Stats: 3,165,377 members, 7,861,039 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 09:52 PM |
Nairaland Forum / Gegee's Profile / Gegee's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 19 pages)
![]() |
God na wa o! wetin ordinary man wey dey work for thisday office do this wicked people na |
![]() |
Mmuo Okija: LWKM GUY NA WA O NA LEGITIMATE WORK ? |
![]() |
its simple u have too much female hormones estrogen and progesteron so better go watch all them nigeria movies with ur mother and ur sisters or ur wife and her friends ![]() ![]() ![]() |
![]() |
[b][/b]na the factory dey for this picture ? wats with all the can drinks ? osama bin laden dead at last !! |
![]() |
when ur mother and sisters all gather in the parlour watching the tv with rapt attention and periodically turn to each other and say "this kind thing dey happen o " 6 Likes |
![]() |
ijebabe: the president was just plainly stating a fact to let them know why he thinks nigeria needs their help with our army. that i think is doing something about our below standard army |
![]() |
![]() ![]() ![]() PROUD-IGBO: best puch ever ![]() |
![]() |
alj harem: and alhaji just wat do u know about ijaw history and the way they think ? 1 Like |
![]() |
nigerians like self deceit too much abi our army no dey below standard ? abeg make unna park ! and unna think say the foreigners no know say everything for naija don rot finish na news ? 1 Like |
![]() |
jesus save my people from the disease of incompetence in this country 1 Like |
![]() |
if ur a lawyer u'll apreciate that ibori's acquital in nigeria may not be the doing of the judge. the prosecutor may not have prosecuted the case dilligently enough to get a guilty vedict 2 Likes |
![]() |
musiwa,,.:wetin concern this okonjo iweala cartoon and this ur mumu ranting now.unna no dey tire o |
![]() |
calotti is a man ! ![]() |
![]() |
Callotti: Operation 'open ya poohsie' for the court please! i don't think u'll make fun of this if ur sisiter was involved 1 Like |
![]() |
dayokanu: That shows how Retardeen has affected the happiness of Nigerians na so blame jonathan. na him start boko haram.na him dey bomb churches. na him steal people pension.na him make our police incompetent and corrupt. na him dey rob banks and peopl on the high way. na him dey make children dey fail waec and neco. na him make we no get water na him make the refineries no dey work. na him make we no get light.blame jonathan 1 Like |
![]() |
oya make unna rest this matter b4 i send boko haram to close the church |
![]() |
incompetent useless SANs !! five for that matter u can imagine ![]() |
![]() |
EFCC are a bunch of id!ots wasting our money on a bunch of useless over priced SANs who don't know anything ![]() |
![]() |
Dede1: Since the reason you projected to support your goofy rant is colossally wrong, I deduce you are dastardly wrong on assumption “that is just not ph”. Is there any particular marker on the picture that disqualified it as PH? The picture could even represent some place in Shomulo LGA, Lagos State.i live in ph and u don't so there's no basis for me and u to argue |
![]() |
na wa o wetin unna been expect these niggers go win whether by hook or crook |
![]() |
o boy see threaten o |
![]() |
the great grandfather of the traditional ruler of badagry probably sold hollyfields father into slavery |
![]() |
ur just ranting to avoid ur obvious error. that is just not ph. |
![]() |
![]() ![]() Arosa: Elrufai is a disgrace to all widows out there, and after he leaves politics his manhood will live on. lwkmd bros na wa o u wan make dem sack me for work ? |
![]() |
Uche2005: that is port harcourt during ojukwu thing.do u live in ph ? cause if u do u will know that bikes are banned in ph |
![]() |
i'm sure i don chyke 1 of their daughters before and she say oh please we're not on thesame level....ur papa ! |
![]() |
sey aso rock na lawal kaita papa house ? ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 19 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |