Franvincoop's Posts
Nairaland Forum › Franvincoop's Profile › Franvincoop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 70 pages)
Dey like dis Toke matter pain u die, dis wan wey u attack "common blogger" 4get the matter at hand. Are u in the same boat as Toke, na shiloh u dey or ur own butter don finish? Which one? I gats ask as na u b Balthasar e biographer for nairaland or no be you? faxana: |
Anointed man kee u there. With d way u are reasoning, u sure say ur Pastor mo dey balthasar ur wife? While u dey wait for non existent karma? Wetin concern u, leave us to face the condemnation or vexation. Na olive oil abi na palm oil dem use anoint am? BTW, I don forget say even Diddy sef dey anoint nyash. Desusi: |
No, it was not Abido shaker, it was Ribado he used instead. doncartel: |
All correct, but u no try at all for that #9 & #12. Na only death fit make me stop beer and 4-20 for my balcony |
I just dey laugh you. The kind wotowoto beating wey Africans don reserve for South African fans for AFCON go pass dat one wey Israelis collect for Amsterdam, make una keep increasing the list of countries wey go join the coalition. For that list, na Nigeria and Ivory Coast be captain and vice captain. I just dey laugh you, go inform your fellow citizens, e b things. RandDigital: |
LPG is liquified petroleum gas. Gas in liquid form, note that gases turn to liquid by freezing it at temperatures well below zero. The reason why the bottle is always dead cold. CNG is Compressed Natural gas. Gas in gaseous form, Compressed in a cylinder. One is Gas in liquid state, the other is gas in gaseous state. Gas can either be liquified or compressed depending on cost and scale of operation. Kapich? Harry00: |
Person wey loss im How una dey take do am? Sis, just find work ehh, once u begin work and u dey see your savings dey increase, u go gain weight without even knowing. Na when ur panties go begin tight u, u go knowsay e don red. My 1st paragraph na joke ohh, abeg no be insult cuz people dey vex anyhow these days. Good luck |
Guy abeg no vex for me, but this ur moniker BOBLOCO resemble wetin dem dey call King Balthazar im machine gun for my language. Bobloco: |
Which border did he close? Abeg name the borders cuz them plenty. No border in the North with Cameroon was ever closed. Fact check me pls if you can. Good day to you Afrojuju2017: |
Bros, no argue wetin u no know abeg. B4 u wan open mouth talk abt exaggeration, have u ever lived in any border town? Those cars get extra shock absorbers, if u see am u go wonder. Na for Mubi wey I see okada, I repeat okada carrying 12-13-14 bags of cement, if you doubt am just reply me I go send you photo. Na for Mubi wey petrol tanker dey wey na okada, I repeat okada wey dey carry 20-25 jugs of petrol for that yellow 30 litre Jerry can. For this particular border axis, na petrol and cement from nigeria di enter Cameroon and them go return with rice to Nigeria. Make I inform you wella, since wey Nigeria been ban rice importation, the amount of rice imported to Benin and Cameroon, if u go online e go shock you. For Cameroon, dem hold parliamentary inquiry on the amount of rice import because e been dey suspicious say country go import e yearly consumption x100, na there dem discover say dis rice no be Cameroon be final destination but Nigeria. This is why rice cheap for Cameroon and Benin as too many brands and too much rice come dey, wey make price come fall like my granny breasts. Cameroon government come institute policy on rice by decreasing import duties on rice and establishing 2% export duties on rice wey no been dey exist before. All this na to frustrate that rice make e remain for Cameroon make the rice cheap for their cityzens but still yet, the rice dey still reach im final destination. I dey tell u na daily doings 247, 365 day and night business through road, note say for Adamawa na Benue river divide Cameroon and Nigeria, so there are uncountable points wey na canoe di cross benue deliver goods to both countries. I di give u na live testimony so, I no hear am for person mouth and I no read am for book or online. I see am and I still dey see am korokoro. Na only for nairaland here wey I di read say border dey lock, say make dem open borders. Even for Buhari time, border NEVER EVER dey closed. I repeat NEVER EVER. ElevationD: |
Don't forget that man is the God you can see and also don't forget giving to Caesar what rightfully belongs to him/her. I don talk my own be that ohh. Anyhow wey ur mind interpret am, na u sabi. Happy Sunday to yall |
Wait ohh, Guy u mean say dis inflation too don reach tithes their side? Righthussle: |
The more they pray, the more price increases, na there u go knowsay na cipro, APC dey use treat malaria. |
Updated Prison Livescores 2 - 2 Ibos 2 - Invictus 1 min, Dialo 33 min Yoruba 2 - Hushpuppi 9 min, Woodberry 13 min |
Go and write it down today with the date. If Obi agrees to be VP to Atiku or Atiku agrees to be VP to Obi the result na straight one way ticket to Iragbiji. We go dash una Kwankwaso make una add to APC own, on election day we no need to wait for INEC to declare results, we go declare results by midday. Incase u wan drop insults as usual, my name na Atikulate b4 u go feel say I be obidient. LegendHero: |
Divineevidence don drop divinequote. I hail you baba, na divine give u dis inspiration. DIVINEEVIDENCE: |
After Buhari, the most influential Northerner na Atiku. I no know how una go do am but the truth be say the crew wey get to rescue Nigeria na Atiku + Obi. Whoever go be President and whoever go be VP between those two, I no mind at all. Make two of them work am out. None of them fit enter Aso Rock without the other. I fit still add Kwankwaso as dash for Tpain. Any Atiku-Obi or Obi-Atiku combination for 2027 na one way ticket to iragbiji for Remi and Tpain. Know this and know peace. |
