FOF4u's Posts
Nairaland Forum › FOF4u's Profile › FOF4u's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
anienwe: It seems deltans dey dis forum plenty.Emma, FOF4U are my state guys. Anyway, am delta too sha from Ndokwa. How d thing go be na. We go meet for Ibadan during d screenin/interview dats if u guys are DSSC candidates.See u dere in Jesus name.Yes, na DSSC candidates we b, hopefully we go meet 4 any state dem put DSSC camping. But bro hw u com knw say na ibadan, e b lik u get oga 4 DHQ. |
dadyjoe: me i be Agbor guy ooOoooo so hw una dey run una side I believe say una get oga on top abi una b like me wen jst get baba God only?my broda, me wit u na same baba i hold o. He no go fail IJN Amen. |
dadyjoe: Make una no mind this fake officer MP go soon get u PLS ANY DELTA IN D HOUSE ID PLS make we reason am on BBdeltan de here live.... Me and emma na delta...me na asaba man, emma na kwale....oya make u tell us wic side u b frm delta, but two of us no de BB level oooooo so i no no hw d reasoning tins go com b kwa. |
Kayceeanyanwu: BREAKING NEWS!!!very fake man u are. |
xykms101: buhahahahaha! Where u dey since? when shortlisted applicants don dey screening camp since last week.bro u wan gv d guy man HBP? So frm wetin u tell d guy, na frm screening camp we frm de browse ooo. Oya make d guy begin come. Funny guys too full here......nice always been here. |
emmanuel4fire: Seriously broda I no know sey na u. How capital city nau?bro make i no lie for u, capital city over dry. Wetin una de forward make una still forward reach me........manarkasen@yahoo.com...... |
emmanuel4fire: Hehehe. See my guy o. I no know sey na u Fredo.hahahahah so all dis while u no knw say na Fredo b FOF4u 4 NL? |
Good morning fellow generals in d hux..... Hpy weekend every living souls. |
emmanuel4fire: You dey 2go add me with ......lol emma me and u na friends already 4 2go nah, na me fredrick frm asaba na.........( fredrick327 ) |
them no invite me oooooooo |
dadyjoe: Breaking News All applicant of Dssc/ssc are now federal govt properties.amen. |
mko abiola: I say a big Amen.my bro i 4 add u but me no de BB. |
odeebee: ℓ̊' missed dose set ☀̤̣̈̇ƒ wonderful guys, even calabar man aπϑ †ђξ oda guy dat had xcess suga issue. GOD who saw dem tru aπϑ gave dem success will giv us Ǥōōd success IJNamen, i de yarn wit emrino at time. U knw d guy is in airforce training rite now, na august we go drink 4d guy head den we sef go don de ready enter our own 6/9 mths training tins. Sucex 2us all. |
graceapadija: Pls guys get prepared for ur test on Saturday 6/7as d list ll b release on monday 1/7, pls dnt ask me any Que or Que me abt my source, if u love urself just prep for d test to com up next week Saturday.thanksGive us materials to read. |
mko abiola: Enof specualation n gambling.dis is my own personal person......mko abiola........we will make it dis time and join smuham, emrino, palmtree and co........ Abeg collect compliment in advance..... SHUN!!!!!!!!! |
nig army abeg make una release d list b4 some men go set blow 4 here ooooo. C as guys de para!!!!! |
Ajalagideon: As we are waiting for the list to come out. Sure not all of us wi make d list.what are de into? |
Celestine247: Hi guys, i am not suprised, the way things are going on the thread and the recruitment things generally, but do you know that one of the oga @ the top would have seen this post and at least keep us abreast on what is happening, At least there are military laws. But i know God is going to do the best, and mores, i will advice my fellow generals to stay awake and never tired. Let our morale stay high and stop all form of advertisement on this thread plsNice one bro! |
guyluv: Not really, but 2 of my brothers, one ADMIN OFFICER the other is M.A to one of d G.O.C feed me with some informations, but none was specific on d date of shortlistment.wow.....c guy wit 2 ogas at d top. Hmmmmm me no even sabi any recruit sef 4 army but oluwa de myside. |
dadyjoe: he is from Agbor. [Ika south local govt area] DELTA STATEsince una know d man make una kukuma tell am to shortlist all our names or else? |
cyril83: Brig DURU is the Director of Logistics in NDC, being prepared for a higher position.major gen buzngbe is frm wic state? |
Q 1; what is the name of Nig Military Secretary and where is he from? |
guyluv: SIGNAL DISPATCHED..wia dis person frm carry him own news come again? |
xykms101: You sef don join mathematician club be dat o. Abi wetin we go do na, when we no sabi any army boss and pple wey sabi no gree talk, na to dey do calculation remain. Make we dey gamble dey go till we go hit jackpot.we go must hit jackpot dis yr IJN Amen. |
going with d pasted years date of shortlistment. My brodas d list will b out dis week hopefully. Lets keep praying 4 God's favours toward us all. |
xykms101: Lmao @ d prisoner..... Anywayz goodluck to those who receive the good news 2moro and to those who receive the shock of their life, i say cool down God has beta tins for u. If you don't believe me,pick up your fone nd call army secretaries now.our COAS, wia is d list?.......all dis fake tins sef don tired me ooooo |
xykms101: Lmao @ d prisoner..... Anywayz goodluck to those who receive the good news 2moro and to those who receive the shock of their life, i say cool down God has beta tins for u. If you don't believe me,pick up your fone nd call army secretaries now.we hear u our COAS, abeg hope our names de d list na? |
frprof: Let us not begn to bite ourselves here. No quarell abeg. We wl soon begin to be friends meeting at the Oficers' messyes o my broda, den i will remind u guys all dis. Good luck 2 us all both dssc/ssc applicants. |
mcfrank88: Hehehe... I love our faith on this thread. Its settled already in heaven.yes na, its settled. |
odeebee: GOD will surely seee us thru aπϑ victory will ßε̲̣ ourz IJNAmennnnnnnn |
wow......all d NLders names de d list. it has been confirmed from d right source now. congrats to us all. |
Chetimah: pls someone should tel us wats is in today news paper,NL we are waiting for d list nowd list neva come out yet. nobody knw d day yet. |
