Fujirice's Posts
Nairaland Forum › Fujirice's Profile › Fujirice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 87 pages)
Tunexsy:*Reigning* John Bridges I'm sorry I did it again....lol! |
sabiguy:Yea! In a way sha. Hope say you don finish shopping tey tey. |
dania30:I'm serious o! Send me a PM on this e-mail: I get small something for you for your birthday. |
dania30:Hahahahahaha! Which one I go follow now? Bah dah way, have I wished you a happy birthday today? Don't worry, msg is still loading.....lol! |
hawdi:Awww! Such a sweet name. Wetin e mean sef? I go like give one to my unborn pikin.....lol! |
dania30:Jay for Jegede....lol! |
hawdi:For reals? Na you be better person jor! No be sabiguy wey I beg 5k im come leave me run....lol! |
jayhumble:ok. Enjoy then |
hawdi:Errm... Jay! I need like 5k make I take hold body for camp o! You fit make am happen? Lol |
jayhumble:Is that your PPA or where their camp is located? |
jayhumble:My sister served there years back. I think they pay like 5k or so but I'm not too sure tho. Try make your PPA be for Ilorin o! If not na village man you go be....lol! |
jayhumble:So all these while you were Ghostmoding? Parasiting on our contributions only to show face when your letter don show. So, wetin you wan make we do for you now? Oya introduce yourself and help others as well. |
dozzynet:You are not alone |
I can see smiling faces everywhere. This is a good development. Those wey never succeed, just keep at it. E go soon show |
Good morro house! How y'all doing? |
For those of u that paid and have not seen your letter, e better make una jejely enter una school go ask them how far o! To avoid stories that touch. Na my own 10kobo be that. Make una good night and good luck! |
hawdi:hahahahahahahaaha! You wicked o! Have some human sympathy for a brother na! |
sabiguy:Its more than 1hr from your Abaji o! You know say na dia your PPA dey....lol! *na joke o!* |
Otenestbestyaho:Chisos! Bia Patricki! Na wetin naw? You don comot network for my phone! Easy abeg......chei! |
niceeric:My swindle na the correct word. You said you want to protect me from traveling all the way to my sch and back before going to camp yet you had to collect my hard earned money for it? If boiz wan husyle like them now them go label them yahoo boiz......mtschew! |
sodiqyinka:As in eh? |
sodiqyinka:lol! |
beegurl:Lol! Sabiguy don infect you? As two of una just gum for Abuja thread there e go dey possible. |
EbiJUNIRO:No sir! My call up letter is already in school but they won't start distributing it until Friday. At least to give those printing their's online a headstart. |
niceeric:They say na till friday o! Make this pipo get their own first make e no come be say na them wey pay 4k come suffer pass......lol! |
sheyihandsy:Chai! Dem dey even tell una cheers......hihihihhihihihi! Wicked! |
niceeric:Lol! Eiya! E pele o! Just free the matter abeg make we focus on more pressing issues. You succeed for sch? |
mamabear1:I may be laughing but deep down inside of me I am very angry. When is that time we'll ever start getting things right in this country. Eventhough I am not among those passing through this HELL now but its saddening! |
Claroo:Aswear this was not what I envisaged! Even though I did not pay the 4k but it is very very disappointing. And to think that the DG said the set up swallowed 800milla abi e go still swallow leaves one in total bewilderment! I'm disappointed with the whole process......seriously! |
beegurl:Na wa o! And na una dey hol us from collecting our call-up letter. Abeg make them try rectify this ish before tomorrow o! I no wan wait again. Before I change my mind from going to the service....lol! |
Oboi eh! Niceeric don vex! My G no be so naw.....kai! Abi una wan drag this thread reach 2000? E go make sense o! Lol |
Hahahahaha! I just dey laugh o! Eehh! I remember when you guys were taunting us that didn't pay with your call-up numbers. Now the real gbege don show....lol! My call-up letter don already dey office dey wait for me. Una dey here dey shake like leaf. Dem don chop una 4k come dey give una heart attack on top. Chei naija! Hahahahahaha. It is well. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 87 pages)




evils... U really got me laffing hard... N diz jus d plain truth, our predicament, it's not a small tin, esp d heart attack na hin pain me die... Me dat was on ghost mode b4 dem don force me bring head come out... NYSC... "Neva start wat u can't finish"