It's not the same as Nigeria. You cannot have the highest number of votes in Nigeria without having 25% in 2/3 states. It's impossible. No one ever has and no one ever will. I said it before and I am saying it again, Americans are the greatest hypocrites in the world followed by Muslims and Christians. Americans claim democracy is a game of numbers, the majority vote wins and 1 man 1 vote but in reality votes in many states are more equal than votes in other states going by the electoral college which is inherently racist ab initio. Kukutente23: |
I wipe my ass with Nigerians. See comments above me, no RIP, nothing nothing... Something happened in Enugu, someone was robbed and killed but wetin di interest them na the person name, where e come from, im tribe, im head size, im religion... Wait ohh, hopesay no be wetin I dey think? Make e no be say Obidient pigs don already jump up for prove say no be ibo man kill aboki iron, thief im 100k for Enugu cuz dem knowsay Tpain corn chaffs go soon land for this thread for prove to themsay na ibo man kill aboki collect 100k for Enugu, dot region. Abi I di see future or na future past tense I dey so? BTW, I be Atikulated ohh, all insults are welcome Good day. |
Roll like 5 joints with the height of a cigarette stick. Buy new packet cigarette, if u be smoker, smoke 6 sticks and replace with the 5 joints inside the new packet and keep in your pocket. You are good to go. Make sure say lighter no dey inside your pocket No ever go search for weed for strange city, wrong place wrong time for strange land na different level and u fit no survive to give testimony. 4get that person wey dey tell u to get bike man to show u around for strange land. If the bike man di give skullarship or na kidnapper, how u go take know? No try am. Your ruggedness end for your city once u enter strange land, use your number 6. Landlord for Lagos na tenant for Abuja. I dey always carry my weed. Last 2 weeks I go attend my cousin marriage for Sabongari, Kano, after greasing the hotel manager i kuku dey smoke my weed for balcony for the hotel bar, one guy from Edo come meet me with im own weed dey smoke and we dey drink and gist from around 8pm to 4a.m. We do small xchange sef as I been wan taste Edo stuff as e don tey like 5 years wey I never enter Benin. |
Atikulated don arrive, our plane just touchdown right now. I knowsay u be Helinues so I gat go straight to the point. Under OBJ/Atiku, dem thief money wella, the money wey dem thief been dey go round and middle class been dey buy brand new cars, dem still pay subsidy. Under Tpain, dem still dey thief money wella but dem no gree share the money, na only their family members di enjoy the money, dem remove subsidy, devastate the middle class wey even 3rd hand cars their hand no reach and even person wey get motor no fit drive am again cuz of fuel costs. While Atiku been dey share 9ja oil money through subsidy, Tpain remove subsidy begin dey share rice. We no dey wait, we di state na reality. U be christian abi? Those 7 years of plenty for bible na that Atiku their tenure and Tpain own na that other 7 of famine, strife and banditry. I Diss you with Don't blame the youths by Orits Wiliki. Salewa97: |
Na now I understand your reasoning. No wonder you get boil di confuse whether na Syphilis or na HIV... No wonder. Wike and Atiku no be mate, if I lie ask Wike. Money and influence wise, Wike dey watch cartoon where Atiku dey. Atiku na former VP, Wike no go ever be Chief of Staff not to talk of SG of the Federation. So na who win 2023 PDP presidential primaries, na Wike? Who lose? No b Wike? So why your Wike still dey vex with Atiku onto say Wike G5 member Ortom im committee been declare the ticket open for contest by all Nigerians from North to South? The best answer to a fool is to keep quiet and btw Sim don tell Atiku make im mellow down, say im go handle Atiku for am. Your Tpain wey u love fit write Facebook post? Talk less of deleting, im fit post? Im don ever post or tweet for im life? Abeg remind me wetin Tinubu talk about Deborah. Im talk anything? Continue loving Tpain, the next boil na for ya anus e go comot soonest and u no go feel just pain, u go feel real Tpain, we di wait pics of ya dirty anus for nairaland as we don already see your smelling armpit wey make person throwaway im beans for dis Tpain economy. ChizzyBuna: |
PapaNnamdi, e dey like na im real name ohh. E pain am too much, see im lame counterattack. Pls add more fire and pepper, spoil that name and account both online and offline. Na online almajiri dem don become now. I wan also beg you say make u add more of them. Expecially, 1- E get 1 almajiri wey dey show us inhaler since last year, everyday inhaler. 2- Na dis almajiri dey pain me pass. Dis one go dey beg, still inside the begging dey threaten say im go sell im phone by 7pm if dem no drop am something but lo and behold more than 6 months now im never sell the phone and e still dey beg. Just watch front page, u go dey see dem steady and daily. Their posts na always on 1st page for front page topics. Thank you Nnamdipapa: |
I feel say na only global developers dey get cone head, I no knowsay afonjas too dey get that kind shape of head ohhh. Dis guy no be Nigerian in anyway, person wey him journey start from Ohio, na Nigerian be that? Na fake Nigerian im be ohh but Yoruba tribe. Nigerians na those almajiri wey dey hustle biscuits for high court.... Una remember that buhari year of United African Republic UAR? Hope u na never 4get say T-Pain been say im go continue where Jibril stop. |
HIV+ Thundafireseun: |
Infact, I have 2 favorite chapters. The gospel of Judas and the gospel of Mary Magdalene. Read it and thank me later. |
Olusegun Tinubu Olusegun vs Tinubu OBJ vs Tpain Tpain stabs OBJ to death. |
Dis wan just dey express im wishes, imagination + fantasy out loud. franchasofficia: |
Not everyone understands sarcasm. HelenaWills: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 70 pages)

