Franklingud's Posts
Nairaland Forum › Franklingud's Profile › Franklingud's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 149 pages)
Wetin be Renault? Lexus more popular than Renault. Edit that fvck you wrote there. |
Angels are really on earth. Finalboss is truly an angel sent by God Himself. As I have seen people comments. Oga boss abeg, help me. As I dey type this now I owe a lot of people. Upto N60,000. I don't know what to do again. Sir please, may the God that touched your heart to help people, also touch your heart to helps me. Any amount sir, let me just pay up my debts and be free. And know whether I can sleep normally again. Sir my data is almost finished. I can't be able to login to nairaland from next week because of no data. But please this is my account number 0008351585, sterling bank plc. Contact me 07036209841 May your endeavours never be in vain. God will continue to bless you |
Angels are really on earth. Finalboss is truly an angel sent by God Himself. As I have seen people comments. Oga boss abeg, help me. As I dey type this now I owe a lot of people. Upto N60,000. I don't know what to do again. Sir please, may the God that touched your heart to help people, also touch your heart to helps me. Any amount sir, let me just pay up my debts and be free. And know whether I can sleep normally again. Sir my data is almost finished. I can't be able to login to nairaland from next week because of no data. But please this is my account number 0008351585, sterling bank plc. Contact me 07036209841 May your endeavours never be in vain. God will continue to bless you |
finalboss:Angels are really on earth. Finalboss is truly an angel sent by God Himself. As I have seen people comments. Oga boss abeg, help me. As I dey type this now I owe a lot of people. Upto N60,000. I don't know what to do again. Sir please, may the God that touched your heart to help people, also touch your heart to helps me. Any amount sir, let me just pay up my debts and be free. And know whether I can sleep normally again. Sir my data is almost finished. I can't be able to login to nairaland from next week because of no data. But please this is my account number 0008351585, sterling bank plc. Contact me 07036209841 May your endeavours never be in vain. God will continue to bless you. |
Omoakinsuyi:Toyota and Honda? Damn! Compare your village to London bro. Not Toyota to Honda. |
That necklace though. This guy really cook himself. |
And the idiot come wear man utd jersey. Ode! Lobatan! |
ISTANDWITHBUHAR:It's because you be pure OGBENI, you no go fit get me. |
Bad blood. Maybe she's in love with her brother. In this case for ritual purposes. End time sister. |
Lol! Nwa igbo n'eme ofuma. |
Toyota corolla SUV... Wow! |
ISTANDWITHBUHAR:Mumu of the highest order ogbenis. How far with your ogbeni bro wey dey act like say he be president? How he dey? |
You sef wey leave ya wife go abroad, you no dey enjoy other kpekus there? Wetin sef? Lobatan! Abi konji no dey catch you. Guy swerve! |
E be like ya village ppl do am. Nne see wetin you go do... Enter market, anything wey you find buy am. Force yasef. If that stingy thought enter shout ''holy ghost fire'' ten times. Then buy am. |
Buhari the best thing for you to do is Stay there. If you come back this naija, immediately ur leg touch naija ground u don sign ur death warrant be dat. Take caution man. |
coded01:Wetin 2face don sing wey go make am win a Grammy? Even Sia never win Grammy, u dey talk of 2face. |
Maybe there's more to this story. Doc slept around 6pm and woke around 2pm. Doc ur clock dey go anticlockwise ni? |
The kind number wey dis people dey call eh! Sometimes I dey wonder if na true dem dey talk or dem just dey talk anything wey enter their mind. Imagine N1.985trn Chai! No be here ooo! |
The kind number wey dis people dey call eh! Sometimes I dey wonder if na true dem dey talk or dem just dey talk anything wey enter their mind. Imagine N331bn! Chai! No be here ooo! |
Yeah! The chicken's son. Good for him shaa |
The only thing wey dem sabi na to use all the starch in wey dey for mkt iron their uniform. |
Probz:Sorry, I meant at least. |
UjSizzle:I said 5 min maximum. Which means 4 min atheist. |
I don't fry the ogbono. I cook it coz it's healthy to cook than fry. Just use the water from the pre cooked meat and cook everything together. 1. Remove the meat then add oil. 2. Allow to boil for 3 or 4 mins. Add ogiri or onions. 3. put the grounded ogbono and spices including salt. 4. Allow to cook for 4 min tops. Then add meat. 5.Allow to cook for 5 mins max. Then add ugu and allow to cook 5 mins max then its done. Easy huh |
Money wey person go give person and change his life forever, na em person carry buy motor. God dey! |
These chinco people una head no correct. Camon c9 front cam 13mp Camon c10 front cam 8mp. Mbok! Are you increasing or decreasing? |
Then I wish the problems affecting nigerians would weigh him down to 6 ft. |
Very ugly! Anyway HBD,..... Come oo! Why I go wish am HBD I no knw am na and she no knw me too. Abeg make I go chop hot agidi jellof first |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 149 pages)

