|
Celebrities › Re: Wizkid And Yemi Alade Loss As Stonebwoy Wins BET 2015 by freakthingz(m): 12:30am On Jun 29, 2015 |
idupaul: He has never heard of U too Why you come vex nao? Na play me i dey ooo |
Romance › Re: Looking 4real,sweet,delicious Love!!!! by freakthingz(m): 12:27am On Jun 29, 2015 |
chccho: sorry bout that bro... I wonder if there is true luv ? me too i wonder the only advice i can give is to shine ur eyes well not all love is blind  |
Music/Radio › Re: Errors In "Chidinma - If E No Be God" Music Video by freakthingz(m): 12:13am On Jun 29, 2015 |
L |
Celebrities › Re: Never Knew Amberose Got A Twin Sister..checkout [pic] by freakthingz(m): 12:06am On Jun 29, 2015 |
okay make she turn na from the azz i got fit tell wether them be sistas  |
Romance › Re: Looking 4real,sweet,delicious Love!!!! by freakthingz(m): 11:51pm On Jun 28, 2015 |
hmm bros relax first naa make i tory una i get this babe white geh wey i dey toast online i think say she like me back she come ask me where i come from woz honest and told her naija  Oboi the texts just stop immediately  na so i dey regret ooo and i been wan tell am say i be jamaican sef chaii thunder fire all those 419 boiz  moral of the story honesty no be the best policy for inside love matter |
Celebrities › Re: Gosh!!! SEE What Some University Big Girls Do Secretly In Their Hostel [photos] by freakthingz(m): 11:40pm On Jun 28, 2015 |
which kine big geh see their coconut head Very annoying nah toto dey hungry dem  |
Health › Re: Please Help Me, My 'testicles' Is On Fire by freakthingz(m): 9:22pm On Jun 28, 2015 |
* grabs fire extinguisher  |
Sports › Re: Vidal Is Finally Going To Arsenal by freakthingz(m): 9:12pm On Jun 28, 2015 |
Alezy: Neva going to happen thats how like joke like joke we snatched sanchez last season so  |
Politics › Re: A Briton Can Not Preside Over The Senate #sarakimustgo by freakthingz(m): 9:07pm On Jun 28, 2015 |
chill of the nigerians that have been ruling since independence what do we have to show no electricity better road nko running water  infrastructure  ?? pls sit down abeg  #nigeriansmustchill |
Celebrities › Re: Guys In Th House: Virgin Or Crazzzzzy. by freakthingz(m): 9:01pm On Jun 28, 2015 |
CHM11: No post the remaining here you hear? Dey wait for who go read your blog, old mama kpata go wear you. choi see finishing  |
Sports › Re: Vidal Is Finally Going To Arsenal by freakthingz(m): 8:58pm On Jun 28, 2015 |
Alezy: joke of the year How?? |
Culture › Re: Islamic Tribe Where Women Embrace Sexual Freedoms by freakthingz(m): 8:52pm On Jun 28, 2015 |
Thats a first  but in a good way |
Family › Re: I Need Help: I Love Her But How Do O Cope With Her Daughter. by freakthingz(m): 8:36pm On Jun 28, 2015 |
poster above me got it perfectly right If u love the mother u have to love the child or it will never work |
Sports › Re: Cech To Join Arsenal This Week by freakthingz(m): 8:31pm On Jun 28, 2015 |
Arsene na betta defender wey we need  u dey buy cech wey chelsea don use for 11yrs com throway  we for manage with ospina |
Celebrities › Re: Wizkid And Yemi Alade Loss As Stonebwoy Wins BET 2015 by freakthingz(m): 8:24pm On Jun 28, 2015 |
Airforce1: Wizzy pele
Better luck next time Airforce berra go and collect your own ooo |
Celebrities › Re: Wizkid And Yemi Alade Loss As Stonebwoy Wins BET 2015 by freakthingz(m): 8:22pm On Jun 28, 2015 |
AirstarKane: Awww my johnny babe not 2 worry better awards probably Grammy is on d way  grammy ke!!! abi gramophone |
Celebrities › Re: Wizkid And Yemi Alade Loss As Stonebwoy Wins BET 2015 by freakthingz(m): 8:20pm On Jun 28, 2015 |
ah never hear of am before ohh  |
Crime › Re: Man Chops Off Daughter's Finger For Stealing Meat by freakthingz(m): 8:18pm On Jun 28, 2015 |
na to turn vegetarian sharperly |
Crime › Re: Two Men Die Rescuing A Chicken In Kano State by freakthingz(m): 8:15pm On Jun 28, 2015 |
R.i.p to the dead......buh the loss of life was stupid and avoidable |
Crime › Re: Married Woman Caught Having S*x With 15-year-old Girl While Husband Was A by freakthingz(m): 8:06pm On Jun 28, 2015 |
Chai i dey shame for her sef but how them take catch am?? |
|
Sports › Re: Ability To Share Quotes Or Recommendations by freakthingz(m): 7:20pm On Jun 28, 2015 |
Freemanan: It has started?  Wow i don catch am  i no talk am once new thread open |
|
|
|
|
|
|
Romance › Re: She Want Me To Have Six With Her by freakthingz(m): 6:55pm On Jun 28, 2015 |
the title tho no be only six she want na  seven too mtcheww but only after the kitty gets eight |
Romance › Re: I Bet This Group Of Men Have Gone Extinct. by freakthingz(m): 5:22pm On Jun 28, 2015 |
shugga: Keeping up with the lies is the hardest of them all and I so hate stress so I prefer to be sincere and safe myself from the stress wow you seem very sincere I can actually empathise with that honestly i don't know how some people will be in two relationships simultaneously when even one is hardwork |
Celebrities › Re: The Most Beautiful Woman Ever. CHINEKE! See Her Eyes!!!! by freakthingz(m): 5:17pm On Jun 28, 2015 |
solodox: ahhh! bros we been get kworel!? furthermore, why would you assume that i am grammatically unsound because i posted in pidgin? who crowned your colossal retardedness judge general of who comes to the purported public square? No mind am ooo some people think say na inside classroom we dey |