Stats: 3,165,399 members, 7,861,119 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 01:12 AM |
Nairaland Forum / Gegee's Profile / Gegee's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (of 19 pages)
![]() |
ah ah so ghanians don dey come follow dey bunker our oil ! and me i dey here choi i dey slack o |
![]() |
abeg abeg abeg na where president come from we go chop ? make the best person be president jor! u see why nigeria no fit progress ? all these useless old men no go rest dem go come open their mouth dey talk rubbish |
![]() |
God abeg help us abeg help us God na beg i dey beg. abeg na beg na die we dey God abeg help us abeeeg |
![]() |
If only the fg people will read the comments made on this forum |
![]() |
Abeg I no her o but why she dey fear to come her own country na |
![]() |
Rip man loved u guys |
![]() |
Chai this is very very sad |
![]() |
That nigger don prophecy doom finish ? Mcheeewww |
![]() |
*thinking*hnmm the governor been talk say the accident na assassination attempt o was he right ? just thinking ![]() |
![]() |
unna see the chemicals was found in a highbrow area? see the fine houses in the other compund. big men with big money go dey push poor men to go dey kill themselves |
![]() |
choi! even deeeper life pastor ? one of the last churches i still had utmost respect for! nna men fear have catch me ![]() |
![]() |
of course na wetin we expect u to talk.we no expect u to come say ur oga dey involved na |
![]() |
every time na so so complaints and insults untop jonathan head. now u guys have been asked what you would have done if u were president and nobody has said anything meaningful.mcheeeewww....nigerians! |
![]() |
tah! which kind fake story be this ! |
![]() |
no be to dey tell us wetin u believe if u say jonathan masterminded the bombing give us proof.mr okah's thougts and belief is not evidence |
![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
wat of all those pastors.right reverend doctor evangelist apostle omoye baba the sheperd and presiding bishop of fine girls assembly, the man with a prophetic mantle to scatter and destroy and set on fire all works of the enemy D; D; |
![]() |
Oya make una begine shout retardeen na jonatahn do this one too |
![]() |
;DAbeg I no fit shout I be paStor pikin |
![]() |
Valprof: Hi pals! I know this is odd . Recently , I have been experiencing the dreadest of all dreams, and it's been giving me a truck load of concern. I didn't need a prophet to tell me my spiritual life was hijacked .Thus, I settled for prayers and I'm glad I did. As usual, a girl came, merchandising her femine body b4 me- hmmm!!!.The usual thing is that I'd grab her and give her a bang ,only to wake up and have my boxers regrettably messed up, and I'll rue the rest of the day- I so much loathe the experience. Last nite was a different kettle of fish. The girl came and studiously held me to the floor. At first, say -no strenght was far from me .She strenghtened her tentacles by giving me a smack on my lips - I completely went submissive. Not long, a force, determined and inexplicable came into me and just like an electric bulb would illuminate a dark room, I regained myself and swiftly pushed away that figure.I felt victorious, elated, emancipated, unshackled and unburdened as I watched her walk away in a perceptible dismay.Halleluiah!!.I believe the devil with his accomplices has ceded their hold on me.I solicit your reactionsguy u never hear of wet dream b4? 1 Like |
![]() |
Humphreydis: It seems sm F.O.OLS on NL just reason wit thr yash instead of thr brains....sm cnt even tk control of thr family issues nt to talk of a big one.Y do dey always put d blame on GEJ each time thr is any bombing,can any human being tk control of evry activities of each individual in naija @ dsame time?....I think u guys shud be left 2 put ur stinky A.ss on dat seat for just 30mins nd knw wat it feels like...GEJ is a human being 4 christ's sake!...hw many yrs did it tk d almighty America to bring down Osama bin laden huh? Is bin laden's terrorist netwrk nt still existing...even in america?....u guys r so irritatin,goossh!my brother ur so on point.all these slow people insulting jonathn because it has become fashionable to insult their president |
![]() |
Tah stupid rubish nonsense post mr dangote does not owe anybody anything.it is the government that owes the people and its high time the government rise up to its responsibilities |
![]() |
Please as long as lives were Lost whether politicians or not we must show sympathy 1st as humans b4 delving into the politics of the accident |
![]() |
And wat became of the prayer.does God just give inforMation for the sake of it 2 Likes |
![]() |
![]() kayusfit: I wish Boko Haram can extend their tentacle to Lagos, Ibadan and 4 eastern states. we need more bombs in the south west. enough of all these northern casualties come to Lagos and reduce the population with your bombs. I warned you all when u voted for the retardeen. now sit back and lets watch 24 season 9 happening in Nigeria. More grease to the boko boys elbows.mumu na jonathan dey bomb churches ? |
![]() |
shymmex: Na wa oooooo!!!ur father !! U dey mad well well. U don tire to hear abt naija wetin u come dey do for nairaland.otondo! I hope u know wat that means 1 Like |
![]() |
Abeg what of peter odili o |
![]() |
UnA no dey understand english or una just decide to ignor wat azazi was sayin. 1st d title of this topic is just totaly misleaDing azazi never said pdp is boko haram or pdp surports boko haram. He said pdp's stance on wich region would produce the next president created an atmosphere of religious and ethnic tension which gave rise to increased attacks.that I think is not thesame thing as sponsoring boko haram or being thesame as boko haram.I'm not a fan of pdp but we don't have any proof that they are sponsoring boko haram.don't get carried away by popular opinion its not always right 1 Like |
![]() |
na only abuja and yobe fine o where dem go pick all these girls from na |
![]() |
see all the rubbish excuse that stupid abu qaqa or dada dey give for killing peolpe-that they don't report ur side of the story -so u kill them.that they insulted that dead punk since 2001- u bomb their office. wat sort animal thinking is that. and its true muslims don't forgive.if i steal all that God requires of me is to have a change of heart and confess and i'll be 4given but wat did muhamed say about a thief; chop off his hands! wat about an adulterer; stone dem to death! rubbish !! 1 Like |
![]() |
gardiola with barca gave us th best footbal in recent times.loved watching gardiolas team play it was poetry in motion.thanks for the good times mr gardiola 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (of 19 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |