G12's Posts
Nairaland Forum › G12's Profile › G12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 (of 32 pages)
Nice one |
Dem make small sense but all na still film |
[quote author=ABU_kAkA]Is like Enyeama is reading a newspaper ![/quote]Bros I thought as much, na sun or ss? |
[quote author=nadia_SA]We want another goal Just like the other goal Come on Eagles Let's do it again ![]() |
Litmus: [img]http://www.nairaland.com/attachments/1294401_T%C3%91%C3%82ND%C3%82_jpg148ee42407833965597f887b05d447f8[/img]Broda, wich litmus paper u use conduct d test before we confirm the experiment. |
abdulkayus: Seun, ur left yanshhhh. Wrote r.a.p.i.n.g nt molesting. Wat is dis? Are we kids here?My broda take am easy, ur vespa speed too much abeg. Jesus is Lord, Seun is human |
The thief is being honest #irony |
menh! Teenage yrs was fun sha. Teenage love ke? My cuz and I own na just to chop clean mouth go. We bin dey block chics for road sef. Na our bigger cuz dem coach us. But e come get this fine girl wen I like den wen I bin dey always help for school. Anytime she dey pass my street come jam me dey play ball with my frnds for street, na so shame go catch me. The girl don marry born nau sef, bt man still dey hustle |
Twinmama: The Opposite of Opposite is WORDProf. I hail o! Words and Opposite.... |
Emerald94: nt synonym guys:................well 4 me the opposite of opposite is oppositeI like ur logic |
olayiwopaul: the opposite of opposite is SYNONYMS, that is derivative english, SYNONYMS was derived from d words dt nearest in meaning while Antonyms was derived from words dt opposite in meaningyou tried. I agree that the opposite of antonym is synonym. What is the direct "opposite" word for opposite"? |
Funny answers. Let more roll. I no know say english hard like dis o! |
Comment 1st den read later. |
na song be dis o oga, I'm my own grandpa by Willie Nelson |
bros, talk true u use google.... D website is www......dotcom |
You went for an oral interview and the interviewer popped a question "what is the opposite of opposite"? What would you say or are you just going to sit there sweating? Let's hear what you think. What is the opposite of opposite? |
You went for an oral interview and the interviewer popped a question "what is the opposite of opposite"? What would you say or are you just going to sit there sweating? Let's hear what you think. What is the opposite of opposite? |
I believe that bridge between God and man has been broken again. Imagine the inscription. Something is definitely wrong with the church. |
Bros u get mouth |
ok, I don comment without reading. #Idleness |
confusion in the camp of the enemies |
still a 2nd to my ex. Dat babe bombard me wit lies so tay I com dey enjoy lies sef. |
SOS GOD |
B.Sc. Botany (2.1) |
reminds me of one of my exes, me go dey my bed for night, na she go still carry fone call me say she just dey enta house for night. I try talk to her, she no change, plus rumours come dey enta my ears of which when i ask she go deny. I just give her plenty space to catch her fun. U might as well consider doing same if after talking to her there's no change. |
I think the surprise comes from the long awaited/unexpected "will you marry me". Dating someone not knowing if he will ever ask you to marry him even if you wish to, or not knowing when he is ever going to pop the question and all of a sudden, there it goes pop "will you marry me?" is worth it. #just my opinion |
So dese musicians mumu like dis. Wetin dem go just arrange no 2ears go hear am na im dem dey mezebu up and down, back and front. God save you OBJ. I no go eva download deir music agn if dem no donate moni on time save dis guy life. |
yawnssss! boring match. where is my blanket? |
DSTV..... |
my pipo una weldone o. i just say make i come join una watch d match here. |
oooohhhhh God! What type of dis? Shebi na d same NL here I read say some pipo dey test run solar-powered plane. Who wan even use d bikes we many states don dey ban bike? |
You are not answering your call. How serious are you in terms of business? |

