem wan use am do.... |
DateMynd44:Wetin you dey hmm for? |
Omo Nothing pass girl wey get wetin you fit press No be this slim ones wey their breast be like fried egg |
If no be for nollywood I wonder what job this girl and cosy would be doing |
Anybody getting on this show should just be after The exposure and fame this game will give them not just winning it,if this girl manage her self well she should be getting endorsement deals from some kind companies, u no see bam bam for last year bbn she no win but her face don show lokey she's getting known The only thing be say this one quick comot,even the least kiss she no get talkless of ordinary hmm hmm hmm |
This industry Na luck,hard work and talent You see that period wey picazo dey drop freestyle for IG, sote tunde ednut post am for him page olamide picked interest and signed Every Nigerian immediately concluded that picazo would blow up in short while smh Because lilkesh got signed and blow no mean say every other artist go surely blow After all even viktoh got signed to ybnl but him no blow Lilkesh don ja But viktoh still dey ybnl Reekado and korede bello got signed together to marvins korede no dey see him period but reekado don ja This industry get as e be oh... |
You see am! They don begin groove now Small time the groove Go enter their body dem go loose guard before you know bafana bafana go flog dem But how come ighalo's belly disappeared over night abi Na my eyes, I think say that guy get pot belle oh lol |
TANID:E be like Na the guy dey knack am |
Life's good when you have money... |
cotzywitzy:The guy Na davido p.a nairaland branch |
In as much as he's been on the media negatively lately Let's not forget he's been on people's mouth also djays slamming his song's gaining him fame and going global not just naija thing remember the rugged man attack,that people linked to him in LONDON Now this recent violence in DUBLIN Let's not forget he has a banger and dance step SOAPY And a devoted fan base called MARLIANS You can hate marley all u want but that don't stop dejays slamming his songs on club don't be surprised that Even some top artists envy and hope they they could be trending like naira |
Abdul9025:Really but why would davido pay him to be on the rmx of tatto? Song wey no be him own |
But I no go lie make I talk true,I'm a wizzy addict/fan but to some extent his verse on this track wasn't what I expected from him after waiting on this collaboration for a very long time after when I saw soft post a pic with wizzy on Instagram the first time My thoughts though |