FroshD's Posts
Nairaland Forum › FroshD's Profile › FroshD's Posts
He that kills with a sword, shall die with a sword.... What goes around, comes around!!! Its a Fact!!! |
when will this network ever remain stable, even this one will not even last 2years. |
United!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Shove it up ur ass haters ei don enterrrrrrr |
martial scores!!! nigga scoring week in week out....keep the form #United |
2:2 derby dey follow chelsea bumpa to bumpa i dey fear oohhhh |
Ei no get wetin man no go see oo light issue in this country is something else btw: What has light got to do with native doctor tho?? dem don dey put jazz for deep freezer? abi dem don dey charge their jazz?? please people with degree in jujugraphy i need explanation ![]() |
This one serious oh ![]() |
All we do is borrow, where the money is going we dont know. las las na campaign this one dey go ![]() |
Make i see better thing jare See them as their boss dey trend make them too trend NEXT!!! ![]() |
Facebook is dead...
just login all u see is deadbeat users saying and commenting shit. news wei twitter, instagram don discuss finish. i deactivated myself from there long time ![]() |
This list is inconclusive till i see 1. Black face 2. Danfo driver 3. Stereo Man 4. Sky B ![]() |
cool body, cool curves!!! |
Oga abeg no come cause traffic for here stay ur aso rock ooh ![]() |
So na dis one come dey reign now?? ![]() |
Nice one president buhari.. but next year we will celebrate you more as you journey back to daura 2015 it was nice having you as a president to lead Nigeria, but you didnt live up to the expectation of the masses, so its time to try someone else... and let see what he can do for Nigerians come 2019. If he performs well fine we re-vote him again, if he doesnt we send him back to his village just as you are heading back to your village come 2019, and try someone else. #WesayNoToFailure #WesayNoToBadGovernance #LetYourVoteCount Come 2019 I am ATIKUlating!!!! |
You are alive today the next minute u are gone.... no one knows what the next minute holds God thank you for giving me life!!! may his soul r.i.p |
So na now wen december don dey come abi una wan finish our planned money for december ba tecno park well first ![]() |
The question is "wetin 6 year old pikin get wei some animal in a human form go still wan molest" ah this world don spoil |
That is your own problem..... but for me, my family, my community and my Local government we are OBIdiently and seriously ATIKUlating for PDP come 2019!!! ![]() |
![]() |
The buttom line is "In Nigeria rules are only made to be respected and obeyed by the poor" |
All these PDP aspirants tho. I hope when these aspirants lose to their fellow aspirant they should all back n support the winner.... Otherwise pdp just dey make noise!!! |
Nice whatsapp wallpaper sha ![]()
|
The indian Movie ![]() |
Eddy2cute: confam.... If you know you know!!! |
The second oba of benin ....i remember back in my secondary school days there in benin, wen the school mgt chase us because of no school fees me n my guys will see excuse just to stroll n gist down to sapele road.... from there we will head down to dis man's estate just stand outside n just say to ourselves "omo see money" only this man family house na full street... full street!!! ![]() |
Lol na their way!! harrysong of all people?? if Naija attention by force seeking celebs no do publicity stunt wetin dem gain?? ![]()
|
Only you leave ur wife.... come remarry ei no do you na ur pikin cm begin hungry you?? twale baba i hail o.... ur own case different sha
|
oya watchout for atm maintenance charges, sms alert, even transfer fee go increase.... commercial banks awon wereys ![]() |
okay we hear..... as if any sport channel go even show am
![]() |
APC STICKERS, APC FLIERS, APC FLAGS ANYTHING APC ![]() |

