NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 11:27pm On Oct 28, 2014 |
kennycooly: plzzzz house...how pesin go print out call up lette ooooo.....i confuse oooo....d site i received via message no dy work sef chill! 29th never reach sef u don dey para |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 11:26pm On Oct 28, 2014 |
Sammyblaq: wetin i dey do for room1118? On how i miss 1111...Ma Äbasi i no miss for 2000 hahahahahahaha! You and who? That one go be after POP.......lol! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 11:19pm On Oct 28, 2014 |
hawdi: Ok, so how do we come in??  no mind the guy, when he was poking everybody he didn't know it'll backfire? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 10:38pm On Oct 28, 2014*. Modified: 10:58pm On Oct 28, 2014 |
pdarling: Batho is now a history in unn so I heard. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 10:27pm On Oct 28, 2014 |
pdarling: pdarling graduated frm dept of ade English unn teamC14 OK, welcome. How is batho naw? Lol! I rocked your school wella cuz 60% of my friends went to your school. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 10:10pm On Oct 28, 2014 |
mydex93: Move closer to God and study ur bible more..you'll see d cause of my boldness..*smiling*feeling like a don* Donness. Feeling like a donnes......lol! Na joke o! But I think its Duchess sha! I may be wrong though *winx* |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 10:05pm On Oct 28, 2014 |
pdarling: hey guys! am new here welcome. Introduce yourself and tag along! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:54pm On Oct 28, 2014 |
trendiitee: warefa,, yeah warefa ***in funke akindele's voice*** Shio!? See shakara naw....lol! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:52pm On Oct 28, 2014 |
zicky: oboy I comment for page 1110 come see myself for d koko page Na so e be for me o! Just like a flash the thing done reach 1112 sef. I surprise o! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:50pm On Oct 28, 2014 |
Phateamah: shout outs came 2 my rescue... made d page. Thanks man Na tenant you be o! No follow landlords like we drag issues for here you hear? Lol! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:48pm On Oct 28, 2014 |
trendiitee: na 2 space I get 4 dia sef... Lollll u knw dat I dnt get involved in shit nw.. I'm way past dat.. How u dey jawe my dear.. uhh! Technically its one. You quoted somebody in one, so it doesn't count....lol! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:45pm On Oct 28, 2014 |
wordsplay: One thousand one hundred and eleven wrong! One thousand, one hundred and onety-one! Ask Akerry if you are in doubt. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:39pm On Oct 28, 2014 |
trendiitee: I'm right here my dear...just dey watch as dem dey throw e-bottles hahahahahahahahahaa... hahahahahaha! No be small o! I nearly missed that almighty page. Hope you squeezed in? Lol |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:33pm On Oct 28, 2014 |
zicky: present chei! This guy don chop my shoe lace! *packs hand for head* |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:31pm On Oct 28, 2014 |
I no just wan quote anybody enter 1111. I bought this land alone! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:30pm On Oct 28, 2014 |
We are here!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:29pm On Oct 28, 2014 |
princetunex: Lol... bad guy. pls free d guy see wahala o! All because of a shoe lace! Help me beg am na! Make I just squeeze enter the promise land na im be my own! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:26pm On Oct 28, 2014 |
zicky: Йą me dey do you hmmmm.... E no funny o! Abeg na....lol! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:25pm On Oct 28, 2014 |
trendiitee: he's 4 years old... Haahahahahahaha Adufe! Been looking for you since! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:23pm On Oct 28, 2014 |
Horlawoomey: Surely going to be part of it  buckle up then. One more page to go! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:22pm On Oct 28, 2014 |
Chim o! Una sure say I go make this 1111 so? My phone now takes 2mins to load this page |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 9:01pm On Oct 28, 2014 |
zicky: Guy dnt adjust your network to 5G oh hahhahaha! You dey fear? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 8:58pm On Oct 28, 2014 |
osemu8: Let there be peace,u guys hv come far,not good to end it with e-fights come? No dull this thread o! We've got target! We'll make peace after we reach our target. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 8:57pm On Oct 28, 2014 |
zicky: I don chop ur shoe lace be τ̣̣ђα̲̅†̥ we shall see. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 8:56pm On Oct 28, 2014 |
Holy father!!! 4 more pages to go! Ojigbijigbijigbijigbi! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 8:51pm On Oct 28, 2014 |
zicky: lace na 20naira wetin consign me? Na that one I fit part with now....lol! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 8:49pm On Oct 28, 2014 |
butanep: please this should stop... we are all matured here... we are graduate for crying out loud... let's display our maturity... No quarreling or fighting please... wait, are you a new comer? Better grab a sit and enjoy the view. All these banters go vanish immediately one pesin get im letter now.....lol! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 8:46pm On Oct 28, 2014 |
zicky: nairabet tinx, I bet my nysc cap hahahaha! Me I bet my shoe lace. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 8:41pm On Oct 28, 2014 |
zicky: Mtn network on make sense this night ....... Page 1111 tinz on my mind I'll beat you to it. Let's bet. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 8:38pm On Oct 28, 2014 |
Horlawoomey: MTN network is so bad right now, bed calling. Noooo!!!! Page 1111! 1111 dude! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 8:30pm On Oct 28, 2014 |
princetunex: lolzzzz na she go carry cane flog you no be me nw. Better shaperly apologize to her. but fight dey on naw! Fights always come first before beauty contests. Chai! See rhyme naw? Aka ana akudikwa ebe a? Lol! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 8:27pm On Oct 28, 2014 |
Chei! 6 more pages! *doing push ups* |