Funjoe94's Posts
Nairaland Forum › Funjoe94's Profile › Funjoe94's Posts
1 (of 1 pages)
interesting like this is the new trend nw that is aw my friend dat traveled down to ib called me today to tell me her experience she said she board a cab at ib and she was sitting at d back with a man and a woman, after d woman dropped d man brought out his useless n smelling joystick nn started rubbing it.... imagine she said she had to drop from d cab cus she was nt comfortable wit wat d hopeless man is doing this is d new way of getting people's attention awon kidnappers osi |
and this
|
mean while
|
Akathriel:am really sorry for u.... better be careful so u wont see d wrath of God |
see hin head like pomo
hin cum dey look like person wey rain beat
lmfao ![]() |
Deeypeey:LWKMD the girl need serious deliverance by beating the madness outta her |
![]()
|
this ish happened in my area at s back of my house.... I use to have brother like this too hin own case worst sef.... hin sef no gree go school, to work na wahala, to go do apprentice sef .... my salary n my cloth and my siblings stuff nah hin dey suffer pass the only male child make God sha helps us.... my mama don send am commot for house b4 thinga get out of hand Rip to him sha.... I hope my Bro wud learn from this story cus if hin no change n hin die like dat omo I no go cry I tell u |
Raydos:enemy of progresd |
chaiiii dis guy need to be taken care of who hin dressing help sef abeg I won sleep radarada ![]() |
Rubbishness
who dus dat in dis time of recession
I didn't buy does lies
e bo len be ![]() |
what ha wow |
1 (of 1 pages)

