Folanky's Posts
Nairaland Forum › Folanky's Profile › Folanky's Posts
nattyok:if aren't an alumni or a student u won't knw d only way d student can achieve their aim in OAU is tru radical nd scientific aluta or else d authority would nt even give a damn! |
mrobruche:smh see wetin dis one dey drop, wen they ar talkin abt no water nd light.......... |
If u try forgo football for dis babe, u don fall hand walahi,hw she go they say make u choose!!! If u agree for dis one the next na make u choose between ur mama nd her oooo. Galfrd for that matta, bt som gals get ballz ooo! |
End time op. U probably might have 21 reason to date an armed robber.so list that one too. |
Wetin u want make we do nw........since. U say u don dey enjoy am and ur papa to dey enjoy u,bt my advice b say u ought to distribute it evenly,so invite ur elder broda too make him join d party.since u ar enjoying ur papa single shot,u will testify wen u receive double............... Idiot |
Op u make sense jare, all those tinx wey dem dey form always dey vex me reach bone |
Go learn Mouth Action 405 na u go tell am say he don do |
A single guy rape a lady ......................... I can neva believe this only if u were drugged, then I may hav a second thought abt it |
I also have a GF that behave that way wen she got admission to unilag she behave as if we were strangers,shebi ur own still allow u con her ouse my own no even dey pick call nt to talk of allowing me.it was then I free her nd focus on ma studies,wen she saw my early dis year she was accusing me of nt caring. I jst dey laff. Bro jst focus on what u love most u forget her in a flash of a moment |
warrior01:. I agree his working,bt pls don't compare him wit awolowo,is jst lyk comparing martial to henry. |
Confirm!!!! D advice make sense wella,bt dat number one not even in my dream can she b in charge of ma moni.she go con turn ma ouse to female boutique...... Even Romeo no fit give juliet that chance. |
olajorn:. Gals ar nt only interested in money,though it complement,on campus here u don't really need much moni,jst gat som skills u ar gud to go |
U only need money when u chase a gal,u don't need it wen a gal chase u...... |
Na gobe b this one ooooo,make he thank God sha some wicked woman go jst cut am |
Very simple, becuz man is an independent variable nd women ar dependent variable, they ar factored out frm d first man |
ThePeacemaker:. MFM no go do that one oooooo,make he sharperly port that gal go celestical,wen dey beat d spirit commot for her body,her lyf no go remain d same. |
Sorry to say ur friend play a fool role nd nw receiving his pay for being too foolish. Cus a guy that cud do a lot of that for a gal,shud av acquired much more to guarantee d babe staying,worse of all A virgin gal say bleep me,he con refuse,that shows his foolishness has no boundary. All guuys I knw whu do somtin of such for a gal neva reap d benefit. |
Confirm person wey still they do those........is still a learner |
Almost evryday nw it has been rape,rape.rape is nw rampant in our society.a lot of comment on rape matters,bt I want us to knw according to d law of causation for every 'cause' there must be a "cause",in our society nw many tins don spoil.bt I keep wondering if there can b change,we ar in a society where human right is highly jeopardize,law is written for d hard cover to read.I see this case vanish wit time.bcus d judicial propensity to verdict nd dispense its contitutional duty is less than 0.5 |
What!!!,bt we really need to quick action when we see an idiot claiming to be wise,at dat very moment they ought to break a bottle star on his head.. |
That's moment is wen u ar about to Die. |
Since she's nt telling u where she is,leave her let her learn,since she think she knws what's right to do.I tell u wen she will com back ome,she wud av won a grammy of experience. |
Pinocchioo:Nd if u have a male in d house, he will also use d iron to dry his own cloth!!!!!! Badluck |
Pls fear this op, no add am ooooo she go frap ur yansh ooo |
misspicy:Long thing, jst ask if he can follow u to ur village nd eat frm igba sango nd carry d calabash around 3 street for 7days. U gud to go. U will thank me later. |
dnacrystal:Yess ooo full lecture to start on monday, som had dept had lecture today including ma dept.if u ar in faculty of science nd u ar still at home!!! Menh u ar on loooooong thin. |
ndidibabe:That's what's trendin nw, criticise d skul, nd say u were once a student. We knw ur kind that don't knw road 1 frm road 7. |
Tonybills:She don dey jazz u d first day u saw it,she don dey suck ur destiney, nd d one she first suck was ur reasoning sense,that's y u can't reason well.surely u need help change ur address to celestial, she go fear fear!!!!! |
Tomarro is gonna b interesting,cus I knw NASU masquerade will com out for show,make those police sef ready well cus nasu protest is always critical ooo, those pepu get jazz ooooooo.any student that go to class may probably b flogged out ooo. |