Fujirice's Posts
Nairaland Forum › Fujirice's Profile › Fujirice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 (of 87 pages)
Whether they draw o, or they loose o, they are still my darling super eagles! Even if they didn't qualify for d nxt two WC or AFCON finals whenever d time comes 4 them 2 rep 9ja they'll stil file out. We no get anoda super Heagles na! So I go stil dey support them til I kpai! |
if outsiders c us fightin' on a forum lik dz, they'd think we fight lik dz in real lif bt if they try 2 get inbetween.... they get 2 kno better. As 4 d OP, dz z a mere speculation as dia r no concrete evidence(s) 2 back up ur writeup. I wonder y my pipo hia r goin' overboard ova nthn.... Realy! |
Buh y Liverpool no score like dz on Saturday, abi d cup no dey dem dat imporrant? Jst askin' |
Buh wetin sef?! E get as e go be if Chelsea beat liverpool again naw! 4 dia own home soil kwa..... no naw! |