TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 11:34pm On Sep 17, 2022 |
I'll pick eloswag as the best dancer O.A.T In B.BN. u can Proof me wrong |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 6:58pm On Sep 13, 2022 |
Some people go jux open mouth waaaaahh. Phyna na play to you
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 8:02pm On Sep 12, 2022 |
Big brother don carry dem level 3 guests handicap  See as chomzy dey smile like mumu |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 10:16pm On Sep 09, 2022 |
NozinoGroup: And one hater will say Ekuke is finer than Phyna. Blind people. na eyes dey pain dem |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 9:57pm On Sep 09, 2022 |
See as pikin fine
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 6:33pm On Sep 09, 2022 |
Hantonia: They are to prepare for their wager coming up soon yes |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 6:19pm On Sep 09, 2022 |
Forget phyna deu watch ball |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 4:02pm On Sep 09, 2022 |
Dem think say na child's play
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 2:10pm On Sep 09, 2022 |
Gentlefury: Haba, you wan say Chomzy no fine? Nobody talk say she no fine. My own be say make una suffry dey hype dem, no be fyn girl we go chop. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 2:05pm On Sep 09, 2022 |
A rare picture of groovy carrying the ''SHOW'' 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 6:26am On Sep 09, 2022 |
Gentlefury: For real how is Chomzy even managing this boy? What does she see in him? wetin come dey her body? The wey ina go dey hype all this girls dey tiring. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 3:39pm On Sep 07, 2022 |
UnknownQueen: I see you have the manual to a perfect or happy marriage, please help unveil it.....and just so you know, I've been married for 8 years, and yes I'm not matured.... That's what people don't get, u need more of immaturity than maturity in marriage. U jux av to know when it is needed. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 11:07am On Sep 07, 2022 |
Watch video
The matter fit die now, i don't want to hear phyna snatch groovy from amaka
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 10:34am On Sep 06, 2022 |
Pls vote for your favourite bbn level up housemate phyna, she really needs your vote, she currently sits last among the 6 housemates with 5%
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 7:03am On Sep 03, 2022 |
hartopher76: idtiot groovy has over 211000 intagramme followers while your phyna just 200k today, guess who is more popular and who has chance of getting more deals. na ur type go talk say funke akindele dey popular than wizkid and burna boy jux because of say she get more followers for Instagram than them. U no get talk..... Talk another one |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 10:00am On Aug 31, 2022 |
kUNLEMYBARBECUE: I agree with this!! Groovy the olodo fuckboi is not better than her!!! who carry phone give u |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 9:59am On Aug 31, 2022 |
Ibukzy: Khalid was evicted not disqualified get ur fact right what is now ur point |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 6:51pm On Aug 30, 2022 |
Una don vote phyna today abi make i blow una powder
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 6:47pm On Aug 30, 2022 |
DownChelsea: All these reverse psychology doesn't work.
Phyna is currently doing well. She's currently in the top 3.
And Yes. BRYANN is topping I dey laff u, we already know the winner, babalawo gan no fit reverse am.
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 6:42pm On Aug 30, 2022 |
AmazonTopaz: Bryann indeed .
Abeg ooo Phyna is bottom 3 please vote for Phyna na mouth we dey na only 3 fans Phyna get abeg Aight
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 8:02pm On Aug 29, 2022 |
I want to believe this is fake eviction |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 8:00pm On Aug 29, 2022 |
Jux like dat  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 7:31pm On Aug 29, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 7:29pm On Aug 29, 2022 |
Chizzy..... If only |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 7:16pm On Aug 29, 2022 |
Giddyfia nominates chizzy and amaka |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 7:15pm On Aug 29, 2022 |
Chizzy nominates eloswag and Bella |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 7:13pm On Aug 29, 2022 |
Chomzy nominates amaka and doyin |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 7:08pm On Aug 29, 2022 |
Hadeaks: Big Brother should just evict the housemate with the highest nomination, instead of Deji that people are expecting. Omo that would be drama!!!  Na wa for u oo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 8:54pm On Aug 19, 2022 |
Biggie will definitely combine the housemates in one house very soon, possibly monday. Today shelerings na to shake dem as biggie wey him be |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 5:51pm On Aug 18, 2022 |
Is obvious phyna fans are scarce on nairaland cos I'm not understanding this everyday trending on twitter. Nairaland will make you think adekunle and doyin are stronger than phyna meanwhile the two of dem combine no reach |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 7:25pm On Aug 15, 2022 |
I don't think eloswag will nominate phyna. I doubt it |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 7:20pm On Aug 15, 2022 |
Big brother should have made the nominations 3 from the losing level and 2 from the winning level. This their method of nominations no follow at all. Some people go jux relax another person go dey work for dem. Not nice at all |