Fragility6's Posts
Nairaland Forum › Fragility6's Profile › Fragility6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 77 pages)
Angelinastto:May ur efforts neva be in vain. |
Angelinastto:U reali like dat guy to be putting an effort |
EXLOVER:U daft na |
Haula:Devil's reaper am afraid.Wey u shift!!! |
Its obvious u are still in secondary school. Go ask wetin b deduction of marks across board 4 universities and negative marking or wrap urself in ur dirty ignorance. |
All the wicked lecturers for my department beta dey die now bfor school resumes PS:na ogun go kill ur papa if u quote me anyhow |
seleroms2:They did not.Why the heavy military presence in rivers before and during the polls? wetin armour cars dey find 4 state during d polls? They wanted to mk sure pdp doesnt win at all cost. No need to argue.Dem go load benin wit army abi.We go see hw e go end las las |
Xda59:I get. Then why the unnecessary heavy military presence there before and during polls? They wanted to make sure PDP doesn't win at all cost. |
EXLOVER:;DDiz early morning diz one don dey behave like goat wen afternoon hungry don beat u hw u go cum behave.wey u shift |
I want this kind of vanity |
Dansuqi:No be all problems dem dey solve with force.Only time will tell. |
Dansuqi:Na d point i dey try pass giv dat guy.Federal might no b evrytin |
Yebosola:Bros evrybdy get were e tk strong na e place e tk strong.I no fit come ur house cum oppress u. E get states wey dier gragra fit win while e get d ones wey b say na brain dem gats use.Benin no b state dem go fit use federal might for. While dem no use federal might for bayelsa n delta ? na civil war dem go jst start. Nigeria kuku dey on timebomb any crisis now i know say pple go hijack to war |
Shedrack777:So all 22yr old gals for Nigeria now no b virgin.D way some of una dey think eh.God forbid |
babyfaceafrica:Nutin concern me abt Nigeria dirty politics wetin i dey try tell u na say Federal might is not 4 all states. U can't even compare Benin n kogi. |
babyfaceafrica:But Federal might no fit win apc 4 rivers even with thier armour tanks. Dem no fit bother with delta state sef or else dem wan start crisis. Bros some states 4 Nigeria get level o if u like cum wit ur federal might dem go fight u back |
PIMPAR:Irony |
Bobbyfreshh:The Confab dey did nkor na waste? Wen dem dey beg dem to implement wat is on the report them dey behave like craze. Apc no get structure to take diz country go anyhw.Weda all d party na d same but PDP still get head.Apc bad finish |
J111333:The Confab report during GEJ government nkor.Diz govt. no jst wise |
Ilaumoh:Exactly |
Jman24:abeg recommend one 4 me |
wildlife9999:on-air tv ? |
24SEVEN:Majority of us dey tlk d same tin bt mk we still reason ahead.U neva can tell d kind government wey dem go get in d future. |
24SEVEN:I feel say na only me notice am but e no bad sha.u neva can tell d kind government dem fit go get later |
Ijawwomaninoyo:wen e reach dier turn u wan preach respect but none of diz respect dey wen all of dem were insulting GEJ. Nigerians n double standards.Spits |
iyke926:Lazio own no vex me bcoz lazio play sweet football. If anoda team play well n dem dey beat my team i no dey complain bcoz i like good football. I no dey watch football with sentiments. If u watch juve-leverkusen ur eye go pain u. To complete pass na war. I tire 4 sarri pattern of football. Inter dey interesting to watch pass juve wey dey claim 2 play attacking mk i no call Lazio coz dem b barca 4 dat league 4get Atalanta heavy scorelines if u watch Lazio u go know say na team u dey watch.Atalanta play dey disjointed but dem dey score anyhow |
