NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:18pm On May 28, 2016 |
terrymason: I just full d background! You know say na d other thread I know guys more! Anyway, We are working assiduously to make this camp next week.. Base on d DG power conferred in me... lol... Na true u talk bur u go fimiliarise ursef wit guys wey dey here ni o, na d pple u need dey here, guys for d oda thread don dey resume dia ppa already... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:13pm On May 28, 2016 |
jubrealguy: Morning baba, i no fit reply u jare........my phone screen don break, wetin b d latest na....dah info na true ehya sorry about dat bro, notin dey grand now o, na next week we dey look up to... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:52am On May 28, 2016 |
terrymason: Still in stealth mood! As an elder state man of this Village, I declare you all bless!!!  Terrymason hw far u na, wia u go hide put since? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:49am On May 28, 2016 |
okitaiji: dat one no go happen as long as i dey here, dey just wnt to do night vigil i pray God renew dia effort in d vigil... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:46am On May 28, 2016 |
okitaiji: lol.. no b only night vigil just let dem keep enjoying dia vigil lyk dat... Tank God am not in darkness anymore... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:41am On May 28, 2016 |
Phemmy0011: You correct baba!! Let them know!! Team Real all the way up!  being a madrid fan is a privilege baba... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:37am On May 28, 2016 |
IghravweIG: so u b real Madrid fan.
issokay o. Madrid for life... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:37am On May 28, 2016 |
IghravweIG: so u b real Madrid fan.
issokay o. Madrid for life... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:31am On May 28, 2016 |
okitaiji: so that wetin happened for 1960 wil not repeat itself nah, i dont want marvluv to share u with anoda bae nah bur one of my friend in d village want to share am wit me now... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:30am On May 28, 2016 |
marvluv: tonight I av an outing with igravewelG..oh!! I min night vigil in my church... issorite... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:28am On May 28, 2016 |
sydneyboss: Bro, I was banned... dunno y... but I'm off the hook now. thanks for asking. Xup bro?
cc: Fraiser sydney u are welcom back back, dont mind d mods jare, naso dem dey misbehave som tyms, happy weekend bro... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:25am On May 28, 2016 |
marvluv: ofcos it was...btw don't forget our outing dis evening oo.. issokay... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:24am On May 28, 2016 |
okitaiji: if u try am u kno sey i get bingo for house, dat ur bum bum hin go fist on dem nd marvluv wil not see anything to touch there again for wia? Ur bingo wey don sabi me wella? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:22am On May 28, 2016 |
maccabi: Lols .. Baba me don't get it twisted , It will be better if althetico wins this Derby .. I know sey simeoni no go take am easy bur my bois we always be at advantage... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:18am On May 28, 2016 |
okitaiji: chaii fraiser do u want to kill my in-law? villagegoat u ar d only reliable and dependable G we hav here pls try nd summon council meeting to luk into this matter... mehn u are doin a nice job, the village hold u in high esteem keep it up. your comic display that always spike our horrible faces in this critical time is appreciated, who knows this is where your fortune might come from tomorrow. one love am not killin her jor... Am only given my babe pleasure.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:16am On May 28, 2016 |
Phemmy0011: Oya!! Team Real where una dey? Tonight's gonna be the best entertaining night ever since NYSC don start their logistic shiii... Where my jersey dey, make I wash am.  we dey here baba... Team galaticos... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:13am On May 28, 2016 |
maccabi: Morin Morin y'all ... To all football lovers today is the real deal
*Althetico madrid Vs Real Madrid *
Venue : San siro
Time : 19:45pm today na d D-day, I see madrid adding anoda champions league truphy to dia vault, we are d galaticos, we can do it... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:09am On May 28, 2016 |
marvluv: hmmm . good morning dear..how was ur night?? I saw d surprise package u asked villagegoat to drop for me yesterday...thanks dear issorite... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:04am On May 28, 2016 |
