Gaby's Posts
Nairaland Forum › Gaby's Profile › Gaby's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 260 261 262 263 264 265 266 267 268 (of 385 pages)
Great... I can't wait to see Tonye slug it out with Wike, this will be a huge test of Wike's might. Way to go man... Intriguing times ahead for our nascent democracy... |
czarina: ![]() |
Oghene bikooo... I think Nigeria should be proud of Bob the builder... Nigeria don defeat Kenya again ooo,.. E be like say na 41m shillings op been wan write |
lefulefu:No mind the timid useless bufoons wey go come here come dey run their mouth with people wey don show oyibo 99 remaining 1... We know say na mouth most of dem dey for here na... |
Tonimordred:Na bar beach I go carry give the mumu make e cry put... |
lol... At this rate, it is only safe to predict that they'd be coming out with four presidential candidates. Match never start, we don dey hear offsideee, fowoooollll... Una never see anything... |
Hahaha... Over/under... I love your spirit bro...keep it up. It's not just gambling alone, addiction is a serious problem. My own addiction (not gambling)has been a constant battle but thankfully, I'm bidding it goodbye for good this year Insha Allah.. |
jchioma:In fact, I always lean towards the underdogs in situations like these with high expectations for upsets...lol |
Magiciann:I get basin wey you fit cry put oooo... Ntooor |
This one don see the platform to take shine and form ''having the best interest of Lagosians at heart'. No be una fault at all,... Na fence wey fall say make goat climb am, pose begin snap selfie.... Enjoy my siggy |
Melian:No yawa...indigenize on... |
If na to insult una papa mates for NL now una mouth go dey run like tap and draw like correct Bendel ogbono...Oyibo don use you rub for potopoto now inferiority complex no let you talk or you no know which English to take insult am back you dey type 'lol'... Very good for you... I go find that oyibo guy buy am beer...any of una wey insult me here again i go call am to come help me treat una Bleep up with mouth... Enjoy my siggy |
Melian:Lol...aunty na awa Lagos oooo.... I be original Mafoluku Oshodi boy oooo Abeg help us spread the word about the book.. God bless ma... |
It's very obvious....make una continue una reverse psychology... |
How about you take out some quiet time and do some meditation in your lil closet...must it be all for the gram? E be like say dem use attention seeking swear for some people sha...haba You know how many witches and wizards dey your timeline wey go ready pin one toe for ground to see you suffer and die in shame? Make una gow up small abeg... Everybody for the Naija get him own downtime wey e dey battle with so... |
ok |
Okay guy... Wetin come concern BRT with the pisure wey you come dey show we now?? I know you na Aliyu my guy... You just wan show us your dimples... Oya we don see am, you be fine boy... Enjoy |
fuckerstard:Monkey go go market one day e no go know road to go house again... |
Davido my niggy...abeg enter studio drop one single with this title joorr... Dem say make I waya waya... |
Princeofnigeria:Thank you joor |
Na who chop belleful dey fit trek. Even craze man wey dey waka upandan if e no see food chop, na to kack for one corner dey observe...he can not Goan kee himself because him wan show say him sabi waka waka... Enjoy my siggy to my waka waka tori |
Grammar it all you want... The beginning and end of the story are that you have found another stooge to plant on Lagosians to guarantee and foster your unfettered access to the state's coffers. I'm loving this actually.... Let's see Ambode lose out in the primaries tomorrow and then goes on a singing binge like a canary bird of all he knows with evidence even when it means indicting himself directly in the numerous sleazes while he crosses over to the opposition. I hope he gets sympathy votes from Lagosians to serve out his second term and humble you and your loyal minions who can't reason for themselves. Enjoy my siggy jare |
Lol... Tinubu is successfully aiming his penalty kick at the throw-in without being under any pressure but out of sheer arrogance and pride. I laugh... Whatever has got a beginning surely has an end attached to it... |
Lol |
This movie will be aptly titled "The demystification of the Jagabaned one and the liberation of Lagos from his deep pockets". The days, weeks and months ahead holds a lot of interesting surprises and unending rancours that'd at the end of it all be to the benefit of the common man and ultimately the glory of the most high. Every beginning surely has an end no matter how long it tarries. Enjoy my siggy |
Na 300m Kenyan shillings or Zimbabwean dollars. |
Na innocent civilians dey always end up as the dupe of the whole training and abuse. It is well... They should keep up with the vicious cycle of churning out animals for generations unend. Enjoy my siggy |
I'm sure they've collected their annual allowance. This year is sorted. Barking continues next year. Monkey people. Enjoy my siggy |
Oga, a bad wife is worse than poverty oooo. With a bad wife, you'd sure not dream to go home after every hard day out hustling to get yourself out from poverty. Person no get wife better pass say e get the one wey no dey let am see house enter ooo Enjoy my siggy |
You'd be glad you kept this bundle...trust me. If you could do the crime, doing the time will be piecemeal. In this case, the time is a bundle of joy you'd cherish for the rest of your life. Wishing you a safe delivery and Happy mothering... Enjoy my siggy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 260 261 262 263 264 265 266 267 268 (of 385 pages)