tesppidd:E dey on decline bt e score for 15 straight matches earlier on in d season. Real fans know juve has been playing shit since season started. Mk i giv u examples. Lazio-juve (seria a)Lazio play Juve like say dem dey play Watford,Ronaldo manage score 4 dem,juve wan hol d one goal lead bt lazio get pda plans 3:1 juve lose,Juve-lazio (saudi arabia),Ac milan-Juve (seria a first leg-how Juve draw diz match na still miracle till 2day),Juve-Bayer 04 (champs lge), Juve-Napoli (seria a-Napoli from 3goals down equalized Juve only 4 a koulibaly added time own goal 2 mk juve win d match),Napoli-juve (seria a 2nd leg-juve lost),Sassuolo -juve (seria a-as early as 32mins,camera catch Nedved n other members of d club complaining abt Juve's play.even me tire 4 wetin juve bin dey play.Dey drew d match),Juve-Lokomotiv moscow (champs lge-dybala had 2 save dem on diz), lyon-juve,coppa Italia games aside o...U neva even imagine how a team in first position claiming to play an attacking brand of football has less goals dan a team in third playing defensive? or u neva wonder why during Juve home matches dier stadium capacity is less occupied compared to last season? Fans are complaining. ...Diz one no b abt messi n Ronaldo stuff.na abt common sense bt we Nigerians no dey wan judge wit facts. No wonder somebody send an average Nigerian has an uncultured tongue.They delve into issues they know nutin about. |
iyke926:No mind pple wey no know wetin dey sup.E dey on decline bt e score for 15 straight matches earlier on in d season. Real fans know juve has been playing shit since season started. Mk i giv u examples. Lazio-juve (seria a)Lazio play Juve like say dem dey play Watford,Ronaldo manage score 4 dem,juve wan hol d one goal lead bt lazio get pda plans 3:1 juve lose,Juve-lazio (saudi arabia),Ac milan-Juve (seria a first leg-how Juve draw diz match na still miracle till 2day),Juve-Bayer 04 (champs lge), Juve-Napoli (seria a-Napoli from 3goals down equalized Juve only 4 a koulibaly added time own goal 2 mk juve win d match),Napoli-juve (seria a 2nd leg-juve lost),Sassuolo -juve (seria a-as early as 32mins,camera catch Nedved n other members of d club complaining abt Juve's play.even me tire 4 wetin juve bin dey play.Dey drew d match),Juve-Lokomotiv moscow (champs lge-dybala had 2 save dem on diz), lyon-juve,coppa Italia games aside o...U neva even imagine how a team in first position claiming to play an attacking brand of football has less goals dan a team in third playing defensive? or u neva wonder why during Juve home matches dier stadium capacity is less occupied compared to last season? Fans are complaining. ...Diz one no b abt messi n Ronaldo stuff.na abt common sense bt we Nigerians no dey wan judge wit facts. No wonder somebody send an average Nigerian has an uncultured tongue.They delve into issues they know nutin about. |
rottennaija:U wey no know anytin still dey talk. E dey on decline bt e score for 15 straight matches earlier on in d season. Real fans know juve has been playing shit since season started. Mk i giv u examples. Lazio-juve (seria a)Lazio play Juve like say dem dey play Watford,Ronaldo manage score 4 dem,juve wan hol d one goal lead bt lazio get pda plans 3:1 juve lose,Juve-lazio (saudi arabia),Ac milan-Juve (seria a first leg-how Juve draw diz match na still miracle till 2day),Juve-Bayer 04 (champs lge), Juve-Napoli (seria a-Napoli from 3goals down equalized Juve only 4 a koulibaly added time own goal 2 mk juve win d match),Napoli-juve (seria a 2nd leg-juve lost),Sassuolo -juve (seria a-as early as 32mins,camera catch Nedved n other members of d club complaining abt Juve's play.even me tire 4 wetin juve bin dey play.Dey drew d match),Juve-Lokomotiv moscow (champs lge-dybala had 2 save dem on diz), lyon-juve,coppa Italia games aside o...U neva even imagine how a team in first position claiming to play an attacking brand of football has less goals dan a team in third playing defensive? or u neva wonder why during Juve home matches dier stadium capacity is less occupied compared to last season? Fans are complaining. ...Diz one no b abt messi n Ronaldo stuff.na abt common sense bt we Nigerians no dey wan judge wit facts. No wonder somebody send an average Nigerian has an uncultured tongue.They delve into issues they know nutin about. |
u |
NaijadrivaCars:D north no go allow anybdy implement dat confab report bcoz dem dey at huge disadvantage. Very wicked sets of pple |
Deicide:Dey already got from TV deals dats y dey didn't want to close the league early coz they would have to pay back a huge chunk to TV rights company, betting companies too .Whether fans bliv it or not,clubs are getting money to fix matches even leagues are closed early were would money come from and they have staffs to pay excluding players o and lastly sponsorship deals. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 77 pages)

