Frostland's Posts
Nairaland Forum › Frostland's Profile › Frostland's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
hehehe make election reach we go see if dem go hug each other |
hehehe so funny I lost it |
is only in goodlock time in office DAT Nigerian football terms both male and female win many cup or progress to semi-final.so why won't ur great players campaign for him? abeg Jonathan until Nigeria win world cup. HIT LIKE IF U AGREE |
frostland:DAT is d spirit I nw DAT jona is d change we beliv in his work and knw he will do better and surprise all dis boko sponsors |
hit LIKE if u believe jona will win d election |
and Hw many boko boys una kill? |
some mumu don da call Jonathan Na even if wife leave husband Na Jonathan dem go still call |
hahahaha nice 1 9ja get sweet proverb o |
dis story almost mak me cry. pls u should have end it wel Na I want to know Hw d mother felt wen she heard abt James death |
Edo a place wer strange tins happen |
DAT is gals for u if u can't keep wit der problem den don't scope dem |
nawao people just da change party as girls da change pant, anyway if dem like mak dem change to CBN or FIFA |
I consider Hw strong d phone is wen it falls down and size also matters me no fit carry 1 briefcase say Na phone |
O may God d last pix almost make me cry DAT boy has just lost a hand |
Jonathan will continue to frustrate all those who are not loyal, jona abeg show dem say u be warri man |
I fit sue Mtn for watin dem do me |
as a warri Guy me no da write letter o if I scoop u and u fall my hand just change sch.laffing |
pikin wa dem never see Na dem da buy shoe for? anyway congrate to d man becus Na him joystick do d work |
and da still say he is clueless, warri man knw watsup make una just wait and see coms 2015 |
ToyozzieTohBad:u no knw d meaning of private visit nawao for som block head sha .......just saying I no call name o |
see him small joystick no wonder ladies no even send am |
Na all dos second class singers Na da always support am Na only DJ jatt be firstclass der |
so becus he is a CEO him wife no fit use another phone only blackberry, and he want another to use der yeye phone wa no get battery |
all those blaming GEJ pls wait until ur boko boys turn d north into complete desert and den we will see if na atiku or DAT slim figure wa no even fit shout APC becus of old age go help una. namas |
wen d militant of Niger delta rise up d traditional & political leaders of d south corporate wit FG and need d problem, even wen Opc rise up in west dsame tin happened. I wonder why d so called northern elders and der political leaders are benefiting from dis miss, all da do is blame GEJ |
abeg mama p carry on jooor da say behind evri great man der is a woman since una say presido no strong make una try mama p if e no do una like gun shoot |
it has happened to me once way back in sss3 d girl was beautiful BT abit older Dan me,she was an external student in my sch so all d guys was jst after her being a shy guy I jst ignore her and she work up to me she was like u are different and I like ur style to cut d long story short.she cam to my huz and my aunty was like wow we really had fun before I move to d north am still searching for her because she indeed open my eyes |
dis 1 na confirm OYO all of dem na thief dem be,D thunder wa go fire all those wa da steal ur moni still da do press up |
I don't really feel uncomfortable all I do wen I notice a a stir is jst to stir back at her wit a smile or funny face, and I receive a smile in return DAT is if d lady is pretty |
dis is ur time goodluck will handover to d younger generation not to old men who are not tired of power its is time for d youth to leader no time for tomorrow wen 75yrs old man and d likes of dem don't want to see d youth make progress politically. |
[quote author=dedons]I'm surprised to observe that the former minister of the FCT and a chieftain of the All Progressive Congress(APC),Mallam Nasir El Rufai is yet to make a comment on the victory which the Nigerian army has so far recorded in the north eastern part of the country in recent time. He has been at the fore-front of always condemning the Nigerian army on the fight against the Boko-haram terrorists. Is it that he is not aware of the latest happenings in the north-east? Is he still preparing what to tweet this time? Or did he just intentionally decide to be quiet? Please I need your opinions. him da cry na becus we no who be d real BH and der supporters very soon him go hang like BH hahahaha |