Fonydear's Posts
Nairaland Forum › Fonydear's Profile › Fonydear's Posts
kingphilip: hw many tyms av i told u not to follow me abt?shey u don allow my queen catch me baEhn, don't worry I get special monitor for you. You ain't seen nothing yet |
Nice story but you need to be consistent. Are you narrating or what? Some places you use "I" some "she or her", I believe if an action or something is being done to the protagonist...it should be he gave "me" a shirt not her since you are using "I" in narrating. And please make corrections on previous updates. I love this story *hope I didn't talk too much* sabi sabi |
kingphilip: i neva see the reply oI wonder what could be the problem, send another one pls. Smoothvee abeg no kill me with laugh *first lady* |
kingphilip: i'm back again.....see enough cobwebs and cockroaches don full this thread because update no de plentyYes sir |
Nice story...following. But you need to proof-read your previous updates and make corrections |
smoothvee: my 1st lady...baby i kept wondering where u disappeared to ooo.....no commot again oo...show me luv baby!No transfer no leave, forgive my oga Philip he is giving orders in the kitchen at Preacher's son thread. Am apologising on his behalf, he'll soon be here. *first lady* |
Creativity at its peak, so different from every other on nl. Keep it up |
Great work so far Vee, your 1st lady still dey here kampae |
This Monday dey slow o, I can't wait to see the end of this lovely piece. Keep it coming Kay, great work. |
Uduak u eh, in MS voice, your 1 no dey tire to enter 0 |
alaafyn: Na so we see am oooNa u know o, luvly piece u have |
Wow, your work is great |
Hmm this Tunde is bad o |
kingphilip: i'll always be ahead to prepare dish for u nowThanks o my oga, now am looking for a P.A |
Clemzy16: i hear say calabar girl dey sweet to nyansh wella, no other tribe fit try them. Na true??Me I don't know what you know o. In MS voice "there is only one way to find out" |
smoothvee: Hehehehehe fony u are welcome...come to the vip stand before they start claiming you...lolWow red carpet things( walks slowly, swaying my hips all the way to vip stand). Dance sure, only if you are the Lucas. *am sitting right beside smoothvee, no space for anyother person* |
Wait o, am the first lady of this thread dancing skelewu |
![]() kingphilip: So wen is da nxt updateWhy u reach here before me |
kingphilip: join queue jare wen u turn vip wey i go de serve u personallyNa wa for u o his excellency king philip. Make I join that deparment jare. Rock accept my application, I go dey cook edikang ikong n ekpang for u. No try calabar girl for kitchen o |
I don take front it, keep it coming |
Oh I don start late again becos of work load, this part two no shaking I dey follow closely. Oga cook, where breakfast |
Wow wish it never ends, pls start part 2 soon and am sure it will only get better. Like I always say U ROCK ALWAYS |