marvluv: u gerrit...ova sweet seff dey worry d tin  BTW...u wan kobalise me nii?? wat did u min by saying Fraiser will not understand d parol?..u betta keep shut before I bribe u with.......**still thinking** make hin keep shut abi? Isokay |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:03am On May 28, 2016 |
IghravweIG: Hmmm.  my gud friend I dey hear rumour sey u won betray ur friend, bur i tell dem sey u no fit do lyk dat sey I trust u, abi na true dem talk? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:00am On May 28, 2016 |
marvluv: I didn't see anything ojere my dear..**at his back** shaybi I don go blind! cele dey deceive u you no wear shoe... okitaiji I no forget ur nice advise jare...tanku hmmmm my cute angel dont tell me u re fallin for okitaiji tricks o, he is just trying to poison ur mind ni fa... U know am d most faithful husband na... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:57am On May 28, 2016 |
marvluv: see u oo..one crate keh!! abi 10 crates... pls inform d elders ASAP so dat he can reduce it to 3dis night cos i'm tired of crying oo awwww babe y re u talking lyk dis na, dont forget u always tell me u lyk wot am doin o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:54am On May 28, 2016 |
okitaiji: lmao...oh lawd hav marcy, e be like sey fraiser dey take crate of orijin on saturdays be dat...walahi he d abuse u be dat, council of elders wil hear dis wetin concern council of elders wit my domstic matters, wen u won take slimfitdiva tomato do egg sause I no carry ur matter go council o, i no dey abuse my bae nd dey make her happy ni jor... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:50am On May 28, 2016 |
marvluv: hummmm....and dat could be a useful advise oooo..**fraiser fraiser** omo oro.
owkay..let me keep it in my left hand so dat I will not eat with it..
gud morning dear, my night was sweet & I'm sure urs was sweeter cos I heard slimfitdiva slept in ur house yesterday.. babe!!! dis regard his advice jor... He's just trying to poison ur mind ni... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:47am On May 28, 2016 |
okitaiji: hmmm i pray make d engine no knock in due course... lol abi hin don nock ni? Engine wey I dey carry go for regular service... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:45am On May 28, 2016 |
okitaiji: morning boss... wishin u d best too tanks bro... Enjoy ur day... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:44am On May 28, 2016 |
okitaiji: lol.. no vex na slip of tongue course am, but try nd sleep with one eye close on top fraiser mata sha... hope ur night was good dear lol... Which advice b dat wey u dey give my babe na, hw she go dey sleep wit one eyes closed wen she no b hunter... Mind ursef o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:41am On May 28, 2016 |
marvluv: my night was handsome since urs was beautiful..
don't mind memphisdepay jare..he just want to put handcuffs in my innocent hands..you should know I'm a sincere lover like u do nah..
memph.....hin name too long seff..u Berra take ur time..don't u know am a married okpeke nii?
IgravewelG is just a nice friend of mine..dont mind all d guddies and other things he do sent to me ova there...hez just trying to be a caring friend..lobatan lol... I trust u jare my queen, u know I will never doubt ur sincerity... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:38am On May 28, 2016 |
okitaiji: lol... observation is not allowed but peeping is allowed sha... Tank God sey I don bore plenty holes for una door. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:36am On May 28, 2016 |
marvluv: lolzzz... nah nah nah..impo waytin?? no dey think am oo..Fraiser na onekine bad bhoi oo... me seff dey always fear am.. most especially on Saturday night, I dey always cry till day break..
chai!!! I don die..**crying already*** 2day is Saturday.. lol... Datz true babe, saturday do come wit extra strenght, dont worry dear... Am gonna do it gently tonyt... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:33am On May 28, 2016 |
marvluv: lala_lala.....
okitaiji, did u hear dat *MACHINE**
na confirm o..
tested & trusted by me  yeap sweet, let him know.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:05am On May 28, 2016 |
marvluv: good morning my sweet..how was ur night?? good mornin my queen, my nyt was beautiful, hw was urs too, enjoy ur day dear btw u never make me understand memphisdepay parable wey i told u to make me understand o... |