Fujirice's Posts
Nairaland Forum › Fujirice's Profile › Fujirice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 87 pages)
African football is made in WEST Africa! No hatin' y'all, jst statin' d fact |
leslieu63: I hope they won't have us for super fried chicken as their coach says.Na u interview d coach? When im talk dat one? Some pipo can sabi smear 9ja sha! Mak una carry on! But no forget say d seed u plant today, u shall surely reap d fruit in due time. 9ja for the cup jare!!!! |
whether u like it or yes, 9ja go carry dat cup! Y'all will see |
tellwisdom: Why are Nigerian gurls fond of wearing boots as shoe??wetin concern u? Abi na u buy am 4 them? Evrybdy z jst pickin' on anythn 9ja n dat thn dey vex me die! Mtscheew! Abeg they look cute jare! Who no lik am, well........ *fil in d blank space* |
Dz game is stil open o! Very much open |
Six more remainin'..... Hehehe |
Why are these guys this relaxed? SE are too relaxed mehn! |
Our deffence no be am o! Tufiakwa! |
Ideye o! Ideye dn kiii me! Nice ball Musa |
Abeg mak them score us first jor, nonsense! Mtschew! |
Dz match dull shaa |
Somebody say MIKEL!!! |
mikeuz: Where victor moses?they dn brk im leg 4 trainin' |
Stil ding dong at d moment |
Hihihi! NEPA dn strike! |
Abeg b4 dz match start, if u r a candidate of High BP abeg leave d hauze! I tak God beg u o! |
Na wa o! |
Plz Ghana mak it two |
Omo mehn! Dat wz kloz. Dr C ain't sleeping as well |
Goal! Ghana scorez!!!! |
Na wa o! Z Ghana playin' deffencive game or what? I can't blv dz |
Free kIck to congo |
So far d match z matured when compaired to yesterday's rugby. M enjoying it |
Mehn! Dz Gyan guy z a scrotal sack! See miss! |
Some of us has resolved NEVER to say anything good about this our beloved country and it is very very sad. Omo, France deployed 2,000 whaaat.....!? Or is my eyes deceivin' me? Choi! |
delors: Na wah o...which one be group hug again? Any snake around my vicinity must be killed...and subsequently handed to the Calabaris....That woman try sha...if na Naija mom, na faint she go faint on seeing the snake. She go talk say na her mother-in-law from village send the snake come...Kai! My people...Come! No dey yarn dust! Who tel u say 9ja mamas no fit do pass dat one sef? E be lik say u no kno wetin adrenalin rush be bah? |
ifihearam: AdjournededHihihihihi! No be small smthn o! HEngrish can be fexin' atimes! |
Acecube: our home base players wey na barcelona fans... They will beg xavi to show them tricks... na oboabona or kwambe wan hold tello or borjan... Where ideye wan pass ?.. The only dude that have performed well against barca is uche. Well for me the only thing that can help us is '' chelsea championsleague winning luck''... See the kind bad situation the match is going to be played, a farewell match for their coach and legend johan cruyff.. We're dead oh |
Hihihi! Dz guy, u nefer seize 2 deliver. Two thumbs up for u bra! Kip up de gud work |
franchizy: Chelsea will never win dis match.U dn come again! |
Chedarking: I mean at AFCONDat na if im no go pack injury 4 club world cup |

